When You Use Your School Fee On Bae - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › When You Use Your School Fee On Bae (1267 Views)
| When You Use Your School Fee On Bae by sigidporte(op): 6:48am On Jun 22, 2015 |
Guys wise up Happy new week!!
|
| Re: When You Use Your School Fee On Bae by 9niceguy(m): 6:52am On Jun 22, 2015 |
The guy is seriously vexing. He resemble john, my friend. |
| Re: When You Use Your School Fee On Bae by delishpot: 6:52am On Jun 22, 2015 |
Mumu boy. Bae ko, bye ni. Wetin go make me use my school fee buy phone for bae, make mosquito suck am from my blood. |
| Re: When You Use Your School Fee On Bae by eleko1: 7:04am On Jun 22, 2015 |
The girl com turn the bobo to imbe-cile.puni,he nor go taste.The girl be like''see the face of Mumu''he go better ![]() |
| Re: When You Use Your School Fee On Bae by eleko1: 7:12am On Jun 22, 2015 |
Hope u aint a con artist.Wey ur shop /office dey? SPAGGYYY: ![]() |
| Re: When You Use Your School Fee On Bae by eleko1: 7:20am On Jun 22, 2015 |
Me visit online store afta swindled by'JU'. .I nor dey SPAGGYYY: |
| Re: When You Use Your School Fee On Bae by steph2sweet(f): 4:55pm On Jun 22, 2015 |
I don't know why I don't like that name bae |
ASUU: Has Your School Resumed? • Fake Hushpuppi Defrauds Student Of His Tuition Fee On Twitter • School Fee Schedule For Covenant University 2016 • 2 • 3 • 4
UI Ibadan Can Only Admit 3,000 Applicants For 2015/2016 Sessions,says DVC • UNIBEN Clearance Procedure For UTME, Direct Entry Candidates – 2015/16 • Gateway Polytechnic saapade

Hope u aint a con artist.Wey ur shop /office dey?
