₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,229 members, 8,429,927 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 04:01 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (84) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4824133 Views)

1 2 3 ... 81 82 83 84 85 86 87 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:36pm On May 02, 2015
chikaodili345:
Me too. I want my share.
the show is over na
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:37pm On May 02, 2015
benebaby77:
Abi miccoy, I no know sey u know that with babatawa(or nah baba alabosi).... E be like gari with ground kuli kuli the guy smoke dis evening

I just dey pray sey he no dey mess up at his new place of work
huh see as you do rubbish me for public
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:37pm On May 02, 2015
haliluck:
Wetin u wan use padlock 4
I wan lock your door
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 11:38pm On May 02, 2015
miccoy:
No o. I trust him, he can't mess up. He knows his trade. The only thing be say, make him no go xray where him no suppose xray grin
maybe nah that things dey give him inspiration.....
But I doubt that, if babatawa over do am e fit enter that cold chamber grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:38pm On May 02, 2015
majidyusuf:
lool, ko ma gbenyewa, I hope una get
koni fe tey
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:38pm On May 02, 2015
chikaodili345:
Me too. I want my share.
U can only eat d popcorn durin intermission...
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 11:39pm On May 02, 2015
miccoy:
Na you be correct babe! cool
Obviously. smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:39pm On May 02, 2015
haliluck:
No b awww I do na typo...I bin wan pursue am
are you for real?
you dey deny me...
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:40pm On May 02, 2015
majidyusuf:
I wan lock your door
Haba u knw say I everly dey loyal nw
Re: NYSC 2015 Batch B House by benebaby77: 11:40pm On May 02, 2015
babatawa:
huh see as you do rubbish me for public
I don't think anybody saw I typed.... nah only you fit read am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:41pm On May 02, 2015
babatawa:
koni fe tey
ok, I no know wetin u write o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:42pm On May 02, 2015
haliluck:
Haba u knw say I everly dey loyal nw
cb said it all, I have to be careful
Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 11:42pm On May 02, 2015
[quote author=haliluck post=33360917][/quote]Why you dey shine your teeth? You dey advertise chewing stick? cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:42pm On May 02, 2015
[quote author=haliluck post=33360917][/quote]smh
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:42pm On May 02, 2015
babatawa:
are you for real?

you dey deny me...
i no fit deny u nw...infact 2 talk sef dey fear me cos u fit curse me nw nw
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 11:43pm On May 02, 2015
majidyusuf:
the show is over na
Why?!? sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:43pm On May 02, 2015
benebaby77:
I don't think anybody saw I typed.... nah only you fit read am
I see am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:44pm On May 02, 2015
chikaodili345:
Why?!? sad
you type okay, if you wan continue oya shoot
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:45pm On May 02, 2015
miccoy:
Why you dey shine your teeth? You dey advertise chewing stick? cheesy
Dis miccoy don come again
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:45pm On May 02, 2015
miccoy:
No o. I trust him, he can't mess up. He knows his trade.
The only thing be say, make him no go xray where him no suppose xray grin
dude! you don't crap where you eat gerrit

the fun part of the job be say for a chest PA xray the client gas commot clothe even bra cheesy ... cnt wait to start
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:45pm On May 02, 2015
babatawa:
smh
Wat do ur head...u hav headache?
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:46pm On May 02, 2015
majidyusuf:
yes, make i no over hype the place
ok, atleast u are truthful. Good9t all.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:47pm On May 02, 2015
majidyusuf:
cb said it all, I have to be careful
Who b cb again
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:47pm On May 02, 2015
hilsocial:
ok, atleast u are truthful. Good9t all.
Good night, wake early go church oh
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:47pm On May 02, 2015
benebaby77:
maybe nah that things dey give him inspiration.....

But I doubt that, if babatawa over do am e fit enter that cold chamber grin
the thin na my muse na.. anythn wey happn as a result of am nur go b regret
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:48pm On May 02, 2015
haliluck:
Who b cb again
hian, Chris Brown
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:49pm On May 02, 2015
majidyusuf:
ok, I no know wetin u write o
hehe.. try Google translate
Re: NYSC 2015 Batch B House by j1990: 11:49pm On May 02, 2015
damolaade24:
If you wanna work your NYSC posting to a state of your choice.... contact me on 08152452641
Contact me on 08090768341 if you want to work ur posting. Its sure cs it happened for me and my frnds we are going to locations of our choice.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:50pm On May 02, 2015
haliluck:
i no fit deny u nw...infact 2 talk sef dey fear me cos u fit curse me nw nw
nur b that one we dey talk johr... so na majid u wan choose over me? huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 11:50pm On May 02, 2015
majidyusuf:
hian, Chris Brown
Chijioke Brown
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:51pm On May 02, 2015
majidyusuf:
Good night, wake early go church oh
Na sure bet. Tanx.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:52pm On May 02, 2015
chikaodili345:
Chijioke Brown
its chibwike
1 2 3 ... 81 82 83 84 85 86 87 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)