₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,473 members, 8,426,724 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 06:59 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1900) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4285475 Views)

1 2 3 ... 1897 1898 1899 1900 1901 1902 1903 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Jonzingmaster(m): 12:12pm On Apr 27, 2015
alex81:
som of us don kno wich stream we dey already...

*#Team stream II*

I jst dey look all of una... In 3D

*hmmmm sweet ice cream*cheesy
Oga..how do you know?
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:12pm On Apr 27, 2015
Happy birthday to u pinkie. I'll be back to do a proper wish. U hear?
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 12:12pm On Apr 27, 2015
page 1900 loading

wu takes d leading?

c has crowd yapa

56 viewing and 27guest chai

naa CUL101 exam b dis ooo
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 12:12pm On Apr 27, 2015
tolustx:
That kinda smile dat broadens ur mouth wen u c dat ··̵̭̌·ː̗̀☀̤̣̈̇ː̖́TOLUSTXː̗̀☀̤̣̈̇ː̖́·̵̭̌· is around @ dis point in time. grin
choooooiii.... undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 12:12pm On Apr 27, 2015
Owliver:
why nigeria oen dey different. can you just imagine the dumb NYSC people. So we wey be home base now we be okirika.
Hehehehehehehehe.... Another funny picture.

Owliver wee not kee me today.

My ribs are so cracked
Re: Nysc 2015 Batch A by cooljude(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
mallproof, you've gotten the best answers. Make sure your friend/you follow through with the advise.
Re: Nysc 2015 Batch A by Jonzingmaster(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:13pm On Apr 27, 2015
dynamicbuzz:
I'm not fine o, this nysc delay is making me lose apppetite
my dear eat oo ,don't let these clowns disturb you ..........where do you have in mind ,i d love to be in the same camp with you .
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
Now, let's do dis...
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
Ahmed4002 and tolustx so una go dey observe as guest, we go dey push the thread abi?.....Diaris God ooooooooo
Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 12:13pm On Apr 27, 2015
letter where Yu dey na.... 1900 here we come
Re: Nysc 2015 Batch A by Phummiegold(f): 12:13pm On Apr 27, 2015
alex81:
ebola. lol
i fear u oo...ebola kee?
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
cooljude:
if to sey u skul for my uni, heart attack fit kill you o. You go see person hold results/list. Ok com post am na, e go tell u sey person wey suppose post am no dey make u relax. Ok person wey go post am go show he go sey pin and gum no dey and he go need buy am and meanwhile dat formal person suppose sign am but he don commot. Na like dat dey go use u play ball till evening when everybody don go house. Dem go com post am and u must go check am dat time before one lunatic go tear d part wey ur name dey. So i don dey used to all dis delay stuff.
Na federal poly Ilaro you go or na so dem dey do every where?
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
..
Re: Nysc 2015 Batch A by Jonzingmaster(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
cry kiss
Re: Nysc 2015 Batch A by cooljude(m): 12:13pm On Apr 27, 2015
wow. Fast movement in this page
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:14pm On Apr 27, 2015
HELLO
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
Hahahahahahahaha....nah here I dey
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:14pm On Apr 27, 2015
ok
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
kingphilip:
since ur own don sure pass me the ice cream make I use am take cool my mind
oya take *hands ova d plastic cup*
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
....
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
Lmao...Here we are...
Re: Nysc 2015 Batch A by Jonzingmaster(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
.....
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
Walexzy
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
Walexsammy:
Ahmed4002 and tolustx so una go dey observe as guest, we go dey push the thread abi?.....Diaris God ooooooooo
those guys are waiting to buy lands.... I no trust them at all
Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 12:14pm On Apr 27, 2015
steady!!! ready.... 1900 go.....
A15 ooo
Re: Nysc 2015 Batch A by pinkiepetitee(f): 12:14pm On Apr 27, 2015
!
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
cooljude:
if to sey u skul for my uni, heart attack fit kill you o. You go see person hold results/list. Ok com post am na, e go tell u sey person wey suppose post am no dey make u relax. Ok person wey go post am go show he go sey pin and gum no dey and he go need buy am and meanwhile dat formal person suppose sign am but he don commot. Na like dat dey go use u play ball till evening when everybody don go house. Dem go com post am and u must go check am dat time before one lunatic go tear d part wey ur name dey. So i don dey used to all dis delay stuff.
Lmaooo... What skool? Well I guess it is like that everywhere..
I just remembered my class rep in school, he can delay pasting of results on the notice board like anything else!
Re: Nysc 2015 Batch A by macquis(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
Electronzeez:
Oboi e, see as people full here like say na here dem de share call up letter. grin
i dey tell u
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 12:14pm On Apr 27, 2015
Ban dey loom
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 12:14pm On Apr 27, 2015
hi owliver
1 2 3 ... 1897 1898 1899 1900 1901 1902 1903 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)