₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,271 members, 8,430,124 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 10:22 PM

Toggle theme

Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsWho Dey Provoke U Pass For Nigeria? (790 Views)

1 Reply (Go Down)

Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op):
Abeg oo, answer with all
sincerity; who dey
provoke u pass for Nigeria?
1. MTN.
2. NEPA
3. APC 4. PDP
5. POLICE
6. ATM
7. TRAFFIC
8. NTA
9.BOKO HARAM
10.BAD ROAD

Lets see which of this dominate the
votes. State your reasons.
Cc: Ishilove cc. lalasticlala
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by tucky200(m): 12:42pm On May 19, 2015
Lol i taya 4 u dis guy sef o
Everything wey put 4 dere na hin dey vex person pass except apc 4 now






Boko haram and nepa
I don kill them taya 4 my dream
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:04pm On May 19, 2015
My own na NAIRABET
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:06pm On May 19, 2015
Nepa
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:12pm On May 19, 2015
Police.
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op): 4:30pm On May 19, 2015
Luvlystar:
Nepa
why NEPA? you really missing you television right?
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op): 4:33pm On May 19, 2015
derespect:
My own na NAIRABET
i didnt see nairabet on the list.did you want to add your own list (NIGERIA) and misspelled it? Lol
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Vicotex(m): 4:35pm On May 19, 2015
My own na Abokees and Amala Eaters (na oil money go kill una).
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by CharliParker: 4:41pm On May 19, 2015
NEPA AND BOKOHARAM
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op): 4:44pm On May 19, 2015
Vicotex:
My own na Abokees and Amala Eaters (na oil money go kill una).
you seems to be provoked already? Chilax!
CharliParker:
NEPA AND BOKOHARAM
what are your reasons?
Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 4:50pm On May 19, 2015
Boko Haram, Nepa and MTN.
1 Reply

Buhari's Death Could Provoke War Between Hausa And Yoruba - FranceWho Dey Provoke U Pass For Nigeria? Answer With All SincerityAbeg, Answer With All Sincerity; Who Dey Provoke U Pass For Nigeria?234

Fuel Scarcity Prophecy (photo)Cabinet Members Who Failed Jonathan (SUMMARIZED)Nigeria Is A Racket, By Bámidélé Adémólá-olátéjú