₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,287 members, 8,430,194 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 04:43 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (440) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4825468 Views)

1 2 3 ... 437 438 439 440 441 442 443 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 2:56pm On Jun 12, 2015
Victor have u been able to screengrab it?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:56pm On Jun 12, 2015
horladmejy:
Babatawa no gree talk undecided
He is serving a ban... Am giving him count down on the stories going on here via Whatsapp...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:57pm On Jun 12, 2015
Stancity:
Maybe when you wash, i will rinse for a start.. wink
hahahaha
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 2:58pm On Jun 12, 2015
Stancity:
Baba wetin i do u.. U wey suppose to dey guard me, na xo u dey attack me frm behind.. Why na undecided
No now, I de stancity bk abeg.
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 2:58pm On Jun 12, 2015
Stancity:
Baba wetin i do u.. U wey suppose to dey guard me, na xo u dey attack me frm behind.. Why na undecided
lol...well stancity all na play no take am personal jare..do as u like cheesy

Hilsocial just dey play ni o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 2:59pm On Jun 12, 2015
hilsocial:
U fit no know self, de go tell u e don end. It took some pple 7 days to deduce how to see dia names online in d last batch. If i should produce a fake timetable am sure i will do better dan dat.
Lolzz...cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:59pm On Jun 12, 2015
Stancity:
Dnt mind horladmejy, i can handle him.. Voice out bae..
undecided
Stancity:
Dnt mind horladmejy, i can handle him.. Voice out bae..
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 2:59pm On Jun 12, 2015
Stancity:
He is serving a ban... Am giving him count down on the stories going on here via Whatsapp...
eyah this one weh i dey see am online every one one hour..abi na my tablet dey see ban members grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 3:00pm On Jun 12, 2015
Stancity:
He is serving a ban... Am giving him count down on the stories going on here via Whatsapp...
Abi o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:01pm On Jun 12, 2015
horladmejy:
will you prefer to work? I mean a job
yes but it depends on the kind of job though
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 3:01pm On Jun 12, 2015
For the people that contributed.. Its well and for the people weh no contribute its well too grin we must serve cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by ekeneluvsu(m): 3:02pm On Jun 12, 2015
Victortwist lol na true sha, but reg can't be for 2 days na!
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 3:03pm On Jun 12, 2015
Annybens1993:
yes but it depends on the kind of job though
aiit...if i may ask what course do u study n whats the nature of job u prefer for now
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:04pm On Jun 12, 2015
hilsocial:
see hustlers . The katsina-born babe grew in a cool environment, am sure will like cool headed guys too. Annybens1993 true or false?
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 3:04pm On Jun 12, 2015
I never see spark today...make we begin learn Japanese language sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 3:06pm On Jun 12, 2015
horladmejy:
lol...well stancity all na play no take am personal jare..do as u like cheesy

Hilsocial just dey play ni o
Vex ke... No way o... All na for fun.. But am serious with some wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 3:07pm On Jun 12, 2015
Stancity:
Vex ke... No way o... All na for fun.. But am serious with some wink
biko dont be serious with 3 when am trying to be serious with one alone undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 3:09pm On Jun 12, 2015
Annybens1993:
lipsrsealed
Y quoting me with no input, i know dat u saw it.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 3:09pm On Jun 12, 2015
hilsocial:
No now, I de stancity bk abeg.
Thats ma man.... I trust You.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:10pm On Jun 12, 2015
horladmejy:
aiit...if i may ask what course do u study n whats the nature of job u prefer for now
history
lol
are u offering me a job ni?
hehe grin
where are u based?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:11pm On Jun 12, 2015
hilsocial:
Y quoting me with no input, i know dat u saw it.
lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:12pm On Jun 12, 2015
Una dey hia dey shout babaT...

Meanwhil babatawa himsef dey somwhr dey flex... wink smiley

*make i go wash ma hand*
i dey com o

Re: NYSC 2015 Batch B House by Victortwist: 3:14pm On Jun 12, 2015
horladmejy:
Victor have u been able to screengrab it?
I don't have the application to dat In my phone
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 3:14pm On Jun 12, 2015
horladmejy:
biko dont be serious with 3 when am trying to be serious with one alone undecided
With one... Wait make i select first.. After i don chose 3 portions, u go now choose.. Are u ok?
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 3:14pm On Jun 12, 2015
Annybens1993:
history
lol
are u offering me a job ni?
hehe grin
where are u based?
lag..... Am not offering u a job yet....but i believe with u we can have all we want and want all of we wink i can take care of you to some extent for real cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 3:15pm On Jun 12, 2015
Stancity:
Thats ma man.... I trust You.
Confirmento.
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 3:15pm On Jun 12, 2015
Victortwist:
I don't have the application to dat In my phone
which kind fone u dey use leme see if i can help u out
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 3:16pm On Jun 12, 2015
Physika:
Una dey hia dey shout babaT...
Meanwhil babatawa himsef dey somwhr dey flex... wink smiley
*make i go wash ma hand* i dey com o
Na pounded yam be thathuh Lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 3:16pm On Jun 12, 2015
Annybens1993:
lol
Is better to laugh dan to quote me without typing anything just to tell me u saw it. I accept ur reply now.
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 3:17pm On Jun 12, 2015
Stancity:
With one... Wait make i select first.. After i don chose 3 portions, u go now choose.. Are u ok?
if am ur brother will you table that type of offer? huh Fear God oo grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 3:17pm On Jun 12, 2015
horladmejy:
lag..... Am not offering u a job yet....but i believe with u we can have all we want and want all of we wink i can take care of you to some extent for real cheesy
Bwahaha
Wt z dzhuh D bold n Hot?
Hehehehe
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 3:19pm On Jun 12, 2015
Physika:
Una dey hia dey shout babaT...
Meanwhil babatawa himsef dey somwhr dey flex... wink smiley
*make i go wash ma hand* i dey com o
u be him whatsapp friend abi?
1 2 3 ... 437 438 439 440 441 442 443 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)