₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,271 members, 8,430,133 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 10:44 PM

Toggle theme

Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 - Sports (7) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsNigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 (116632 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 37 Reply (Go Down)

Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Assslayer: 5:01am On Jun 04, 2015
See that fine girl wey dey sing for AIT...
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:02am On Jun 04, 2015
Hehe, na star times sure pass o
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Icon4s(m): 5:02am On Jun 04, 2015
Chei!! AIT no show d match o embarassed
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:02am On Jun 04, 2015
Dem show am live
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:03am On Jun 04, 2015
so my time is over 30 minute late. huh
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by richidinho(m): 5:03am On Jun 04, 2015
AIT pls show
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:03am On Jun 04, 2015
This Korean coach get confidence no be small o
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by DrBulalaa(m): 5:03am On Jun 04, 2015
AIT...which one be Oremus nah.
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by ghettodreamz(m): 5:04am On Jun 04, 2015
GAME ON
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by TheRealAdonye(m): 5:05am On Jun 04, 2015
Musa almost scoring a screamer there..
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:05am On Jun 04, 2015
Yeee we almost score sha
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:05am On Jun 04, 2015
Musa muhammad effort hits the bar
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Kennedyiheme: 5:06am On Jun 04, 2015
Why ait dey mumu like dis, oh nigeria, na wa oo, u cnt jst relax nd be happy in dis country
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:06am On Jun 04, 2015
ghettodreamz:
GAME ON
which station dtey show am? AIT NO XHOW AM
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by homesteady(m): 5:06am On Jun 04, 2015
see bullet!
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by hrykanu231(m): 5:06am On Jun 04, 2015
AIT just want make people hate dis programme @Oremus. So no national tv can show dis match for all d millions eager to watch their team. Dis country sef
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by TheRealAdonye(m): 5:06am On Jun 04, 2015
Watching the match on Local NTA.

One of the first times they've ever been good for anything.
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by alomeda600(m): 5:06am On Jun 04, 2015
Off to bed..no station is showing the match
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by kelitacliff(m): 5:06am On Jun 04, 2015
Chai na 4 nairaland I dey watch my own, somebody dey shout goal for d next compound, abeg dem don score
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:07am On Jun 04, 2015
Another chance wasted
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by samdolad(m): 5:07am On Jun 04, 2015
See ball wey suppose be goal of d tournament by naija captain.
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by DrBulalaa(m): 5:07am On Jun 04, 2015
Na to go off this Gen sure pass...make I watch am for Nairaland
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:07am On Jun 04, 2015
victorels:
so my time is over 30 minute late. huh
DrBulalaa:
Is it 5.30 or 5 O'clock
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by lorddubic: 5:07am On Jun 04, 2015
In Another development DHL COURIER SERVICE POINT IS NOW LOCATED AT 106 AIT Road Alagbado

DHL Courier Service.


Nepa has done d worst.... cry cry
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by 360musicng(m): 5:07am On Jun 04, 2015
gotv no dey show am oo embarassed
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by ghettodreamz(m): 5:08am On Jun 04, 2015
blym:
which station dtey show am? AIT NO XHOW AM
Nope, watching on the PC.

Live streaming - http://www.stopstream.me/
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by DanielPop(m): 5:08am On Jun 04, 2015
Kyrie eleison?? Wetin be dis AIT? Wey match na?
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Addme: 5:08am On Jun 04, 2015
See that shot from Musa.It hit the bar. We are coming up.
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:08am On Jun 04, 2015
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Kennedyiheme: 5:08am On Jun 04, 2015
Why is nigeria like dis, the citizens hve to suffer for evrytin, ordinary match dem no fit show, na God go punish Ait mama
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by LeoFish92(m): 5:09am On Jun 04, 2015
Streaming things down here.. ..musa just hit a thunderous shot on the cross bar
Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by judano: 5:09am On Jun 04, 2015
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 37 Reply

Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015Nigeria Vs Hungary (2 - 0) U20 World Cup On June 7th 2015Nigeria Vs Brazil (2 - 4) U-20 World Cup On June 1st 2015234

Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022Nigeria Vs Brazil 1 - 1: International Friendly On 13th October 2019Man Strips Naked In Bet9ja Shop After Last Game Ruined 5.7Million Ticket (Video)