Nysc 2015 Batch A - NYSC (2249) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4256759 Views)
1 2 3 ... 2246 2247 2248 2249 2250 2251 2252 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 1:48pm On Jun 07, 2015 |
erisegun:lol free dat tin jawe |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 1:52pm On Jun 07, 2015 |
ijecks:no mind me jawe* |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 1:53pm On Jun 07, 2015 |
Leemah4u ! Hw u doin |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:03pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:na wetin people wey no strong de go through o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 2:29pm On Jun 07, 2015 |
Wey dem fresh otondos..... Cc Electronzeez Doublezero7 sparkleRed Tolustx Dexcira Hwz camping goin? My boo of live mzjaney really missed u bae |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 3:04pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:I dey Abeokuta oooo.. where dem post Yu go.? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:13pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:no Mind that guy I just de watch am too |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:14pm On Jun 07, 2015 |
Emmydny:I de abeokuta too o Ogun state internal revenue service U na ministry of communication or where |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:15pm On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002:richybanky hope u saw this Tell me you've seen leemah4u that's when I know u r winning |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:16pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:I no enter clinic throughout d camping I just dey see d building whenever I go for SAED lectures (Boring lecture) inside gals hostel ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:16pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:u mean this is all u can do U disappointed me o Chai |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:17pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:Lols.. I kuku see am bt act like say something enter my eyes ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:18pm On Jun 07, 2015 |
Ahmed4002:tell him u even pecked ha jor him no fit do anything |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:19pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:Wat did u want me to do for d guy huh Send almajiris to treat his Bleep up abi i trust my dexcy wit everything so nothing to fear abt |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:19pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:liverless somebody gerrout jor |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:19pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:Dey dere make u dey form Jet Li wen anoda pesin dey rock ur babe for inside camp ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:20pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:smh4u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:20pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:Bt I go like hear leemah4u voice on d fone sha cus I knw she gat a lovely, sexy voice ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:21pm On Jun 07, 2015 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:22pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:nobody fit attempt am o U know hw many of my boys de dat camp de watch ha ni |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:23pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:Ur boys? Even ur boys fit dey do some kind funny moves, fear God and after God fear ladies ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:23pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:if u like no record the voice so that any day wey sleep fail to come u go use am as lullaby |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:24pm On Jun 07, 2015 |
Electronzeez:mtchewww all these PDP people self |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:28pm On Jun 07, 2015 |
cymanu2001:every camp did same nothing special about ura |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:30pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:them know wetin I fit do them |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:32pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:Am telling u, dat mean say u don dey do dis kind of tin tey tey doublezero7 talk say b babe dey very very cool, I knw say she's a lovely gal wen I never see her ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 4:33pm On Jun 07, 2015 |
kingphilip:Na so una dey talk am, till anoda pesin go carry load enter ur babe belle ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:34pm On Jun 07, 2015 |
Electronzeez:u no remember make me n u celebrate together |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:37pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:u don de fantasize already Make sure u enter kano go c ha before Ahmed4002 intercept u o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:38pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:hope the person don book sufficient space for yonder |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:39pm On Jun 07, 2015 |
dammyllare:hmmmmm all these people wey redeploy na wow for una o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:41pm On Jun 07, 2015 |
richybanky:n u still de alive |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)



