Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 - Sports (22) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 (116463 Views)
1 2 3 ... 19 20 21 22 23 24 25 ... 37 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Adeyinka12(m): 6:24am On Jun 04, 2015 |
What is the scores so far abegi ooo |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by LeSulk(m): 6:24am On Jun 04, 2015 |
elguaje:I dey craze say I stake the match,I dey even fear give Fiji 2goals handicap win |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Lovexme(m): 6:25am On Jun 04, 2015 |
Addme:Lol. Me sef dey reason am. Hope they score more. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by DEIFIED(m): 6:25am On Jun 04, 2015 |
Yet to score, nah wah oooh. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Cwaya(m): 6:25am On Jun 04, 2015 |
[color=#663300] This Korea guys sef You people Should play too biko No better attempt No Nothing
Wetin sef
[/color] |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 6:25am On Jun 04, 2015 |
PLEXPLEX:Not really. It's the FE attack that has lacked a little cutting edge. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 6:25am On Jun 04, 2015 |
I was really impressed by Awoniyi's play for that second goal including the sweet through pass. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by ghettodreamz(m): 6:25am On Jun 04, 2015 |
Mehn, I like this referee ooo ![]() |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by free2ryhme: 6:26am On Jun 04, 2015 |
Na 2 goals up for nigeria why are these moderators not updating the frontpage? Are we this backward |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by davspog2(m): 6:26am On Jun 04, 2015 |
We might be 2 goals up but truth be told this team is not living up to its billing, their build up play is not exciting and sokari attacking play can be better! |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bimffo(m): 6:26am On Jun 04, 2015 |
DEIFIED:Shey U just dey wake Up or na from Korea republic U come from.? |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 6:26am On Jun 04, 2015 |
Cwaya:i guess that their mumu president go execute them on arrival |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by efilefun(m): 6:27am On Jun 04, 2015 |
2 - 0 Adeyinka12: |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Donlouise(m): 6:27am On Jun 04, 2015 |
See as dem waste dat free kick now |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by EverestdeBliu(m): 6:27am On Jun 04, 2015 |
Mods modify this topic,its 2-nil
Nigeria 2
Korea 0 |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by ghettodreamz(m): 6:27am On Jun 04, 2015 |
free2ryhme:All of them don hibernate including supermod, Seun. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 6:27am On Jun 04, 2015 |
free2ryhme:which kind yeye talk be dis one? you look time soooo?? moderator no get right to sleep again ![]() |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Badosqi(m): 6:27am On Jun 04, 2015 |
But why is it dat our coach no dey on time. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Bimffo(m): 6:27am On Jun 04, 2015 |
Even the Mods don sleep.. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 6:27am On Jun 04, 2015 |
groundnutoil:which KP girl no go dey bet |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by BrainnewsNg(f): 6:28am On Jun 04, 2015 |
Hmmmmm! Them never play this match finish? |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Emperortj93(m): 6:28am On Jun 04, 2015 |
Cwaya:moses simon please !!! nwakali tooooo |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Makamuanwuo(m): 6:28am On Jun 04, 2015 |
double tragedy=1 nepa take lyt in 1st haftym i on gen.2 now fuel dn finish,gen dn off..,nw my data dn finish again,wetin i go do to folo dis match. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Cwaya(m): 6:28am On Jun 04, 2015 |
[color=#663300]
Come, if this ball fall from ya hand eh You go see the one wey senior Monk! Akpuruka Keeper [/color] |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by hayzed14(m): 6:28am On Jun 04, 2015 |
dat sokari dey play enyimba game for here, dis no b local league |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Progress2468(m): 6:28am On Jun 04, 2015 |
LeSulk:I stake two goals hqndicap for 1st half, wen dem dey win 2-0, bt fear nor let me put beta money, and e enter oo. Odd of 16, I put N100, just collect 1,600. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by hrykanu231(m): 6:28am On Jun 04, 2015 |
Mod, can u with the next few hours of this day bring forth evidence why disciplinary actions should not be taken against you for misleading the public as a result of gross negligence of duty. Cc: head of admin(lalasomtyn ) |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by efilefun(m): 6:28am On Jun 04, 2015 |
LALASTICLALA abeg help us update the scores. Nigeria 2 - 0 PRK |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by BrainnewsNg(f): 6:29am On Jun 04, 2015 |
EverestdeBliu:Fantastic news! |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by EverestdeBliu(m): 6:29am On Jun 04, 2015 |
free2ryhme:maybe they ain't watching the match or probably still asleep. |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by Nobody: 6:29am On Jun 04, 2015 |
Yahaya comes on for Godwin |
| Re: Nigeria Vs Korea DPR (4 - 0) U-20 World Cup On June 4th 2015 by lekanville: 6:29am On Jun 04, 2015 |
Just woke up and was surprised to see the number of people on nairaland stadium watching the match, haba, u na no dey sleep . All the same, abeg who scored ![]() |
Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015 • Nigeria Vs Hungary (2 - 0) U20 World Cup On June 7th 2015 • Nigeria Vs Brazil (2 - 4) U-20 World Cup On June 1st 2015 • 2 • 3 • 4
Nigeria Vs Egypt: AFCON 2021: (1 - 0) On 11th January 2022 • Nigeria Vs Brazil 1 - 1: International Friendly On 13th October 2019 • Man Strips Naked In Bet9ja Shop After Last Game Ruined 5.7Million Ticket (Video)
Wetin sef

