NYSC 2015 Batch B House - NYSC (463) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4745145 Views)
1 2 3 ... 460 461 462 463 464 465 466 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:19pm On Jun 13, 2015 |
haywire1:she don deny you so swerve |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:21pm On Jun 13, 2015 |
horladmejy:Alabosi nie... and i thought you was my friend |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:21pm On Jun 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 1:21pm On Jun 13, 2015 |
Stancity:abi o dem want make man dey fear ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 1:22pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:i am and always ur friend....but you should have one gf sir ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:22pm On Jun 13, 2015 |
blym:officer biliyaminu tawa dey fine, she go write waec next yr iya ibeji waa o. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:23pm On Jun 13, 2015 |
Beamborla:Howdy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:24pm On Jun 13, 2015 |
blym:Una welc |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:25pm On Jun 13, 2015 |
goldenone:thanx... my heart bleeds whenever she starts cryin if only i would meet a lovin lady who cares much about our happiness ... *breaks into tears* ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 1:25pm On Jun 13, 2015 |
Annybens why arent you replying i am lonely here |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:28pm On Jun 13, 2015 |
babatawa u too dey lie, hian... Shey d hrt u don giv out, na im dey bleed again ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:31pm On Jun 13, 2015 |
Beamborla:*laffs in igala* hahahahakikikikikikhohohohohLalalala b'oju ba k'oju enu ari dere dere #Gazaliah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 1:32pm On Jun 13, 2015 |
Sips lacasera Wifi on |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:32pm On Jun 13, 2015 |
haywire1:Blogging without sixth sense can actually be sum peeps hobby. . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by bolakale30(m): 1:33pm On Jun 13, 2015 |
haywire1:what is not the keskeula, when shall it bkom that all dis comrados will go by d way of vibrting... Emubola ogurofemi vibrating on my tentakulala. See terrible caution and apply what is applicable the gods are solomon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:36pm On Jun 13, 2015 |
horladmejy:i do have one... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:38pm On Jun 13, 2015 |
Physika:Nonsense... you dd no hear the part about me havin a big heart i cut some pieces commot e still remain |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 1:39pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:so which one make i stamp am?? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:42pm On Jun 13, 2015 |
horladmejy:i go pm you.... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:42pm On Jun 13, 2015 |
Physika:Thanks jawe |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:45pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:haha, no b small tin oh, tawa self don bcum big girl oh. . . Bt na from small una don give iya'tawa belle? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 1:46pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:Eh sir, eti fi owu elepo si eti yin sir.. Ehm ehm, ema binu sir... E tin gbo agboya sir... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:49pm On Jun 13, 2015 |
bolakale30:Wagbayi, let's keep d gyration going,I see my pipo, I happy ![]() Oya mu salary baba e wa, ka fimu emu oooo mu salary baba e wa, ka fimu emu oooo Holy water,holy water ree,holy water emu funfun Yoruba mu nibe oso igbo, igbo mu nibe oso hausa, hausa mu nibe oso tapa ![]() 3 opeke each for my people ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:50pm On Jun 13, 2015 |
blym:Mumu, Small sense of humor u no get ![]()
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 1:51pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:ok oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 2:00pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:se ori e pe sha ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:00pm On Jun 13, 2015 |
horladmejy:hello horladmejy..how are u doing.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 2:01pm On Jun 13, 2015 |
Annybens1993:you just like to keep me on suspense ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by erisegun: 2:02pm On Jun 13, 2015 |
babatawa:pix or its anoda story4 d gods ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 2:02pm On Jun 13, 2015 |
Erisegun i hail o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:03pm On Jun 13, 2015 |
haywire1:blathering always no wonder common sense is neva common. . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:03pm On Jun 13, 2015 |
blym:hello |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4





