NYSC 2015 Batch B House - NYSC (460) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4740725 Views)
1 2 3 ... 457 458 459 460 461 462 463 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:16pm On Jun 13, 2015 |
Stancity:taken pls |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:16pm On Jun 13, 2015 |
AYIMA WE KNOW |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:16pm On Jun 13, 2015 |
Ayima:U 2much... May u neva kari last ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:16pm On Jun 13, 2015 |
Babatawa morning o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:17pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:Na who you take ...You still dey find meat to kill for bush.......Infact,you no get shooting skill at all ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:17pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:by who?? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:17pm On Jun 13, 2015 |
Gazaliah:Abeg na. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:18pm On Jun 13, 2015 |
Gazaliah:i no fit laugh finish oo make una help me laugh am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:19pm On Jun 13, 2015 |
Ayima:Ayima!! ! Y u run leav d clothz.. ![]() Oya go join dem fr outsyd cos dem don dey shout ur name.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:19pm On Jun 13, 2015 |
Eseohe you no go talk?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:20pm On Jun 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:20pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:You no mean am...Erisegun na small boy like boboLil ![]() Upon all the bia bia wey him get plus long neck! Aba,you wicked oooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:20pm On Jun 13, 2015 |
So 460 page dey here ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:21pm On Jun 13, 2015 |
Make i give physika through pass ![]() Going to 460 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:22pm On Jun 13, 2015 |
I d even dream about this thread sometimes am serious. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:22pm On Jun 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 12:22pm On Jun 13, 2015 |
Ayima:Checked and nothing... Am not desperate oo... If u play with my intelligence eeh.. I go baf u for Highway... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:22pm On Jun 13, 2015 |
Who wan make page 460 FTC first ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:23pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:Dem say u dey sel otapiapia ![]() Oya bring 7bootles cos e get one babarat we wan poisn... Ijobgan e poju... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:24pm On Jun 13, 2015 |
See as my whatsapp msg plenty i no even know how to begin read am ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:25pm On Jun 13, 2015 |
horladmejy:Me,I no dey wash but I dey watch NL for Gotv on Saturday and sunday |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:25pm On Jun 13, 2015 |
Se.un pls com nd ban dz blak face niqqa |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:25pm On Jun 13, 2015 |
Stancity:Hahahahahahaha, for wetin na. Make i check. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:25pm On Jun 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:26pm On Jun 13, 2015 |
Physika:Stancity whr ur bruh in arm theSpark ehn |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:27pm On Jun 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:27pm On Jun 13, 2015 |
Seriously i hate my name AYIMA and i need this family to advice me please. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:27pm On Jun 13, 2015 |
page459 brings back memories i wouldn't wanna remember phys459 Nuclear Instrumentation had an outstanding F in the course |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:27pm On Jun 13, 2015 |
Where dem dey? ![]() Haywire1 don show face, oya doff ur hats before I doff ur heads ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 12:27pm On Jun 13, 2015 |
Haywire no gree talk ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:27pm On Jun 13, 2015 |
Ok |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 12:28pm On Jun 13, 2015 |
Physika:Yes |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 6 guest(s)

...You still dey find meat to kill for bush.......
