Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? (788 Views)
| Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op): 12:39pm On May 19, 2015*. Modified: 9:07pm On May 20, 2015 |
Abeg oo, answer with all sincerity; who dey provoke u pass for Nigeria? 1. MTN. 2. NEPA 3. APC 4. PDP 5. POLICE 6. ATM 7. TRAFFIC 8. NTA 9.BOKO HARAM 10.BAD ROAD Lets see which of this dominate the votes. State your reasons. Cc: Ishilove cc. lalasticlala |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by tucky200(m): 12:42pm On May 19, 2015 |
Lol i taya 4 u dis guy sef o Everything wey put 4 dere na hin dey vex person pass except apc 4 now Boko haram and nepa I don kill them taya 4 my dream |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:04pm On May 19, 2015 |
My own na NAIRABET |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:06pm On May 19, 2015 |
Nepa |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 1:12pm On May 19, 2015 |
Police. |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op): 4:30pm On May 19, 2015 |
Luvlystar:why NEPA? you really missing you television right? |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op): 4:33pm On May 19, 2015 |
derespect:i didnt see nairabet on the list.did you want to add your own list (NIGERIA) and misspelled it? Lol |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Vicotex(m): 4:35pm On May 19, 2015 |
My own na Abokees and Amala Eaters (na oil money go kill una). |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by CharliParker: 4:41pm On May 19, 2015 |
NEPA AND BOKOHARAM |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by eunisam(op): 4:44pm On May 19, 2015 |
Vicotex:you seems to be provoked already? Chilax! CharliParker:what are your reasons? |
| Re: Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? by Nobody: 4:50pm On May 19, 2015 |
Boko Haram, Nepa and MTN. |
Buhari's Death Could Provoke War Between Hausa And Yoruba - France • Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? Answer With All Sincerity • Abeg, Answer With All Sincerity; Who Dey Provoke U Pass For Nigeria? • 2 • 3 • 4
Patience Jonathan Inaugurates Skill Acquisition Centre In Abuja (photos) • PMB To Hunt Jonathan And His Cohorts. • PDP Talks Tough, Vows To Thwart Moves To Remove Fayose