Tag And Ask - Forum Games (433) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Tag And Ask (888147 Views)
1 2 3 ... 430 431 432 433 434 435 436 ... 790 Reply (Go Down)
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:26pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:Abeg o. Direct these words to the right quarter. No dey farm for my land o |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:28pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:You mean Tracey is a good cook? |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 10:28pm On Jun 22, 2015 |
LordReed:I've talked and thought about you more often than you. Even told my lord I owe you a call. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:28pm On Jun 22, 2015 |
HFOG:the house don dey complete now o Uncle Lordreed don show Committee to be set soon. |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:29pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:lolz... I won't drag that with her. if you say she is, it's a good thing... But una dey chop sha |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:29pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:fully bred Benin woman. You wan try her ni |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 10:29pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:You wey refuse to farm. You wan make the land waste? |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:29pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:Hahahaha. Am just so laughing! But na you get the land? Them do allocate am to you? You don get Governor's Consent (HFOG)? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:30pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla:just that small pot of rice you cook abi. E no even reach alexy sef |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 10:31pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:You can't set big bro against me. He's always got my back and he lover me more than you think. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:31pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:we don settle the land dispute since. She even don give me CofO but recently she wan withdraw am |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:32pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:I wan try her ohhhh |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:33pm On Jun 22, 2015 |
HFOG:I dey used to mechanised farming. I been dey wait for loan from bank to buy tractor and plough o |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:33pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:Even if na one spoon you see chop, drink water ontop go sleep ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:34pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:bros no try abeg. Face your work o. Kaboninc face your work o |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:34pm On Jun 22, 2015 |
HFOG:I wonder oh. A whole farm land to waste like that? Mbanu oh. Rara se. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:35pm On Jun 22, 2015 |
HFOG:if I hear. Wait make him react na |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:35pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:Hahahaha. Chai! This guy. You no wan appreciate wetin you get? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:35pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla:you want make i chop for dream abi |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:37pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:I dey appreciate am na. Na why I dey go take loan to make my farm bigger than ota farm |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 10:37pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:Big brother...are you still upset with me? |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:38pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:Abeg, if chicken dey or goat meat, don't forget your sis... would love me some of 'em ![]() |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:38pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla:Fine too. And my night is going to be awesome too. These guys here, my rivals, are just something else. |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:39pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:you are yet to reply me |
| Re: Tag And Ask by LordReed(m): 10:39pm On Jun 22, 2015 |
HFOG:Please call me my phone crashed and I had to get another phone so I don't have your number again. I miss you. |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:39pm On Jun 22, 2015 |
Specialist900:You go belle-full for spirit nau. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:39pm On Jun 22, 2015 |
elantraceey:misyarn you call it. I call it love |
| Re: Tag And Ask by kaboninc(m): 10:40pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla:I just did oh |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:41pm On Jun 22, 2015 |
Beamborla:to be vegetarian good na. Turn one today |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:41pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:Happy about your night... can you share with the house? I don't know what have earned you rivals but you should know that the best candidate always have it in a free and fair organization. |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 10:41pm On Jun 22, 2015 |
LordReed:I missed you more. I'll call tomorrow. How've you been? So many things happening here as you can see. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:42pm On Jun 22, 2015 |
kaboninc:na why she wan dey refuse us food abi. E be like she dey hide your own portion for back of fridge |
Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] • Tag And Describe. • Answer The Question Above U And Ask Yours • 2 • 3 • 4
Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)
But una dey chop sha

