₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,487 members, 8,422,296 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 04:26 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (460) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4740325 Views)

1 2 3 ... 457 458 459 460 461 462 463 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:16pm On Jun 13, 2015
Stancity:
Hunters society cheesy


thespark
babatawa
horladmejy
taken pls
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:16pm On Jun 13, 2015
AYIMA WE KNOW
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:16pm On Jun 13, 2015
Ayima:
Why i come d miss una for this thread like say i sabi una physical na. Imagine i d wash i just remember say i never see my guys o, i run come enter here nawa o.
U 2much...

May u neva kari last cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:16pm On Jun 13, 2015
Babatawa morning o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:17pm On Jun 13, 2015
babatawa:
taken pls
Na who you takehuh...You still dey find meat to kill for bush.......


Infact,you no get shooting skill at all grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:17pm On Jun 13, 2015
babatawa:
taken pls
by who?? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:17pm On Jun 13, 2015
Gazaliah:
Forgive mehuh
Your punishment don dey do jugging
Abeg na.
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:18pm On Jun 13, 2015
Gazaliah:
Na who you takehuh...You still dey find meat to kill for bush.......


Infact,you no get shooting skill at all grin grin
i no fit laugh finish oo grin grin make una help me laugh am cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:19pm On Jun 13, 2015
Ayima:
Hahahahahahaha i fit laugh die.
Ayima!! !
Y u run leav d clothz.. cheesy

Oya go join dem fr outsyd cos dem don dey shout ur name.. grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:19pm On Jun 13, 2015
Eseohe you no go talk??
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:20pm On Jun 13, 2015
Physika:
Hop say dem don ban babatawa again
to kill list

1. Physika
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:20pm On Jun 13, 2015
babatawa:
Erisegun na boy na...
You no mean am...Erisegun na small boy like boboLilhuh

Upon all the bia bia wey him get plus long neck!
Aba,you wicked oooooo cry cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:20pm On Jun 13, 2015
So 460 page dey here

undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:21pm On Jun 13, 2015
Make i give physika through pass cheesy
Going to 460
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:22pm On Jun 13, 2015
I d even dream about this thread sometimes am serious.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:22pm On Jun 13, 2015
horladmejy:
So 460 page dey here

undecided
Na 459 grin cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 12:22pm On Jun 13, 2015
Ayima:
You no tell me if you received my email o.
Checked and nothing... Am not desperate oo... If u play with my intelligence eeh.. I go baf u for Highway...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:22pm On Jun 13, 2015
Who wan make page 460 FTC firsthuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:23pm On Jun 13, 2015
babatawa:
to kill list

1. Physika
Dem say u dey sel otapiapia huh huh
Oya bring 7bootles cos e get one babarat we wan poisn...

Ijobgan e poju... grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:24pm On Jun 13, 2015
See as my whatsapp msg plenty i no even know how to begin read am huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:25pm On Jun 13, 2015
horladmejy:
Am i the only that doesnt really wash on saturday and sunday undecided
Me,I no dey wash but I dey watch NL for Gotv on Saturday and sunday
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:25pm On Jun 13, 2015
Se.un pls com nd ban dz blak face niqqa
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:25pm On Jun 13, 2015
Stancity:
Checked and nothing... Am not desperate oo... If u play with my intelligence eeh.. I go baf u for Highway...
Hahahahahahaha, for wetin na. Make i check.
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:25pm On Jun 13, 2015
Gazaliah:
Me,I no dey wash but I dey watch NL for Gotv on Saturday and sunday
lmaoooooo grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:26pm On Jun 13, 2015
Physika:
Se.un pls com nd ban dz blak face niqqa
Stancity whr ur bruh in arm theSpark ehn
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:27pm On Jun 13, 2015
Physika:
Stancity whr ur bruh in arm theSpark ehn
Hop say u neva do cain nd abel fr am..

grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:27pm On Jun 13, 2015
Seriously i hate my name AYIMA and i need this family to advice me please.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:27pm On Jun 13, 2015
page459


brings back memories i wouldn't wanna remember


phys459 Nuclear Instrumentation


had an outstanding F in the course
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:27pm On Jun 13, 2015
Where dem dey? grin grin

Haywire1 don show face, oya doff ur hats before I doff ur heads grin



#
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:27pm On Jun 13, 2015
Haywire no gree talk undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:27pm On Jun 13, 2015
Ok
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:28pm On Jun 13, 2015
Physika:
Ok
Yes
1 2 3 ... 457 458 459 460 461 462 463 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)