₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,532 members, 8,426,997 topics. Date: Monday, 15 June 2026 at 09:10 AM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1888) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4289623 Views)

1 2 3 ... 1885 1886 1887 1888 1889 1890 1891 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 10:43am On Apr 27, 2015
jonatex4u:
na moi grin
Na you dey punk people?
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:43am On Apr 27, 2015
kingphilip:
e complete but wait make I count am again


What the thing de over by one o
I tell u say blow wey be 40kg na die, an peeps wey chop Tyson blow go understand wetin I dey talk grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Mystie411: 10:43am On Apr 27, 2015
xray2:
I haven't seen anything jare.... And most of my friends (foreign students) haven't seen anything too. Made some calls

Cc Harleybee
Same here⏳
Re: Nysc 2015 Batch A by macquis(m): 10:43am On Apr 27, 2015
iskuburi407:
OWK
i think it shud rather mean Now Your Service Commences
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:43am On Apr 27, 2015
Owliver:
welcome. *kiss
hahaha na my chelseababy u de do like dat no try me o

Beta go do ur Liverpool baby like that
Re: Nysc 2015 Batch A by myrax7(m): 10:43am On Apr 27, 2015
kingphilip:
school u graduated from
Where u wish to serve
Madonna Univ
PH
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:43am On Apr 27, 2015
myrax7:
i dey always sitdown for bench dey observe but make i enter field today....no b crime...i grit all of una..
na wen match wan finish u decide to enta ba* u b welbeck grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:44am On Apr 27, 2015
richybanky:
I tell u say blow wey be 40kg na die, an peeps wey chop Tyson blow go understand wetin I dey talk grin
na 33 teeth I de use nw o
Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 10:44am On Apr 27, 2015
I Just got an ALERT ⚠

YOUR CALL UP LETTER IS READY

😂😁
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:44am On Apr 27, 2015
Luchiana1:
pix or.......cheesy
Abontbelivit grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:44am On Apr 27, 2015
kingphilip:
hahaha na my chelseababy u de do like dat no try me o

Beta go do ur Liverpool baby like that
ahan are we fighting.
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 10:45am On Apr 27, 2015
erisegun:
na wen match wan finish u decide to enta ba* u b welbeck grin
no ooo nah falcao or betta still mikel
Re: Nysc 2015 Batch A by iskuburi407: 10:45am On Apr 27, 2015
Am the one sharing all d d d d comment u people wrote just type anything or upload any sh*t i wil share it, the page wil be like kyle xy
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 10:45am On Apr 27, 2015
Omo..see full house!
Re: Nysc 2015 Batch A by myrax7(m): 10:46am On Apr 27, 2015
erisegun:
na wen match wan finish u decide to enta ba* u b welbeck grin
i.no like soccer...
Na luk i come luk.for.field
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:46am On Apr 27, 2015
rhema9898:
I Just got an ALERT ⚠

YOUR CALL UP LETTER IS READY

😂😁
if na joke stop am.

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:46am On Apr 27, 2015
Oya kingphilip follow me make we go check wetin dey happen for front page grin

Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 10:46am On Apr 27, 2015
kingphilip:
Ehen now
Check nairaland police station I even drop ur name as most wanted name there in case them help me see u

I de fyn o

U nko
I dey see ur monika na, I no say u Don prepare for Sokoto abihuh
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:46am On Apr 27, 2015
Tommysleek:
hey y'all,
I'm sleek,
OAU pol sci.



















#inothernews



















make



















I



















help



















una

















ministry

















.
see as u tak ur leg enta NL kirikiri grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:46am On Apr 27, 2015
richybanky:
shocked shocked shocked @bolded na incantations be dat or wat huh grin cheesy
Egun masquerade
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:46am On Apr 27, 2015
myrax7:
Madonna Univ
PH
Ok boss welcome on board
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 10:46am On Apr 27, 2015
rhema9898:
I Just got an ALERT ⚠

YOUR CALL UP LETTER IS READY

😂😁
Lol! Be deceiving urself there!
Re: Nysc 2015 Batch A by rammytt(m): 10:47am On Apr 27, 2015
chelseababy:
Name:maureen
skul:Uniben
yr grad:2014.
course studied:business administration.
Fellow Unibest u r welcome.. I rep Hall 4.home of BB
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:47am On Apr 27, 2015
jonatex4u:
lol... Blessed re those that believe without seeing* smiley
Jesus words.. I don hear
Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 10:47am On Apr 27, 2015
Owliver:
if na joke stop am.
Joke kehuh

Abi u no pay #3000huh
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 10:47am On Apr 27, 2015
erisegun:
see as u tak ur leg enta NL kirikiri grin
Shey the guy don chop ban?
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:48am On Apr 27, 2015
Owliver:
ahan are we fighting.
no o I just de talk ni

Y una just mess up this season nw
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 10:48am On Apr 27, 2015
Make me self go ghost mode.... grin
Re: Nysc 2015 Batch A by jonatex4u(m): 10:48am On Apr 27, 2015
femolala001:
Did u runs ur postings to abuja?
yup.. But when i paid for de runs i paid for ph as my choice, but the lady i met in abj said i should put two states in case... so i gv her abj as my second choice.
Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 10:48am On Apr 27, 2015
femolala001:
Lol! Be deceiving urself there!
Why u no believe mehuh

When you dey refresh NYSC page every sec like fscores.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:49am On Apr 27, 2015
Walexsammy:
smh....nah after dat page ah go barb tongue
e go b for u
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 10:49am On Apr 27, 2015
U guyz should login to ur dashboard now.. There is a new development
1 2 3 ... 1885 1886 1887 1888 1889 1890 1891 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)