Nigerian Police Be Like..... - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Nigerian Police Be Like..... (1931 Views)
| Nigerian Police Be Like..... by ibroauthen(op): 9:44pm On Jun 22, 2015 |
Nigerian Police Be Like: 1: Why is your laptop bag empty,u want to steal laptop and keep it in the bag abi? Oya enter motor! 2: The victim committed Suicide, but we just arrested the person that killed him 3: Oga, this your Range Rover Sport fine o. Oya use am take jam this wall make we check weather your airbag dey work perfectly. But u no gree? oya park!!! 4: Why your car no get A/C? You wan use heat kill yourself, you wan commit suicide, we will rather arrest you than let you commit suicide?. Oga Park well ! 5: The picture in your license you carry Afro with beards, why do u now carry low cut without beards uhn? Ogbeni abeg come down. 6: Why do u have fertilizer in your boot? You dey grow weed abi? Follow us to station. 7: Your car radio is playing "Ema dami duro" young man, if u want to say something, you better say it directly!!! 8: Hey Mr man, only you with 3 beautiful ladies inside your car, na where una dey come from, ok you don chop yahoo money abi? You wan cum flex dis girls shey? Abeg pull up! Oya laff *boxing* ..... ![]() |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by angieberry(f): 9:49pm On Jun 22, 2015 |
Lol ![]() |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by walexsy(m): 9:57pm On Jun 22, 2015 |
lol...9ja police sha...
Buh dere is nothinq lyk dat here in france... |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by ibroauthen(op): 10:01pm On Jun 22, 2015 |
walexsy:We ar talking abt Naija nd u ar comparing France.... lol d distance is like d earth nd d sky |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by ibroauthen(op): 10:02pm On Jun 22, 2015 |
angieberry:Dats wat dy do |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by Nobody: 10:10pm On Jun 22, 2015 |
ii tried to hold ma laffs |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by walexsy(m): 10:14pm On Jun 22, 2015 |
ibroauthen:No mind me...na wishful thinkinq...not been to benin b4 talkless of france |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by ibroauthen(op): 10:18pm On Jun 22, 2015 |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by ibroauthen(op): 10:19pm On Jun 22, 2015 |
walexsy:So u boboed me? Haba God will grant ur wish den nd mine too |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by Nobody: 10:22pm On Jun 22, 2015 |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by ibroauthen(op): 10:27pm On Jun 22, 2015 |
vimi:Tanx bruh |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by walexsy(m): 10:30pm On Jun 22, 2015 |
ibroauthen:A big amen to that... |
| Re: Nigerian Police Be Like..... by ibroauthen(op): 10:34pm On Jun 22, 2015 |
walexsy:Good bruh |
My Collection Of "Be Like Bro" Photos • Funny 'be Like Bro' Images Enjoy • IGBO Boys Be Like...(photo) • 2 • 3 • 4
Hilarious Convo Between A Baby And A Cat (pic) • The Most Confused Christian Praise Song • I Smell APC And PDP Lies