₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,977 members, 8,424,386 topics. Date: Thursday, 11 June 2026 at 07:06 AM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (1935) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4263423 Views)

1 2 3 ... 1932 1933 1934 1935 1936 1937 1938 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 8:39pm On Apr 27, 2015
Walexsammy:
For where?

Nah manual ah dey wait for 2mao...already in my skul....no time to check time bro
You mean school don get copy.

Na so the guy wey dey do my movement call me this afternoon whether I don received
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 8:39pm On Apr 27, 2015
richybanky:
Lols.. No be by force to enter airline grin
Yiu wan trek
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:39pm On Apr 27, 2015
xray2:
Lmao them go mail am to me grin
Wit dis tin wey nysc dey do, abi make we send orubebe go meet dem before den rig us out grin
Re: Nysc 2015 Batch A by sajbabs(m): 8:40pm On Apr 27, 2015
leemah4u:
thank God na just #160 from my place to sch grin
Hahahaha... na opp school u dey stay...

xray2:
Shut up... Wetin make me do? undecided
Ah... Xray.... wetin u chop today? Lion sleep, u go wake am
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 8:40pm On Apr 27, 2015
xray2:
She dey intimidate person na undecided
Is okay yiu hear.
I go talk to her
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:40pm On Apr 27, 2015
richybanky:
Ahmed ur boo wan start again oooo, I dey talk my own now undecided
what I do now
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:41pm On Apr 27, 2015
sajbabs:
Hahahaha... na opp school u dey stay...



Ah... Xray.... wetin u chop today? Lion sleep, u go wake am
Who be the lion?
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:41pm On Apr 27, 2015
sajbabs:
Hahahaha... na opp school u dey stay...



Ah... Xray.... wetin u chop today? Lion sleep, u go wake am
I fit waka sef if I like, mind u who be lion huh
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:42pm On Apr 27, 2015
richybanky:
Wit dis tin wey nysc dey do, abi make we send orubebe go meet dem before den rig us out grin
Lol make we send that leemah4u girl.. She be Mrs orubebe grin
Re: Nysc 2015 Batch A by knaa: 8:43pm On Apr 27, 2015
guys abeg I wan runs my ppa posting inside camp. any ideas who I go meet to help me for camp?? who dey dey incharge of ppa postin abeg?
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:44pm On Apr 27, 2015
xray2:
Lol make we send that leemah4u girl.. She be Mrs orubebe grin
Lols.. Abeg send am to come meet, no need to go meet nysc, u go hear result after 9 months grin
Re: Nysc 2015 Batch A by damecute(f): 8:44pm On Apr 27, 2015
theorbiters:
I no get.
We should sit tight and hold our laptops and phones?? Unto wetin na?

Shey na Book Of Life we dey search ni?? huh
lmao am rolling with laughter.abeg ask Reyin
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 8:44pm On Apr 27, 2015
leemah4u:
I fit waka sef if I like, mind u who be lion huh
Madam meet me at home.

People have reported your case to me.

Seems no comment for you again.

I yam waiting in side bed room
Re: Nysc 2015 Batch A by dassypearl(f): 8:44pm On Apr 27, 2015
richybanky:
U go high ooo, I no wan make u high joor, shey u no mind fayrous grin
I wan high jare but will manage fayrous sha
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 8:45pm On Apr 27, 2015
Gracyel:
Cos am smart

Got it? cool
Hmm...its more than that!

I can tell!!

U r beginning to consider the kiss, aren't u?!!!

grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Enneecy(m): 8:45pm On Apr 27, 2015
Wot is wrong wit nysc headquarters uploading dis sheet of paper
Re: Nysc 2015 Batch A by Duduyemid1(m): 8:45pm On Apr 27, 2015
I believe the call up will be posted before 1960
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:45pm On Apr 27, 2015
Ahmed4002:
Yiu wan trek
Tank God say I be Buhari supporter grin I go trek for wer nysc post me go to Abuja if Baba increase allawee to 50k grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Ahmed4002(m): 8:46pm On Apr 27, 2015
Who been dey lie that he's a foreign student and he has receive his letter
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 8:46pm On Apr 27, 2015
Leemah4u, my paddy au 2morrow go b nah?!

Cc femolala001
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:46pm On Apr 27, 2015
Ahmed4002:
Madam meet me at home.

People have reported your case to me.

Seems no comment for you again.

I yam waiting in side bed room
see my husband o, u can't even be on my side cry
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:46pm On Apr 27, 2015
dassypearl:
I wan high jare but will manage fayrous sha
U fit drink 1 crate of fayrous grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:46pm On Apr 27, 2015
i love naija, una go learn how to b patient by force
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:46pm On Apr 27, 2015
richybanky:
Lols.. Abeg send am to come meet, no need to go meet nysc, u go hear result after 9 months grin
Haha remember na alhaja o
Re: Nysc 2015 Batch A by olatunji390(m): 8:47pm On Apr 27, 2015
The way some people sit with their phones and laptop, they did not sit with there books like that during their under-graduate days
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:47pm On Apr 27, 2015
xray2:
Haha remember na alhaja o
I knw say na alhaja before nau, na alhaja I dey plan marry sef grin
Re: Nysc 2015 Batch A by blaoboi: 8:47pm On Apr 27, 2015
Ahmed4002:
Who been dey lie that he's a foreign student and he has receive his letter
no mind that mudafucka, and sodiqyinka fell for that
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 8:47pm On Apr 27, 2015
Duduyemid1:
I believe the call up will be posted before 1960
U min 1960bet?!

Its already been established!!
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:48pm On Apr 27, 2015
leemah4u:
what I do now
Wen u dey knock me off nko undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:48pm On Apr 27, 2015
Ahmed4002:
Who been dey lie that he's a foreign student and he has receive his letter
Na one mumu jonatex4u.. I been dey confused sef
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:49pm On Apr 27, 2015
xray2:
Lol make we send that leemah4u girl.. She be Mrs orubebe grin
TKB mind yasef
Re: Nysc 2015 Batch A by rammytt(m): 8:49pm On Apr 27, 2015
theorbiters:
I no get.
We should sit tight and hold our laptops and phones?? Unto wetin na?

Shey na Book Of Life we dey search ni?? huh
"Book of life* u must be UI product..
1 2 3 ... 1932 1933 1934 1935 1936 1937 1938 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 5 guest(s)