Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 - Sports (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 (116634 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 37 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Assslayer: 5:01am On Jun 04, 2015 |
See that fine girl wey dey sing for AIT... |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:02am On Jun 04, 2015 |
Hehe, na star times sure pass o |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Icon4s(m): 5:02am On Jun 04, 2015 |
Chei!! AIT no show d match o ![]() |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:02am On Jun 04, 2015 |
Dem show am live |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:03am On Jun 04, 2015 |
so my time is over 30 minute late. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by richidinho(m): 5:03am On Jun 04, 2015 |
AIT pls show |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:03am On Jun 04, 2015 |
This Korean coach get confidence no be small o |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by DrBulalaa(m): 5:03am On Jun 04, 2015 |
AIT...which one be Oremus nah. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by ghettodreamz(m): 5:04am On Jun 04, 2015 |
GAME ON |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by TheRealAdonye(m): 5:05am On Jun 04, 2015 |
Musa almost scoring a screamer there.. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:05am On Jun 04, 2015 |
Yeee we almost score sha |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:05am On Jun 04, 2015 |
Musa muhammad effort hits the bar |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Kennedyiheme: 5:06am On Jun 04, 2015 |
Why ait dey mumu like dis, oh nigeria, na wa oo, u cnt jst relax nd be happy in dis country |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:06am On Jun 04, 2015 |
ghettodreamz:which station dtey show am? AIT NO XHOW AM |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by homesteady(m): 5:06am On Jun 04, 2015 |
see bullet! |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by hrykanu231(m): 5:06am On Jun 04, 2015 |
AIT just want make people hate dis programme @Oremus. So no national tv can show dis match for all d millions eager to watch their team. Dis country sef |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by TheRealAdonye(m): 5:06am On Jun 04, 2015 |
Watching the match on Local NTA. One of the first times they've ever been good for anything. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by alomeda600(m): 5:06am On Jun 04, 2015 |
Off to bed..no station is showing the match |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by kelitacliff(m): 5:06am On Jun 04, 2015 |
Chai na 4 nairaland I dey watch my own, somebody dey shout goal for d next compound, abeg dem don score |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bola4boy(m): 5:07am On Jun 04, 2015 |
Another chance wasted |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by samdolad(m): 5:07am On Jun 04, 2015 |
See ball wey suppose be goal of d tournament by naija captain. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by DrBulalaa(m): 5:07am On Jun 04, 2015 |
Na to go off this Gen sure pass...make I watch am for Nairaland |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:07am On Jun 04, 2015 |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by lorddubic: 5:07am On Jun 04, 2015 |
In Another development DHL COURIER SERVICE POINT IS NOW LOCATED AT 106 AIT Road Alagbado DHL Courier Service. Nepa has done d worst.... |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by 360musicng(m): 5:07am On Jun 04, 2015 |
gotv no dey show am oo ![]() |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by ghettodreamz(m): 5:08am On Jun 04, 2015 |
blym:Nope, watching on the PC. Live streaming - http://www.stopstream.me/ |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by DanielPop(m): 5:08am On Jun 04, 2015 |
Kyrie eleison?? Wetin be dis AIT? Wey match na? |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Addme: 5:08am On Jun 04, 2015 |
See that shot from Musa.It hit the bar. We are coming up. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 5:08am On Jun 04, 2015 |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Kennedyiheme: 5:08am On Jun 04, 2015 |
Why is nigeria like dis, the citizens hve to suffer for evrytin, ordinary match dem no fit show, na God go punish Ait mama |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by LeoFish92(m): 5:09am On Jun 04, 2015 |
Streaming things down here.. ..musa just hit a thunderous shot on the cross bar |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by judano: 5:09am On Jun 04, 2015 |
Link http://live2sport.com/nigeria-u20-vs-north-korea-u20-jun-04-2015-live-stream-score-prediction/ You have different options on this page |
Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015 • Nigeria Vs Hungary (2 - 0) U20 World Cup On June 7th 2015 • Nigeria Vs Brazil (2 - 4) U-20 World Cup On June 1st 2015 • 2 • 3 • 4
Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 • Nigeria Vs Brazil 1 - 1: International Friendly On 13th October 2019 • Man Strips Naked In Bet9ja Shop After Last Game Ruined 5.7Million Ticket (Video)

