₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,285 members, 8,421,195 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:46 PM

Toggle theme

Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo - Culture (5) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCultureEwi If Ife Fun Oluwafunmilayo (53553 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)

Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by MrsChima(f): 3:37pm On May 17, 2015
Ipledge:
osun state is a street naa,thats why u think i will know odewale
It's just a question damn! Mirexx denied you again abi? undecided
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by agarawu23(m): 3:37pm On May 17, 2015
kinglekan:
Go follow all dose ur under 13 play jooor!!

U sef wan eat food wey Adult dey chop.


Tiffery. grin
I leave your old cargo for u tongue
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by stephenqueen: 3:38pm On May 17, 2015
kinglekan:
6 packs for 1 night? You wan drain me?

Na all my generation I go finish on top u alone? shocked
No trust this babe abi na guy wey no get pic ooooo grin grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by MrsChima(f): 3:38pm On May 17, 2015
kinglekan:
undecided

MrsChima abeg gv am him size.
LMAO. grin. You go stab that modaduccer boo! sad angry
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by stephenqueen: 3:39pm On May 17, 2015
Orijin101 my guy what's up G,welcome back from prision grin grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by kinglekan: 3:46pm On May 17, 2015
MrsChima:
LMAO. grin. You go stab that modaduccer boo! sad angry
grin cheesy
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by kinglekan: 3:47pm On May 17, 2015
stephenqueen:
No trust this babe abi na guy wey no get pic ooooo grin grin
Trust ke!! I nor dey trust like dt ooo
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by kinglekan: 3:47pm On May 17, 2015
agarawu23:
I leave your old cargo for u tongue
Tank u cheesy cheesy tongue tongue
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by MrsChima(f): 3:52pm On May 17, 2015
agarawu23:
I leave your old cargo for u tongue
Your mother. undecided
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:02pm On May 17, 2015
stephenqueen:
Orijin101 my guy what's up G,welcome back from prision grin grin
abi ooo, see as i dey feel like Nelson Mandela grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by MrsChima(f): 4:03pm On May 17, 2015
It's funny how this thread about God gives joy and there is nothing joyful about this thread! grin grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by kinglekan: 4:04pm On May 17, 2015
Orijin101:
abi ooo, see as i dey feel like Nelson Mandela grin
cheesy cheesy
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by kinglekan: 4:05pm On May 17, 2015
MrsChima:
It's funny how this thread about God gives joy and there is nothing joyful about this thread! grin grin
ROTFL cheesy
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by stephenqueen: 4:15pm On May 17, 2015
Orijin101:
abi ooo, see as i dey feel like Nelson Mandela grin
They give u sour beans cool grin grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:16pm On May 17, 2015
kinglekan:
cheesy cheesy
you sef dey among the coups wey plan my jailing, na you i go kill 1st angry

*grabs the nearest AK47
.
.
.
your life or your wife(twaci) angry
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:18pm On May 17, 2015
stephenqueen:
They give u sour beans cool grin grin
Na stonebeans dem gimme jhare cheesy
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:21pm On May 17, 2015
All of you don derail my Front page thread,i no go cause you oo but i will not keep shut
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by stephenqueen: 4:24pm On May 17, 2015
Orijin101:
Na stonebeans dem gimme jhare cheesy
Shey na the same cell you and cutehector dey huh grin grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Cutehector(m): 4:27pm On May 17, 2015
stephenqueen:
Shey na the same cell you and cutehector dey huh grin grin
loool... U knw say me I be michael scofield... I was still active even while banned
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:27pm On May 17, 2015
stephenqueen:
Shey na the same cell you and cutehector dey huh grin grin
No, na cell 5 dem put the guy grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:28pm On May 17, 2015
prettythicksme:
what up baby cheesy,see as ipledge fall in love sotey cheesy
Me and u sef fall in love Na kiss kiss kiss
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Cutehector(m): 4:29pm On May 17, 2015
Orijin101:
abi ooo, see as i dey feel like Nelson Mandela grin
lol so dem ban u? Lmao
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Cutehector(m): 4:30pm On May 17, 2015
Orijin101:
No, na cell 5 dem put the guy grin
dude.. Seriously? Dis is my escape moniker.. Donbenedict
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by stephenqueen: 4:30pm On May 17, 2015
Orijin101:
No, na cell 5 dem put the guy grin
The guy talk say hin break prision, na true huh grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:31pm On May 17, 2015
dharay99:
peleh tieh.
Lol. Alaye mi kilon suppin?
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by stephenqueen: 4:32pm On May 17, 2015
Cutehector:
loool... U knw say me I be michael scofield... I was still active even while banned
No be warder mufu dey give u break grin
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by stephenqueen: 4:33pm On May 17, 2015
Orijin101:
you sef dey among the coups wey plan my jailing, na you i go kill 1st angry

*grabs the nearest AK47
.
.
.
your life or your wife(twaci) angry
You wey just commot for prision wan commit another offence undecided undecided
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by kinglekan: 4:35pm On May 17, 2015
Orijin101:
you sef dey among the coups wey plan my jailing, na you i go kill 1st angry

*grabs the nearest AK47
.
.
.
your life or your wife(twaci) angry
Oga me sir!! Am sowi oooo cheesy

Oya I loan you Twaci

*runs for my dear life*
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:35pm On May 17, 2015
stephenqueen:
The guy talk say hin break prision, na true huh grin
Na true, i no really see am but i hear when the event dey go on. . .
cutehector really caused commotion
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:35pm On May 17, 2015
stephenqueen:
cry cry naso I dey lamba ur babe
_faggot
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by Nobody: 4:37pm On May 17, 2015
kinglekan:
Oga me sir!! Am sowi oooo cheesy

Oya I loan you Twaci

*runs for my dear life*
grin better!!!

*shoots his leg before he escape
Re: Ewi If Ife Fun Oluwafunmilayo by dharay99: 4:38pm On May 17, 2015
jacksparrow1207:
Lol. Alaye mi kilon suppin?
mo wa kampe,
Jez dat oyinye is starving me. angry
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply

Ewi234

Buhari’s Son, Yusuf Bags Traditional Title In DauraMoronke Naomi Silekunola Ogunwusi New PhotosAbdulrosheed Akanbi Suspended For 6 Months