₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,371 members, 8,421,593 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 05:14 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2276) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4249995 Views)

1 2 3 ... 2273 2274 2275 2276 2277 2278 2279 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Dparagon(m): 11:29pm On Jun 16, 2015
kingphilip:
see enjoyment nw enjoy boss

Hw u de carry enter ogun state from gwags
Mehn, na to carry the ones wey I fit carry o. I fit buy other things there as time goes on
Re: Nysc 2015 Batch A by Dparagon(m): 11:33pm On Jun 16, 2015
Emmydny:
na wa ooo.... e suprise me say I no knw... I just dey try imagine yur face... where dem carry Yu go?
Lol. Me self I don imagine your face decide say na you be that guy wey provoke that day say your bunk come near door.
Dem carry me go Ifo LGA.
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:46am On Jun 17, 2015
frenzydilz:
Na my platoon babe grin
hmmmmm hope u get the number sha
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:47am On Jun 17, 2015
frenzydilz:
She 5n pass in person cheesy
u sure so
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:48am On Jun 17, 2015
frenzydilz:
erisegun dey 4m. I sabi am. Ein get interest grin
no Mind am him just de fear smilingjimmy
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:49am On Jun 17, 2015
erisegun:
ogini di sef huh
no force urself o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:51am On Jun 17, 2015
agrovick:
Na so him dey do abi
na so I de give better better advice o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:55am On Jun 17, 2015
agrovick:
I'm cocksure you didn't camp in Delta. U Don resume for ur PPA
I camped in a five star camp o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:57am On Jun 17, 2015
sparkleRed:
Lol leave lemmah4u I go still deal with ha 4 dat kano wey she dey
u already get plans for ha

That's alright
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:01am On Jun 17, 2015
sparkleRed:
King Philip u take Cameroon weed ba? undecided
if d one u sell gimme na from Cameroon me self no know o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:02am On Jun 17, 2015
doublezero7:
Mad man! cheesy cheesy cheesy Abi mo ti lo si Yobe ni! grin
wetin u mean
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:05am On Jun 17, 2015
richybanky:
Cameroon weed no too strong, na Malaysia weed dey high d guy
so u know them by quality dem
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:09am On Jun 17, 2015
erisegun:
looolz. Philip no gbadun . Hw u doin jare sparkle
because na girl nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:10am On Jun 17, 2015
sparkleRed:
Am fyne oo! cheesy wats up
How many times u don faint
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:10am On Jun 17, 2015
erisegun:
ntin much jare. Me still dey house dey enjoy ma leave
laziness
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:10am On Jun 17, 2015
sparkleRed:
Daniel
y u de call am
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:11am On Jun 17, 2015
sparkleRed:
I envy u oo! Ah embarassed
na laziness o
No envy am
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:11am On Jun 17, 2015
erisegun:
na turn by turn
na so
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:13am On Jun 17, 2015
erisegun:
u mean kiss daniel?
u don de think bad thing again ba
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:14am On Jun 17, 2015
Nigerdeltaboi:
na war be dat ooo ,i nor dey carry that queen play ooo
she no de yr zone again nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:15am On Jun 17, 2015
Nigerdeltaboi:
abi na ,seggee na sharp guy na
for where him no just sharp
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:16am On Jun 17, 2015
Nigerdeltaboi:
i go ask maryanne tomoro ,seriously i just dey misbehave today grin
gist me nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:17am On Jun 17, 2015
tremie:
Where's the gentleman grin
he has gone out
Re: Nysc 2015 Batch A by alex81(m): 1:18am On Jun 17, 2015
Viewing ds topic: 1 winsh- kingphilip cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 1:35am On Jun 17, 2015
kingphilip:
he has gone out
Lol thought as much grin He just can't stand me cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:49am On Jun 17, 2015
richybanky:
Lols.. I can see dat u get many issues bro God go heal u tongue grin
u first before me I first met come nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:49am On Jun 17, 2015
richybanky:
Na u dey talk am now, dat means say village go plenty for inside Abuja ni yen grin
#WeedMaster
u no know before ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:52am On Jun 17, 2015
tremie:
Lol thought as much grin He just can't stand me cheesy
wetin u de do awake at this time of the night


Make I no dull like erisegun or him de fear public embarrassment


Tremie reach me with the number on my signature dear
I've got something to tell u
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:53am On Jun 17, 2015
alex81:
Viewing ds topic: 1 winsh- king Philip cheesy
u failed woefully

Try again next time
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:55am On Jun 17, 2015
Dparagon:
Mehn, na to carry the ones wey I fit carry o. I fit buy other things there as time goes on
safe trip o
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 2:02am On Jun 17, 2015
kingphilip:
wetin u de do awake at this time of the night


Make I no dull like erisegun or him de fear public embarrassment


Tremie reach me with the number on my signature dear
I've got something to tell u
Lol.. Uv been saying a whole lot to me on here. So u don't need my number to say more grin
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 4:29am On Jun 17, 2015
erisegun:
u mean kiss daniel?
Typo error ni
1 2 3 ... 2273 2274 2275 2276 2277 2278 2279 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)