Nysc 2015 Batch A - NYSC (1895) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4254350 Views)
1 2 3 ... 1892 1893 1894 1895 1896 1897 1898 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by Elnino4ladies: 11:32am On Apr 27, 2015 |
Hehehe..see pple viewin dis hread. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:33am On Apr 27, 2015 |
vocalprince:eyah such is life bro |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:33am On Apr 27, 2015 |
richybanky:I pity u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 11:33am On Apr 27, 2015 |
Luchiana1:*nysc mode active* |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:33am On Apr 27, 2015 |
leemah4u:I no sabi Philip prob sef any small tin he go dey mention my boo, wetin he go gain if dexcy give me red card ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:34am On Apr 27, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:34am On Apr 27, 2015 |
kingphilip:Sh**t I dey that side now for wco regional training center. I been wan hook up before I leave. No lele |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:34am On Apr 27, 2015 |
richybanky:u go de booless nw That'll make my birthday tomorrow |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:34am On Apr 27, 2015 |
richybanky: now u knw d kain person wey kingphilip be, na him type una go form formation for exam hall by dtime wey ugo seeam u go begin cry |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:35am On Apr 27, 2015 |
leemah4u:Don't pity me.. I be gentle man
|
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:35am On Apr 27, 2015 |
richybanky:You no sey me dey respect you ![]() Stay away from my booo leemah4u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 11:35am On Apr 27, 2015 |
jonatex4u:Nigga, dat combo is DOPE!! try it sometimes!! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:35am On Apr 27, 2015 |
rammytt:Bread and Beans my nigga! I domo u bros |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:35am On Apr 27, 2015 |
Ahmed4002:no p boss E go beta jare |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:37am On Apr 27, 2015 |
richybanky:na because u be gentleman na im dey make me pity u pass |
| Re: Nysc 2015 Batch A by vocalprince(m): 11:37am On Apr 27, 2015 |
kingphilip:smh for myself. na only me go come that A15 party!! #Adviceneededplease. Boo things! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by rhema9898(f): 11:37am On Apr 27, 2015 |
richybanky:Which browser better pass. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:37am On Apr 27, 2015 |
kingphilip:No shirt. |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:37am On Apr 27, 2015 |
Ahmed4002:pls warn him vewi well |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:37am On Apr 27, 2015 |
Ahmed4002:Bro me too dey respect u, go look for anoda boo cus na Muslim babe I wan marry ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 11:38am On Apr 27, 2015 |
Owliver:Lol... na u naw... how ya side? Maiduguri sef no bad naw! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:38am On Apr 27, 2015 |
leemah4u:as if u know me na wetin I de do o BTW me no de plan formation sha But wait o U b wan kiss am before bi |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Emmenyk(m): 11:38am On Apr 27, 2015 |
kingphilip:me wey old pass Uncle Methuselah here, just that I deactivated and changed my Moniker Anyway I'm Alex Civil class 14, Mouau |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:38am On Apr 27, 2015 |
rhema9898:Ucweb, mozila fire Fox, Google Chrome |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:39am On Apr 27, 2015 |
richybanky:dexcira gudam Hw was ur nyt |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
leemah4u:Wetin go happen to me if u no pity me, am ready to face anything bcus of u.. I no fear ahmed sef |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
richybanky: ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 11:40am On Apr 27, 2015 |
kingphilip:kiss fire, no be u dey push him, by d time u push him enta lagoon, him eye go clear |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
niyi001:I love dis! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
leemah4u:I want make him use the lagoon take wash face nw |
| Re: Nysc 2015 Batch A by hazard1759(m): 11:40am On Apr 27, 2015 |
richybanky:guy wetin be d name of ur font style? |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4

any small tin he go dey mention my boo, wetin he go gain if dexcy give me red card 

