₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,134 members, 8,448,826 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 09:31 PM

Toggle theme

Dis Na End Of Road For Mikel? - Sports - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsDis Na End Of Road For Mikel? (977 Views)

1 Reply (Go Down)

Dis Na End Of Road For Mikel? by AKPOSbaba(op): 6:40pm On Apr 25, 2015
Chelsea don dey plan to offload Mikel Obi to Southampton so dat dem go fit buy dia strikar,Morgan Schneiderlin wey Southampton don put Ogbonge price of 25million pounds for him head.
Oyibo pipo say wen pesin caria don dey nosedive,dat is to say,wen dem no too value U too much again,
dem go use u dey play,dem go use u dey play kalokalo.
Di way wey di mata be now,Mikel be like carrot wey dem take dey bribe rabbit so dat dem go catcham and na wetin Chelsea dey try to do so dat dem go catch dia target,Morgan Schneiderlin.
Anoda club wey dey try to kolobi Schneiderlin since last year,na Arsenal.
Anyway,me I go siddon for fence dey watch who go buyam at di end of di day.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/end-of-roadchelsea-won-force.html

Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by vokalguy(m): 7:11pm On Apr 25, 2015
AKPOSbaba:
Chelsea don dey plan to offload Mikel Obi to Southampton so dat dem go fit buy dia strikar,Morgan Schneiderlin wey Southampton don put Ogbonge price of 25million pounds for him head.
Oyibo pipo say wen pesin caria don dey nosedive,dat is to say,wen dem no too value U too much again,
dem go use u dey play,dem go use u dey play kalokalo.
Di way wey di mata be now,Mikel be like carrot wey dem take dey bribe rabbit so dat dem go catcham and na wetin Chelsea dey try to do so dat dem go catch dia target,Morgan Schneiderlin.
Anoda club wey dey try to kolobi Schneiderlin since last year,na Arsenal.
Anyway,me I go siddon for fence dey watch who go buyam at di end of di day.
SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/04/end-of-roadchelsea-won-force.html
As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by Nobody: 7:58pm On Apr 25, 2015
vokalguy:
As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated
What do you mean by proper grammar? The guy simply presented his news in a different format - Pidgin English. Its quite original, if u ask me. Makes the news less boring to read also.
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by AKPOSbaba(op): 9:15pm On Apr 25, 2015
Justosaus:
What do you mean by proper grammar? The guy simply presented his news in a different format - Pidgin English. Its quite original, if u ask me. Makes the news less boring to read also.
God bless u. pipo like u Naim know wot it means To be Creative.weda dat guy wey dey do ITK like it or not,pidgin english na di first language of ova 100 million nigerians.
What is wrong in adding pep to nigerians daily life?
Wen lagbaja first stat to wear mask dem dey laffam but today he is one of africa's most Respected artiste.thanks to d style he choosed.
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by AKPOSbaba(op): 9:24pm On Apr 25, 2015
vokalguy:
As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated
Mr Wole Soyinka.picking holes in people's write up.wich One u write?
We know ur. Type
Re: Dis Na End Of Road For Mikel? by buskie13(m): 10:20am On Apr 26, 2015
vokalguy:
As soon as I read the first sentence, I jumped to the conclusion that this is a rubbish post... First of all Schneiderlin IS NOT a striker you idiot. Second of all, proper grammar is highly appreciated
guy.....Schneiderlin is a midfielder.. i hope u know where Mikel playshuh
1 Reply

Mikel Obi Reacts To Buhari's Wife In Kitchen Comment With This PhotoBreaking: Chelsea Players Want Conte To Drop Kante For MikelOutrageous, As Chelsea Demand N7.8 Billion For Mikel234

Chelsea FC Wins Premier League Title After 1-0 Victory Over Crystal PalaceMeet The Boy Who Washed Clothes To Play FootballSumec 2.5kva Firman SPG3000E2 Key Start Generator ₦ 63,220