NYSC 2015 Batch B House - NYSC (406) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4741050 Views)
1 2 3 ... 403 404 405 406 407 408 409 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:31am On Jun 10, 2015 |
merikims:We no dey inside church now..... Good morning |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:42am On Jun 10, 2015 |
merikims:Am nobody nah... don't you see my whatsapp name nii ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:51am On Jun 10, 2015 |
babatawa abeg nominate 1 person
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 8:56am On Jun 10, 2015 |
Morning wonderful guys, hope you guys are doing well? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 8:56am On Jun 10, 2015 |
Good morning to u all 2el truckphusher Stancity thespark babatawa Ayima hilsocial haliluck i buy 50 naira bread for una make una just manage am still on still na 1 love |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:57am On Jun 10, 2015 |
Where dem dey? I don show faceWho dem be? Clear road Elephant wan pass ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 9:00am On Jun 10, 2015 |
starlight101:Thanks bro. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:14am On Jun 10, 2015 |
Ayima:Ayima diz ayima dat.. peeps don hail u fr here wel wel, so make mesef folo pay homage. I GREET U |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:16am On Jun 10, 2015 |
haywire1:Do u nominate yasef ![]()
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Electronzeez(m): 9:17am On Jun 10, 2015 |
babatawa:Thanks brotherly! Me de alright oh, how your side?. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 9:25am On Jun 10, 2015 |
Physika:Thanks bro, am just a loyal boy o. All of them na my ogars o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 9:26am On Jun 10, 2015 |
starlight101:Thanks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by OGZIL: 9:29am On Jun 10, 2015 |
OGZIL
Unilag_prospective B15...
plz can anybody tell me d latest 4. bacth B15 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:32am On Jun 10, 2015 |
OGZIL:Welcom bruh... TT nt availabl fr nnw |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:35am On Jun 10, 2015 |
Ayima: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:40am On Jun 10, 2015 |
starlight101:I dey _aboki mai shayi joint. Thankfully I will just buy tea and manage your bread. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:40am On Jun 10, 2015 |
OGZIL:Is OGZIL on ur Certificate ![]() Abeg,do the needful jooor.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:41am On Jun 10, 2015 |
starlight101:#50 bread for 8 monikers ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:42am On Jun 10, 2015 |
babatawa:Ba Shiga ko, Wetin you dey hide? OYO for you. I'm definitely paying that house a visit. With or without permission. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:46am On Jun 10, 2015 |
doublezero7:Sorry ehn... you gon redeploy right? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:48am On Jun 10, 2015 |
Owliver:Lord forgive this fellow, for he know not what he spews |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:49am On Jun 10, 2015 |
kunlesufyan:Bro we thank God o... so where u based? Na Kongo u follow commot or Samaru |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:51am On Jun 10, 2015 |
hilsocial:asin ehn.. Guess i should just be the next el presidente of FIFA |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:54am On Jun 10, 2015 |
babatawa:Heya, this sounds like a farewell message, so sad for babatawa. We love u but Allah loves u better ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:57am On Jun 10, 2015 |
merikims:Wat a smile. Dat smile just hit breaking news at channels. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:59am On Jun 10, 2015 |
To help foster unity on this thread, #B15 corpers should please introduce themselves in this format: Alias/moniker school/ institution course of study Year of graduation and lastly, where you wish to serve. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 9:59am On Jun 10, 2015 |
starlight101:Na the bread whey i don steal. How u wan make I manage 50 naira with dos whey no even chop 4 9t. I go gv haliluck sha cos na 1st lady. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:00am On Jun 10, 2015 |
Gazaliah:goan brush my friend |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 10:01am On Jun 10, 2015 |
babatawa:E be like u wan FIFA to bring out ur corrupt cases. Try am. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:03am On Jun 10, 2015 |
haywire1:Cc OGZIL |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:04am On Jun 10, 2015 |
Gazaliah:*points to erisegun walkin in the middle of express* that my friend is craze |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:05am On Jun 10, 2015 |
babatawa:Bleep off |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)

I don show face



