₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,477 members, 8,431,219 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 11:54 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (352) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4838017 Views)

1 2 3 ... 349 350 351 352 353 354 355 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Owliver(m): 2:53pm On Jun 05, 2015
babatawa:
chai! shocked i give up
hehe I was about to come at you harder. Flex
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:53pm On Jun 05, 2015
majidyusuf like play like play i actually missed Salat o sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebesbt1(m): 2:54pm On Jun 05, 2015
babatawa:
serious one sef... Get one time for fed poly Bide wey one lady dey snatch pipo JT. cheesy
kids dey here.. *Drags his shorts* brother,brother what it is JT?
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebesbt1(m): 2:56pm On Jun 05, 2015
babatawa:
majidyusuf sad
u just hit cross bar. What kinda striker are u?
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:56pm On Jun 05, 2015
Owliver:
hehe I was about to come at you harder. Flex
ur welcome cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:58pm On Jun 05, 2015
iykebesbt1:
u just hit cross bar. What kinda striker are u?
Don't Blame me johr

bet you saw hw Owliver fouled me

inside 18yard should've bin a PK sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by richybanky(m): 2:59pm On Jun 05, 2015
babatawa:
Ur in bida now ask your guyz there...
Na outskirt Bida I dey, I go take #100 bike if I wan enter d town.. I knw say u like to scared pesin bt e no go work dis time tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by noordean(m): 3:01pm On Jun 05, 2015
babatawa:
Alufa noordean ise ya o

alujonu ti kosi bobo yi lara
ebawa kesi alufa gazaliah. Make e con lead us in d ruqiah process.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:01pm On Jun 05, 2015
richybanky:
Na outskirt Bida I dey, I go take #100 bike if I wan enter d town.. I knw say u like to scared pesin bt e no go work dis time tongue
Oh you think im tryin to scare you?

cc theSpark, shawwal1 majidyusuf

these guyz would know the full story
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:08pm On Jun 05, 2015
shawwal1:
Is better to stay off them,but they so love handsome dude their women fit marry u.Waya ga auren idee91 da yar'aljana grin
Na raba ka..... lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:14pm On Jun 05, 2015
shawwal1:
They were busy with politics of selecting VC n forgot about us,see this old papa claiming 20 u wan make I expose u?bttr keep the age talk aside
walahi.... heard they did not sit, for like two months o....
ABU sunyi burouba...
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:16pm On Jun 05, 2015
shawwal1:
Who wan gist with me na

hello! Anyone awake

Its a brand new day n ThnKGODISFRIDAY TGIF
Better stop sniffing the gutter wey dey ur backyard.....
Na aljannu u wan follow gist abi ??... hehehe
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:19pm On Jun 05, 2015
shawwal1:
Mother no dy forget how she brought her pikin to the world na,why I forget that scary thing haliluck had to hide seeking SOS from her Hero idee91 Oshey!

Walaikumulsalam
Dude, What are u talking about ?
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:22pm On Jun 05, 2015
babatawa:
haha... na idee91 fit do that one
Me I be dan Agaji ai, so na we dey 1st reach mosque
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 3:22pm On Jun 05, 2015
merikims:
I do not understand what do u mean by add office for b15 asap?
Means visit ur admin office So there won't be any delay wit ur serves (b15, batch B 2015)
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:23pm On Jun 05, 2015
noordean:
ebawa kesi alufa gazaliah. Make e con lead us in d ruqiah process.
Na'am..

Alfa Gazaliah Bismillah
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:23pm On Jun 05, 2015
noordean:
ebawa kesi alufa gazaliah. Make e con lead us in d ruqiah process.
Shawwal1 get Ruqiah...So,nobody will interfere..

Noordean,Happy Jumah
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:24pm On Jun 05, 2015
majidyusuf:
shi na eid to eid
Wuta salau !!!
You sef you know say I no be that kind person
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:24pm On Jun 05, 2015
idee91:
Me I be dan Agaji ai, so na we dey 1st reach mosque
weyrey... i dey sure say u dey steal from "fisabilillah"
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:25pm On Jun 05, 2015
babatawa:
Na'am..

Alfa Gazaliah Bismillah
Jinn no dey him body jare,he just dey act movie niii
Beside,call idee91 na,na him be friend with Jinns

cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:26pm On Jun 05, 2015
Gazaliah:
Jinn mo dey him body jare,he just dey act movie niii

cool
Or he himself could be the jinn undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:30pm On Jun 05, 2015
haywire1:
Means visit ur admin office So there won't be any delay wit ur serves (b15, batch B 2015)
thank u
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:33pm On Jun 05, 2015
starlight101:
lol we dey fight?
haba... we good bro
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:35pm On Jun 05, 2015
idee91:
Better stop sniffing the gutter wey dey ur backyard.....

Na aljannu u wan follow gist abi ??... hehehe
Gaskya oga I ought to stop,but since u na pro how I go take stop?

I wanna go to rehab
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:35pm On Jun 05, 2015
Gazaliah:
Jinn no dey him body jare,he just dey act movie niii Beside,call idee91 na,na him be friend with Jinns
cool
I take God beg una, make una stop this kind play o...
Friend with jinn bi ti bawo huh .... e joor o
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:35pm On Jun 05, 2015
Gazaliah:
Jinn no dey him body jare,he just dey act movie niii Beside,call idee91 na,na him be friend with Jinns
cool
I take God beg una, make una stop this kind play o...
Friend with jinn bi ti bawo huh .... eh joor o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:36pm On Jun 05, 2015
babatawa:
your G.P
Na my G.p ur mind first go? U no type sumfin else, anyways, i no play draw neither did my skul beat me. . .
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 3:37pm On Jun 05, 2015
idee91:
I take God beg una, make una stop this kind play o...

Friend with jinn bi ti bawo huh .... eh joor o
coward oshiiii...Kuro joor
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:38pm On Jun 05, 2015
Gazaliah:
Shawwal1 get Ruqiah...So,nobody will interfere..

Noordean,Happy Jumah
No try do some ruqiah ,cos na horse whip go tel the jinn say this Alfa na correct, no non sense Alfa
Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 3:41pm On Jun 05, 2015
shawwal1:
Gaskya oga I ought to stop,but since u na pro how I go take stop?

I wanna go to rehab
Since you not yet a pro, I'll advice you go to pre-hab......
smoke all the smoke, sniff and drink all ur head can take, then we take you to rehab....

My opinion tho...
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:44pm On Jun 05, 2015
babatawa:
Oh you think im tryin to scare you?

cc theSpark, shawwal1 majidyusuf

these guyz would know the full story
Richybanki so na Bida u dy? Adhere strictly to whatever babatawa had to say,never say I didn't advice o
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 3:48pm On Jun 05, 2015
idee91:
Since you not yet a pro, I'll advice you go to pre-hab......
smoke all the smoke, sniff and drink all ur head can take, then we take you to rehab....

My opinion tho...
Oshey thanx a lot na similar advice babatawa n thespark gave me I tot they were kidding
1 2 3 ... 349 350 351 352 353 354 355 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)