Caption This Photo - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Caption This Photo (799 Views)
| Caption This Photo by amzee(op): 7:16am On May 18, 2015 |
This is my own interpretation of this photo: Pro Osinbajo-"Sir na u tell Doyin Okupe to kneel down for outside?" GMB- Yes,abi u dey surprised? : Let's see your own interpretation of the photo.
|
| Re: Caption This Photo by loomer: 7:20am On May 18, 2015 |
Prof: oga, GMB: yes Prof: them say food don ready: GMB: wetn dem cook? Prof: I no ask make I go check |
| Re: Caption This Photo by saxwizard(m): 7:27am On May 18, 2015 |
loomer:..... u are f**cking funny |
| Re: Caption This Photo by Faremisodeeq(m): 7:55am On May 18, 2015 |
The thing funny sha |
| Re: Caption This Photo by hottest111: 11:30am On May 18, 2015 |
Prof: Oga, GEJ is at the door, should I open 4 him.. GMB: Open wetin , beta no try am,,,d man no sabi road to otueke ni ? mtcheew OR prof: Oga, Why u drink my Kunu wey I put for fridge GMB: Even if I drink am,,wetin u wan do me. (frown) |
Some Babes And Snapping Pictures(caption This Photos ) • Caption This Photo, This Is True Change!... • Caption This Photo Of This Woman • 2 • 3 • 4
Give This Photo A Caption • Who Says Nigerian Mothers Aint The Best? • How To Get Famous In Nigeria | New Strategy