Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,982 members, 7,835,293 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 08:12 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2152) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3564070 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2149) (2150) (2151) (2152) (2153) (2154) (2155) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 2:40pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Na my prayer be dat, or I redeploy cus d kind phobia wey I get for snake na something I no fit talk
datz nt enof reason to make u redeploy.u may eventually love d state. Have u printed ur letter? Shuld it b in coloured?
Re: Nysc 2015 Batch A by Claroo(m): 2:40pm On Apr 30, 2015
Nakarey:


Abeg u fit just tell me how dem dey run am?

Shei dem no go dey. Collect my full allawee so?
Dey will only collect part of ur allawee...d amt depends on ur negotiation skills
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:41pm On Apr 30, 2015
spartoo:


no worry na adventure be dat..
and u fit use dat opportunity learn snake in th monkey shadow
Lols.. Guys don turn am to joke grin snake in d monkey ko snake in d Eagles shadow ni

I fear snake pass anything, bcus of dis I dey go arrange wit doctor for state hospital
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:42pm On Apr 30, 2015
noordean:
datz nt enof reason to make u redeploy.u may eventually love d state. Have u printed ur letter? Shuld it b in coloured?
Me don't have time for colour printing ooo, I printed it black and white and made 10 copies..
Re: Nysc 2015 Batch A by Claroo(m): 2:42pm On Apr 30, 2015
Oga noordean!
Aw preparatn 4 Ondo camp,enjoy ur stay there Sir
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 2:43pm On Apr 30, 2015
Luchiana1:
Abeg in camp will dey allow you to go and withdraw money?
No they won't... But they bring in POS machines or so into d camp for corpers to withdraw.... Thats what I Was told abt Oyo camp. Dunno abt other camps.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:43pm On Apr 30, 2015
Gracyel:

Thanks smiley

Wher were u deployed to??
U wlc dear.. Niger state stream 1
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:44pm On Apr 30, 2015
lagmostkuit:

Hell Yes!
Lols.. U go black small for dat 3 weeks camping grin U wey be light skinned before
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 2:45pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Bro ar serious, abi na d town wey ur skul dey no be snake Island.. I fear snake pass anything

no snake jare, na cool place. cost of living very ok.lyt dey again,

opportunities bokuu! If dem post u go Shiroro dam ur own don beta... Jst to mention a few
Re: Nysc 2015 Batch A by tmamuda(m): 2:45pm On Apr 30, 2015
sodiqyinka:
buh d person don serve na. Na PCM 2015 get d ryt to open d thread

Guy please let have ur contact have some issues. Thanks
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:45pm On Apr 30, 2015
dassypearl:
abi ooo Godd pass dem ooo
Yeah.. God pass dem..
Hope u going to redeploy
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 2:46pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Me don't have time for colour printing ooo, I printed it black and white and made 10 copies..
Eewoo! 10 copies kilode? Na only one w need nah
Re: Nysc 2015 Batch A by haibe(m): 2:49pm On Apr 30, 2015
Please is this stream 1 stream 2 a new invention? Or it had been existing..
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:49pm On Apr 30, 2015
noordean:
Eewoo! 10 copies kilode? Na only one w need nah
One ke, be like say na 8
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 2:50pm On Apr 30, 2015
Claroo:
Oga noordean!
Aw preparatn 4 Ondo camp,enjoy ur stay there Sir
claroo my boss! W don dey prepare small small o. Tank u,am very grateful sir.
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 2:51pm On Apr 30, 2015
richybanky:
One ke, be like say na 8
na passport b 8.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 2:51pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Lols.. U go black small for dat 3 weeks camping grin U wey be light skinned before
Ayam dark skinned oh!
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:52pm On Apr 30, 2015
alex81:


no snake jare, na cool place. cost of living very ok.lyt dey again,

opportunities bokuu! If dem post u go Shiroro dam ur own don beta... Jst to mention a few
Alex81 I don save ur moniker I I go dey spam ur mention anytime I need help frm u... Tanx very much bro
#SayNoToRedeployment
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 2:52pm On Apr 30, 2015
joyjoomla:


That wanna be fun then. Oyo babes don enta am for xray2's hands

Hahahaha abeg oo... I be innocent oh.... But Pinkiepetite cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:52pm On Apr 30, 2015
lagmostkuit:

Ayam dark skinned oh!
Ar u serious, ur pix don deceive me ni yen ooo.. Anyway d dark come out again grin black and shine
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 2:53pm On Apr 30, 2015
Owliver:
ekiti
Correct.. My state of orijin cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:53pm On Apr 30, 2015
noordean:
na passport b 8.
Na y I kuku make 10 copies since passport na 8
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:56pm On Apr 30, 2015
pinkiepetitee:
Richybanky God catch u! Thos akwa babes go rest small grin
Lols.. Niger no get babes ni? Moreover na money be koko, just paining me say I go miss akwa ibom 10k allawee
Chai, der is God oooo
Re: Nysc 2015 Batch A by Olutty88(m): 2:56pm On Apr 30, 2015
Inkyillusion:
awww... You got your Akwa Ibom. Congrats!
I got Akwa Ibom too add me up on whatsapp 07068342568.thanks
Re: Nysc 2015 Batch A by Salihumainasara(m): 2:56pm On Apr 30, 2015
richybanky:

U wlc dear.. Niger state stream 1
welcome ehn my state of origin....
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 2:57pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Ar u serious, ur pix don deceive me ni yen ooo.. Anyway d dark come out again grin black and shine
Whr dem carry u go?
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 2:58pm On Apr 30, 2015
spartoo:


I heard they don't do that ..

but u can settle one of the residents to do dat 4 u
not even on sundays? Wit Atm?
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 3:01pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Lols.. Niger no get babes ni? Moreover na money be koko, just paining me say I go miss akwa ibom 10k allawee
Chai, der is God oooo
cheesy

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 3:04pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Alex81 I don save ur moniker I I go dey spam ur mention anytime I need help frm u... Tanx very much bro
#SayNoToRedeployment
lol cheesy

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 3:07pm On Apr 30, 2015
richybanky:

Alex81 I don save ur moniker I I go dey spam ur mention anytime I need help frm u... Tanx very much bro
#SayNoToRedeployment
grin

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 3:08pm On Apr 30, 2015
Pls precisely how many copies of each documents do we really really need?? I no want waste money..

1-call up letter
2-green card
3 how many passports with red background?
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 3:12pm On Apr 30, 2015
lagmostkuit:

Whr dem carry u go?
Niger state.. I don knw say I go black pass Balotelli grin

(1) (2) (3) ... (2149) (2150) (2151) (2152) (2153) (2154) (2155) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.