Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,681 members, 7,831,111 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 01:52 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2279) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3551018 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2276) (2277) (2278) (2279) (2280) (2281) (2282) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 2:09pm On Jun 17, 2015
kingphilip:
lazy guy

Sha Na d wack camp wey u go
Go better one like ogun you'll wish it's unending
Lol
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:10pm On Jun 17, 2015
kingphilip:
hmmmmm u no de hear Hw military people de die for training
No be all of dem dey die for training, shame no dey catch u if u see ladies wearing army uniform ni tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:16pm On Jun 17, 2015
kingphilip:
where this one happen
Be like say na for ur PPA oooo grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tremie(f): 2:36pm On Jun 17, 2015
kingphilip:
but the one I'm to say over there is more special

For ur viewing pleasure only

Your voice tho tongue undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 3:57pm On Jun 17, 2015
kingphilip:
lazy guy
Sha Na d wack camp wey u go Go better one like ogun you'll wish it's unending

Lol!
Re: Nysc 2015 Batch A by Emmydny: 6:57pm On Jun 17, 2015
Dparagon:

Lol. Me self I don imagine your face decide say na you be that guy wey provoke that day say your bunk come near door.
Dem carry me go Ifo LGA.
hehehebe... na me oooo... hope yur ppa mk sense sha.... me dey for Abeokuta south
Re: Nysc 2015 Batch A by agrovick(m): 7:28pm On Jun 17, 2015
kingphilip:
where u think say I de do am before
Try me and see that the Lord is good
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:49pm On Jun 17, 2015
doublezero7:



Leemah4u don step up oo! Na she and 1 man dey play love all over camp now! Gbogbo bigz gelz! grin
I knw say u go talk nah, u wey dey play hide and seek with different girls for corner corner, make I no talk anything o
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 7:51pm On Jun 17, 2015
femolala001:

I'm good too.. I hope u are taking care of leemah4u and xray2 there??
he never take care of all d girls wey dey him hand finish
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:04pm On Jun 17, 2015
sparkleRed:


Lol he doesn't knw! Btw ess let parade commander finish talking be4 u talk @ king Philip

Yes na me be parade commander 4 my platoon
Shey u wey de hide during parade ba
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:07pm On Jun 17, 2015
richybanky:

Lols.. Attention by number scold 1

Move to d left in 3's left turn

Mover to the right in 3's right turn

Move to d left in 3's about turn

About d center quick march left right left right grin cheesy grin
so that ur noisy roommate really make u learn am o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:11pm On Jun 17, 2015
sparkleRed:
U sabi
sabi wetin If to say u sabi u go know say richybanky make mistakes for that thing
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:26pm On Jun 17, 2015
richybanky:
Am telling u, d guy giant con tall again grin
u de jealous am ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:27pm On Jun 17, 2015
doublezero7:


Lol! They deceive ur old age for there! Mumu Pikin! grin
I de always trail u nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:27pm On Jun 17, 2015
richybanky:

Lols.. E get one day wen my platoon commandant dey call pple out to con command d platoon na wer I learn am be dat bt luckily for me he no call me dat day grin
hw him go call u when u de always make mistakes up n down
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:29pm On Jun 17, 2015
doublezero7:



Leemah4u don step up oo! Na she and 1 man dey play love all over camp now! Gbogbo bigz gelz! grin
I no know say she don port nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:31pm On Jun 17, 2015
femolala001:

I'm good too.. I hope u are taking care of leemah4u and xray2 there??
Leemah4u don port o

It is legally allowed sha
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:32pm On Jun 17, 2015
femolala001:

Haaaa! Ahmed4002 must hear this...lol
that's what happens wen u don't up ur game
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:34pm On Jun 17, 2015
femolala001:

By the left quick march left right left right
About turn
Salute to the right
Salute to the left
By the left, slow march left right left right
Eyes left,
Eyes right
About turn..
Breaking from slow match to quick march
By the left quick march.. Left right left right
na so una own dull reach ni

Our own is band controlled n not mouth controlled
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:35pm On Jun 17, 2015
richybanky:
Lols.. Be like say military na ur passion grin Na d slow march dey make me laugh pass grin grin
iffa hear
Na for person Facebook him copy am
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:39pm On Jun 17, 2015
doublezero7:



Lol... I get massive hope for where u dey mehn! grin cheesy Stop shading a nigga, son! wink
iffa hear say u get hope

Me we rep well
Re: Nysc 2015 Batch A by femolala001(m): 8:41pm On Jun 17, 2015
leemah4u:
he never take care of all d girls wey dey him hand finish
Lol! It doesn't mean! He can still take care of u!
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 8:42pm On Jun 17, 2015
femolala001:

Lol! The slow march funny wella.. The way dem go dey march like zombies! But it was fun sha!
u don give urself away say u no follow match
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:14pm On Jun 17, 2015
richybanky:

Lols.. it was fun ooo, I tank God say I no dey d special squad grin
hw u go de
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:15pm On Jun 17, 2015
femolala001:

I was part of the pple marching for my platoon, then I decided to remove myself by running from the parade ground or joining other platoons to relax there till the finals of the competition!
laziness at its peak
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:15pm On Jun 17, 2015
richybanky:

I always Marched like otondo cus I don't want to be part in any other activities apart frm d one I already did for my platoon which is football and kitchen grin
food no go kill u
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:17pm On Jun 17, 2015
femolala001:

Wow!! I also played football for my platoon infact I was the goalkeeper of platton1 football club! We got to the semifinal stage but lost on penalties. I couldn't catch any penalty kick cos the pitch was so bad. I didn't want to dive so as not to end up in clinic. At the end of the day, our platoon coach(a soldier) blamed me for the loss! I had to buy him drinks at the mami market so as not to blame me again. It was all fun at the end of the day because I became popular in my platoon..
so much for a goalkeeper
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:17pm On Jun 17, 2015
richybanky:

I can bet u dat pitch is far far better than Niger own cus Niger pitch is more like a desert, sand every wer bt it was full of fun sha, my platoon lost to platoon 6 in quarter final and platoon 6 won d tournament..
How una no go lose out
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:18pm On Jun 17, 2015
mayorsweet:
Oga Richy! no be scold 1 o but SQUAD 1... grin
tell d upgraded otondo
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:19pm On Jun 17, 2015
richybanky:

Lols, na only God sabi how den dey take pronounce dere tins for military grin grin
n u de shine teeth

Smh4u
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:20pm On Jun 17, 2015
mayorsweet:
Na so my padi! Na because say i dey among d special squad made me understands dos jagons very well grin
u na better person jor
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:21pm On Jun 17, 2015
sojas:


This year stream2, i'll upload a pix later.
hmmmmm if u mean am pix or no pix it changes nothing

(1) (2) (3) ... (2276) (2277) (2278) (2279) (2280) (2281) (2282) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.