Nysc 2015 Batch A - NYSC (2279) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4297455 Views)
1 2 3 ... 2276 2277 2278 2279 2280 2281 2282 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 2:09pm On Jun 17, 2015 |
kingphilip:Lol |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:10pm On Jun 17, 2015 |
kingphilip:No be all of dem dey die for training, shame no dey catch u if u see ladies wearing army uniform ni ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:16pm On Jun 17, 2015 |
kingphilip:Be like say na for ur PPA oooo ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 2:36pm On Jun 17, 2015 |
kingphilip:Your voice tho ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 3:57pm On Jun 17, 2015 |
kingphilip:Lol! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 6:57pm On Jun 17, 2015 |
Dparagon:hehehebe... na me oooo... hope yur ppa mk sense sha.... me dey for Abeokuta south |
| Re: Nysc 2015 Batch A by agrovick(m): 7:28pm On Jun 17, 2015 |
kingphilip:Try me and see that the Lord is good |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:49pm On Jun 17, 2015 |
doublezero7:I knw say u go talk nah, u wey dey play hide and seek with different girls for corner corner, make I no talk anything o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:51pm On Jun 17, 2015 |
femolala001:he never take care of all d girls wey dey him hand finish |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:04pm On Jun 17, 2015 |
sparkleRed:Shey u wey de hide during parade ba |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:07pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:so that ur noisy roommate really make u learn am o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:11pm On Jun 17, 2015 |
sparkleRed:sabi wetin If to say u sabi u go know say richybanky make mistakes for that thing |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:26pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:u de jealous am ni |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:27pm On Jun 17, 2015 |
doublezero7:I de always trail u nw |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:27pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:hw him go call u when u de always make mistakes up n down |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:29pm On Jun 17, 2015 |
doublezero7:I no know say she don port nw |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:31pm On Jun 17, 2015 |
femolala001:Leemah4u don port o It is legally allowed sha |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32pm On Jun 17, 2015 |
femolala001:that's what happens wen u don't up ur game |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:34pm On Jun 17, 2015 |
femolala001:na so una own dull reach ni Our own is band controlled n not mouth controlled |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:35pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:iffa hear Na for person Facebook him copy am |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:39pm On Jun 17, 2015 |
doublezero7:iffa hear say u get hope Me we rep well |
| Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 8:41pm On Jun 17, 2015 |
leemah4u:Lol! It doesn't mean! He can still take care of u! |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:42pm On Jun 17, 2015 |
femolala001:u don give urself away say u no follow match |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:14pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:hw u go de |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:15pm On Jun 17, 2015 |
femolala001:laziness at its peak |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:15pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:food no go kill u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:17pm On Jun 17, 2015 |
femolala001:so much for a goalkeeper |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:17pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:How una no go lose out |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:18pm On Jun 17, 2015 |
mayorsweet:tell d upgraded otondo |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:19pm On Jun 17, 2015 |
richybanky:n u de shine teeth Smh4u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:20pm On Jun 17, 2015 |
mayorsweet:u na better person jor |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:21pm On Jun 17, 2015 |
sojas:hmmmmm if u mean am pix or no pix it changes nothing |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)



