₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,483 members, 8,517,764 topics. Date: Friday, 13 November 2026 at 02:03 AM

Toggle theme

Buhari No Sabi Dress At All - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Buhari No Sabi Dress At All (1382 Views)

1 Reply

Buhari No Sabi Dress At All by AKPOSbaba(op): 1:20pm On Jun 10, 2015
Ghana tv presenter,Gabriel Enoch don blast naija presido,
Muhammadu Buhari dressing to di 2015 G7 meeting for Germany.
He yarn for twita say, wen Africa leaders and dia yeye dressing go improve sef?.
Di G7 kontris take photo togeda plus Buhari and
na only Buhari no deck suit and dis one kon give Enoch mind to dey yarn opata.
Di truth be say no be by force to chop okro if u dey forbid am.
If Gabriel Enoch wey be Africa pikin from Ghana no biliv in Africa culture naim be say him head don knock.
America,UK, Japan, France, Canada and Italy and Germany
naim make up di G7 kontris and dem invite Buhari come dia meeting as one of di guest.
Di other guest wey dem invite come to di G7 meeting na,Ethipia Prime Minister,Hailemariam Desalegn
Iraq Prime Minister,
Haider al-Abadi,Liberia President,Ellen Johnson Sirleaf,
Senegal President, Macky Sall,
Tunisia President,Beji Caid Essebsi and Ban Ki-moon di United Nations Secretary-General.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/06/buhari-no-sabi-dress-at-all-ghana-tv.html

Re: Buhari No Sabi Dress At All by emmyagi(m):
Re: Buhari No Sabi Dress At All by MrCork: 1:53pm On Jun 10, 2015
AKPOSbaba:
Ghana tv presenter,Gabriel Enoch don blast naija presido,
Muhammadu Buhari dressing to di 2015 G7 meeting for Germany.
He yarn for twita say, wen Africa leaders and dia yeye dressing go improve sef?.
Di G7 kontris take photo togeda plus Buhari and
na only Buhari no deck suit and dis one kon give Enoch mind to dey yarn opata.
Di truth be say no be by force to chop okro if u dey forbid am.
If Gabriel Enoch wey be Africa pikin from Ghana no biliv in Africa culture naim be say him head don knock.
America,UK, Japan, France, Canada and Italy and Germany
naim make up di G7 kontris and dem invite Buhari come dia meeting as one of di guest.
Di other guest wey dem invite come to di G7 meeting na,Ethipia Prime Minister,Hailemariam Desalegn
Iraq Prime Minister,
Haider al-Abadi,Liberia President,Ellen Johnson Sirleaf,
Senegal President, Macky Sall,
Tunisia President,Beji Caid Essebsi and Ban Ki-moon di United Nations Secretary-General.

SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/06/buhari-no-sabi-dress-at-all-ghana-tv.html
....bro..you such a dumb goat.....which year did u hear of a president dressing him sef?..... People in those positions hav media people around them who deciedes how they should present ther image at certain times......U Ghana people mennnnn! undecided
1 Reply

Eniola Badmus Stuns In Denim Dress At 3 Thrones Concert, Lagos • Fans Blast Mbong Amata For Revealing Too Much In Her Dress At A London Event • Ibinabo Fiberesima's Backless Dress At Ben-Bruce's 60th Birthday • 2 • 3 • 4

Happy Birthday Comedian Alibaba @50. • Rihanna Flashes Nipple Piercing In Sexy See-through Shirt: See The NSFW Pic!. • Vector To Break Guiness World Record