NYSC 2015 Batch B House - NYSC (133) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4729307 Views)
1 2 3 ... 130 131 132 133 134 135 136 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 12:44pm On May 08, 2015 |
theSpark:I knw say e no go be urs nah، wen I de dia i go call u dash u am few, ur mouth go close |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:06pm On May 08, 2015 |
SirMalik:Africanz! smh Thank God i nver give you the job sef... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:07pm On May 08, 2015 |
theSpark:I nur tell am, maybe that na why him dey reason do that kind thin... Lazy fellow |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 1:12pm On May 08, 2015 |
babatawa:Na nysc cause am O, if to say dem mobilise me i 4 no get different thnking Fr my brainz, i 4 de Thnk lik confirm fellow |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:37pm On May 08, 2015 |
SirMalik:What!!!?!! Don't let me call my agwai cow herders to come and flog you for this thing you have said. In fact you are not getting the job. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 1:45pm On May 08, 2015 |
bolakale30:Yessss!!!! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 1:47pm On May 08, 2015 |
theSpark:He's amazing..blood shed notwithstanding |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:49pm On May 08, 2015 |
chikaodili345:The bloodshed is counted as awesomeness unto him. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:51pm On May 08, 2015 |
babatawa:Carry am go Motor park na there job go dey for am. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chikaodili345(f): 1:53pm On May 08, 2015 |
theSpark:Very much so. He uses it in a way that isn't gimmicky. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 2:03pm On May 08, 2015 |
Boring boring afternoon. Worsened by my being regaled with camp tales from my friends all over Nigeria. Haliluck I see you peeping from outside. Now I see majidyusuf too. I greet you all |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:06pm On May 08, 2015 |
theSpark:sparko, them say make we only post things way dey related to nysc, me i no get any that's why I enter ghost mode |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:32pm On May 08, 2015 |
theSpark:I dey greet u 2...I no knw wetin 2 talk ooo Tell ur frnds say u no wan hear..no mind dem na do dey go dey depress pple |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 2:36pm On May 08, 2015 |
Gazaliah:Since wey u nd babatawa dey talk u see say I no put mouth abi...na me gbo eke abi? I knw as I go take handle 2 of unna...evn if u run I'll still catch u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 2:41pm On May 08, 2015 |
theSpark:bro' if I tell u my story, I go source of inspiration to you, delay might b bitter but it shall come to pass n be a story, one might nt go Servx but may be na blessing in disguise, we don't knw wat God is keeping 4 us |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 2:52pm On May 08, 2015 |
Alrighty guys.... I have missed batch B14, C14, and A15 My name is Ogbonna Daberechi Sylvanus My institution is Adamawa State University, Mubi, Adamawa State. Course studied is Geography.. Una doo o! .
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 2:53pm On May 08, 2015 |
Alrighty guys.... I have missed batch B14, C14, and A15 My name is Ogbonna Daberechi Sylvanus My institution is Adamawa State University, Mubi, Adamawa State. Course studied is Geography.. Una doo o! . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:11pm On May 08, 2015 |
babatawa:hahahahahahahaa ,Ashe o ti e le....Lorile o do #Gobeeeeeee |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 3:14pm On May 08, 2015 |
dossylvanus:You funny die! Who asked for your pishur? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:16pm On May 08, 2015 |
haliluck:Eyin mama,I salute you oooo.... Dem no dey use anything play with you niiii? Oya pele...No be me ooo ,na daddy tawa wan push me(I dey confess)....... I don raise up my hand and also close my eyes but na with glasses ooooo.Which kind punishment you go gve babatawa![]() ![]() ![]() loooooooooooooooooolzzzz |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:20pm On May 08, 2015 |
miccoy:Lol ... The thing is i wanted you guys to SEE ME! Do what no man has done before and your name will be written in the stars.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:21pm On May 08, 2015 |
miccoy:Lol ... The thing is i wanted you guys to SEE ME! Do what no man has done before and your name will be written in the stars.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:21pm On May 08, 2015 |
babatawa:you don vex because of chick?Adiye o kin je ifun ara won nah...Don't you get it Ni ?The thing torch me ooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:24pm On May 08, 2015 |
dossylvanus:Funny you guy!!!!Who tell you say na real you...You dey prove say you Yellow pass babasuwe,abi?? bro,If na the thing wet dey ur mind I dey think,You be albino jare...Wia is babatawa,put your picture beside the guy own and tell him that 'You yellow pass him'. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 3:28pm On May 08, 2015 |
dossylvanus:You for go kiss lion na; if you want your name written in the stars.... Follow instructions; we no dey keep photo album here ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 3:32pm On May 08, 2015 |
dossylvanus:hehehehheeh u wan catch all babes Wey de here abi, u dey shw den ur yellow face, Issokay isallowed, u wan MK we begin post black american pics claimin ba we abi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:35pm On May 08, 2015 |
Gazaliah:Guy stop jealousies me jare.... I am an albino and so what? In fact see another one....
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:38pm On May 08, 2015 |
SirMalik:Na wetin concern agbero concern overload..? It's a free world. Lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:40pm On May 08, 2015 |
dossylvanus: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:41pm On May 08, 2015 |
dossylvanus:which level bro Abeg,free me jare...Na who dey jealous in a faceless forum?Go get a life |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:42pm On May 08, 2015 |
miccoy:Kiss lion?! Hian! What are the instructions? No be to introduce yourself? I am introducing myself now? Haba. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by remzor(m): 3:42pm On May 08, 2015 |
dossylvanus:broda u ain't an albino but afin wt a dark hair. U no go miss ds coming batch in Jesus name |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
I just dey observe. The person wey mean give you job no tell you the owner abi
but na with glasses ooooo.Which kind punishment you go gve babatawa