Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,213 members, 7,825,803 topics. Date: Monday, 13 May 2024 at 12:03 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2046) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3547622 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2043) (2044) (2045) (2046) (2047) (2048) (2049) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 2:55am On Apr 29, 2015
tolustx na u dey guard this place tonite??
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 2:57am On Apr 29, 2015
Noordean. Rara o. Wetin u sef dey do. Shey nur be say u wan steal somtin sha. Make I nab u.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 2:58am On Apr 29, 2015
5 guests dey view thids thread for middle of d night sef. Nawa for our guests o.
Re: Nysc 2015 Batch A by theorbiters: 3:06am On Apr 29, 2015
And I woke this morning around 2:30am thinking say NYSC don send the sms. Chai!! This people no dey even let person complete their sleep. God will judge sha!!
Re: Nysc 2015 Batch A by chelseababy(f): 3:09am On Apr 29, 2015
Lemme go &slip,hup to hear gud news wen i wake oooo.enjoy ur slip evryone.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:10am On Apr 29, 2015
theorbiters:
And I woke this morning around 2:30am thinking say NYSC don send the sms. Chai!! This people no dey even let person complete their sleep. God will judge sha!!
Oga go sleep jor. Why ur blood dey hot sef? On top say u dey go serve for gombe (stream II). U beta sleep make ur heart no stop work.
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:11am On Apr 29, 2015
noordean:
tolustx na u dey guard this place tonite??
na him be OPC here na.
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:13am On Apr 29, 2015
I pray dey won't disappoint today angry
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:15am On Apr 29, 2015
Owliver:
na him be OPC here na.
U nur sabi wetin u dey talk. U dey sleepwalk abi? Contunu.
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:16am On Apr 29, 2015
Owliver:
na him be OPC here na.
now u don cum join am. So na d two of una dey duty?
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:19am On Apr 29, 2015
tolustx:
Noordean. Rara o. Wetin u sef dey do. Shey nur be say u wan steal somtin sha. Make I nab u.
i wake up make i piss ni o.i con say make i check d thread if the tin don land
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:19am On Apr 29, 2015
As d call up letters go dey comot 2day, me go dey here to comfort they dat present matters that touch d soul.

I pronounce myself as the Head, Guidiance and Counselling Unit of this organisation
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:20am On Apr 29, 2015
tolustx:
U nur sabi wetin u dey talk. U dey sleepwalk abi? Contunu.
sha watch the fence well ehn
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:21am On Apr 29, 2015
Owliver:
I pray dey won't disappoint today angry
Pray well o
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 3:21am On Apr 29, 2015
noordean:
now u don cum join am. So na d two of una dey duty?
naaah am not staying.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:21am On Apr 29, 2015
noordean:
i wake up make i piss ni o.i con say make i check d thread if the tin don land
So the thread don bcom ur email address abi? Abi d thread na nysc website. U neva confess wetin u com do. I go set up a 3-man panel to look into dat matter and if found guilty, u will be severely prosecuted.

I don mark ur face.
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:23am On Apr 29, 2015
tolustx:
As d call up letters go dey comot 2day, me go dey here to comfort they dat present matters that touch d soul.

I pronounce myself as the Head, Guidiance and Counselling Unit of this organisation
who go con comfort u urself? Or u no knw say ur own matter too go touch d soul? Anyway dnt worry,i should b here 4 u
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:27am On Apr 29, 2015
noordean:
who go con comfort u urself? Or u no knw say ur own matter too go touch d soul? Anyway dnt worry,i should b here 4 u
My own na joy matter now. Ah nur go nid counselling. Na celebration. I promise u one bottle of orijin @ least when d time come. Check out d even that happened on my watch on May 5 2015. I believe u know whr to find it.

Ciao
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:30am On Apr 29, 2015
tolustx:
So the thread don bcom ur email address abi? Abi d thread na nysc website. U neva confess wetin u com do. I go set up a 3-man panel to look into dat matter and if found guilty, u will be severely prosecuted.

I don mark ur face.
The face wey u neva see na him u dey mark,pele o. Na here i go first here the news. Leave that email like dat make e dey rest,i no want take any risk.
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 3:32am On Apr 29, 2015
3.30am Call up Letter don show?
CcOwliver,tolustx, noordean nd other night walkers..
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:32am On Apr 29, 2015
noordean:
The face wey u neva see na him u dey mark,pele o. Na here i go first here the news. Leave that email like dat make e dey rest,i no want take any risk.
Ok. Oya, sha go sleep. U don try. Odaaro
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:33am On Apr 29, 2015
Infact mayorsweet too dey here. Baba vigil dey?
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:33am On Apr 29, 2015
Luchiana1:
3.30am Call up Letter don show? Owliver nd other night walkers
Baby go back to bed. We'll answer all questions in d morning.

Ciao...
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 3:33am On Apr 29, 2015
tolustx:
As d call up letters go dey comot 2day, me go dey here to comfort they dat present matters that touch d soul.

I pronounce myself as the Head, Guidiance and Counselling Unit of this organisation
welcome to the meetin sir
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 3:34am On Apr 29, 2015
tolustx:
Baby go back to bed. We'll answer all questions in d morning.

Ciao...
aaahan i want to check the nysc na
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:34am On Apr 29, 2015
grin
noordean:
Infact mayorsweet too dey here. Baba vigil dey?
grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 3:35am On Apr 29, 2015
noordean:
Infact mayorsweet too dey here. Baba vigil dey?
ullo.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:36am On Apr 29, 2015
Luchiana1:
aaahan i want to check the nysc na
No way! Nothing to check.
Check back during working hours. We are offline now.
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:36am On Apr 29, 2015
tolustx:
My own na joy matter now. Ah nur go nid counselling. Na celebration. I promise u one bottle of orijin @ least when d time come. Check out d even that happened on my watch on May 5 2015. I believe u know whr to find it.

Ciao
celebration shey? Na here we go dey nah!
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 3:37am On Apr 29, 2015
noordean:
Infact mayorsweet too dey here. Baba vigil dey?
hehehe cheesy i dey on top my bed jare...Make dis people release of call-up letter now...O ga fun won jare
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 3:38am On Apr 29, 2015
Luchiana1:
ullo.
Hi sister. U shuld b sleeping by nw
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 3:39am On Apr 29, 2015
chelseababy:
Lemme go &slip,hup to hear gud news wen i wake oooo.enjoy ur slip evryone.
amin

(1) (2) (3) ... (2043) (2044) (2045) (2046) (2047) (2048) (2049) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.