₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,402 members, 8,421,746 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 11:08 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2274) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4250405 Views)

1 2 3 ... 2271 2272 2273 2274 2275 2276 2277 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:15pm On Jun 16, 2015
erisegun:
abeg clear ma hear word* smh4u undecided
na true him talk o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:16pm On Jun 16, 2015
erisegun:
and u no tell me say anoda nairalander dey ur platoon aside 4rm 9iceboi wey dey my platoon
him wan de enjoy ha alone nw

Two na multitude but u don burst him bubble today
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:17pm On Jun 16, 2015
frenzydilz:
God don butter bread grin
na so u take see am too ba

Erisegun u see what we were saying
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:21pm On Jun 16, 2015
frenzydilz:
Omo...na now i know say d babe dey NL o
hw una take meet
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:22pm On Jun 16, 2015
tremie:
Look at him cheesy
What r we to see in him
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:22pm On Jun 16, 2015
frenzydilz:
Na me o. Bn no know say u dey NL since too o
u mean u no fit recognize ha ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:23pm On Jun 16, 2015
erisegun:
wetin u and nigerdeltaboi chop 2day sef undecided
na true him de talk forget all this shakara
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:23pm On Jun 16, 2015
busyinks:
Lol I won't forget
Beta don't o
When r u going back
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:24pm On Jun 16, 2015
frenzydilz:
Lolz...food grin
no Mind that guy jor
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:28pm On Jun 16, 2015
erisegun:
u sure say dem no sprinkle weed inside so?
the one wey dem send u to sprinkle for my food na them eat am
Re: Nysc 2015 Batch A by busyinks(f): 4:58pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
Beta don't o

When r u going back
Nt sure for nw dis week or next max
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:01pm On Jun 16, 2015
frenzydilz:
Na wen weed dey on top i dey talk truth pass cheesy
u na correct guy jare no mind erisegun
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:04pm On Jun 16, 2015
erisegun:
I talk am undecided
him de ryt just accept say u wrong n do the right thing
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:05pm On Jun 16, 2015
richybanky:
Abt d wind of happiness dat is blowing up and down, just get urself correct sun shade spec and before u knw u ar good to go grin grin
see person wey de give advice o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:06pm On Jun 16, 2015
richybanky:
Reporting live from ibadan, Agbadagbudu area grin grin
see d name of d village self
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:07pm On Jun 16, 2015
tremie:
Well i know he's way cuter than you arr grin
huh U never see us before n u don de conclude na wow for u o
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 5:43pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
hmmmmm
What's hmmm? Are you in the toilet? grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 5:48pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
you haven't met him

Gosh is this hw desperate u are
Stop na cheesy I'm just thrilled we were posted to the same happy n I dint know.. Or ru jealous :p
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 5:53pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
na everybody wey camp for taraba u know ni
We must have been close, u can never tell wink
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 5:55pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
me too o
Oh really?? cheesy But I dint ask u shaa grin tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 5:57pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
huh U never see us before n u don de conclude na wow for u o
grin tongue tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 5:59pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
see person wey de give advice o
Attack d mssg not d messenger tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 6:06pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
see d name of d village self
If I hear say village, village for inside ibadan city abi village dey for inside abeokuta wey u dey so grin
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 6:52pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
do u mean u too have interest
I don draw back 4 erisegun
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 6:52pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
hw una take meet
Na my platoon babe grin
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 6:53pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
u mean u no fit recognize ha ni
She 5n pass in person cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by frenzydilz(m): 6:54pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
u na correct guy jare no mind erisegun
erisegun dey 4m. I sabi am. Ein get interest grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:13pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
him de ryt just accept say u wrong n do the right thing
ogini di sef huh
Re: Nysc 2015 Batch A by agrovick(m): 7:14pm On Jun 16, 2015
erisegun:
no mind am* d guy want mak u use ur hand finish ur sef grin
Na so him dey do abi
Re: Nysc 2015 Batch A by agrovick(m): 7:18pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
yes nw I bin de stream one de swim wen u de laugh me but nw d tables r turned
I'm cocksure you didn't camp in Delta. U Don resume for ur PPA
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 7:52pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
just give ha a piece of ur mind jor
Lol leave lemmah4u I go still deal with ha 4 dat kano wey she dey
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 7:53pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
all these ajebo people self


U ever hear erisegun, richybanky, mayorsweet mzjaney n sleekyonyx de complain like this during their camp ni


The meeting na just to take pictures n nothing more
Kingphilip u take Cameroon weed ba? undecided
1 2 3 ... 2271 2272 2273 2274 2275 2276 2277 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)