Tag And Ask - Forum Games (368) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Tag And Ask (887686 Views)
1 2 3 ... 365 366 367 368 369 370 371 ... 790 Reply (Go Down)
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 3:54pm On Apr 28, 2015 |
Specialist900:Abi? I fit pay you oh for this mini job. No dey rena my levels oh. Abeg interpret ASAP |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 3:57pm On Apr 28, 2015 |
Specialist900:If I hear. Make sure that the chopping level na still follow follow you go do o |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 3:59pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:If e pass you who I wan ask now? Shake body, talk beta joor |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 4:00pm On Apr 28, 2015 |
luxanne:Better do, ma'am. Or are you related to doubting thomas? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:07pm On Apr 28, 2015 |
HFOG:you suppose don know say I no dey carry last for that side |
| Re: Tag And Ask by Situation001(m): 4:15pm On Apr 28, 2015 |
HFOG:I no even kno d minin of decipher wey I talk sef.. na for nairaland here I see one person use am.. na hin me sef talk say make I take am shine.. hope no be say na gbagaun sha.. on my track.. set.. in case I don fall ma hand ![]() |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 4:22pm On Apr 28, 2015 |
Situation001:Hahaha. Nothing do you sir. You're welcome to our humble online family |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 4:24pm On Apr 28, 2015 |
Specialist900:I trust you. Me don know you finish. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:30pm On Apr 28, 2015 |
elantraceey:you no see me, and you no find me |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:31pm On Apr 28, 2015 |
HFOG:lol. See my good name don dey in trouble |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 4:34pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:yet another grammar |
| Re: Tag And Ask by Situation001(m): 4:52pm On Apr 28, 2015 |
HFOG:it's my pleasure Ma'am.. |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 5:40pm On Apr 28, 2015 |
elantraceey:Hehehe. Continue oo. ![]() Specialist900:Would you stop wallowing in your ludicrous fallacy?? It's becoming luxuriating for you. ![]() ![]() HFOG:I no sabi Engrish o ![]() |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 6:43pm On Apr 28, 2015 |
luxanne:Hey Luxanne! Right back at ya! Hope you are having a great day. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 7:34pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:I don dey praise you now and your head come dey swell right |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 7:43pm On Apr 28, 2015 |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:09pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:I loyal boss. I dey see your escapade for other sections. Your Popularity knows no bound. Hope say you don finally end your search |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 8:25pm On Apr 28, 2015 |
Specialist900:Amen Only if I fit use NL popularity withdraw money for bank. ![]() Nnaa search never end o |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:28pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:you never try to use am na. You dey dull for the search front o |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 8:38pm On Apr 28, 2015 |
HFOG:[color=#CD1044]The last time I used that word was during my literature class in high school many years ago. ![]() Those living in Benin city should ask Hon. PATRICK[/color] |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 8:42pm On Apr 28, 2015 |
Specialist900:Help me try am na Help me search na ![]() |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 8:44pm On Apr 28, 2015 |
HFOG:[color=#CD1077]Abuja Zone meeting soon… ![]() It will be fun o o … Agapecharis should coordinate Benin zone ![]() Alezy coordinates Garden city zone [/color] |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 8:52pm On Apr 28, 2015 |
ideology:Lol, I no dey Benin sha. HFOG so, we'll be left out abi?? OK oo ![]() |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 8:55pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:[color=#CD1066]lol, you don relocate, i never know though, is it permanently or for prospects?? [/color] |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:01pm On Apr 28, 2015 |
ideology: ![]() Since you knew me, I've never based in Benin |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 9:04pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:[color=#CD1088] oops, but You be Edo na, I see as you de run this with Tracy, leptite and co. I thought you were in Edo [/color] |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:07pm On Apr 28, 2015 |
ideology:Yea, I'm am Edo man. ![]() Which place you from come sef?? |
| Re: Tag And Ask by ideology(m): 9:20pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:[color=#CD1089]See Jamb questions?? [/color] |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:21pm On Apr 28, 2015 |
AgapeCharis:them no dey help person for this kind thing |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:24pm On Apr 28, 2015 |
ideology:you're all invited |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:24pm On Apr 28, 2015 |
ideology:How you take pass jamb? ![]() Specialist900:Before nkor? When you never fit help yourself. ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 9:25pm On Apr 28, 2015 |
Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] • Tag And Describe. • Answer The Question Above U And Ask Yours • 2 • 3 • 4
Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)





