Proverb Competition - Forum Games - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Proverb Competition (8417 Views)
| Proverb Competition by SHOOLAH(op): 6:25pm On Feb 20, 2009 |
Hey, lets post our funny proverbs here. I will start with He who fights and runs away , Na fear catch am A stitch in time, dey prevent further tear tear. One goodturn, na correct power steering be that. Post urs and lets read !!! ![]() |
| Re: Proverb Competition by lexicon(m): 7:04pm On Feb 20, 2009 |
All work and no play……Na Banker be dat |
| Re: Proverb Competition by Abbygyal(f): 8:50pm On Feb 20, 2009 |
lol @ posts |
| Re: Proverb Competition by jamace(m): 6:45am On Feb 21, 2009 |
Tomorrow, tomorrow, Since dem born me I never see tomorrow. Na only today I dey see . |
| Re: Proverb Competition by lexicon(m): 10:51am On Feb 21, 2009 |
Half bread………. is better than buns/ puff puff |
| Re: Proverb Competition by alimat2(f): 6:06pm On Feb 23, 2009 |
half word, beta the wise weh sabi wetin hin dey do ![]() |
| Re: Proverb Competition by alimat2(f): 6:24pm On Feb 23, 2009 |
na hot water make crayfish bend |
| Re: Proverb Competition by dani1luv: 6:39pm On Feb 23, 2009 |
What the diff. btw a man and a woman A woman has head, eyes, nose, tongue, nyash but a man has head, eyes, nose, tongue, nyash |
| Re: Proverb Competition by biina: 6:50pm On Feb 23, 2009 |
Monkey sabi, monkey smart, na tree near tree |
| Re: Proverb Competition by smurf1(f): 7:04pm On Feb 23, 2009 |
hmmmmm |
| Re: Proverb Competition by chamotex(m): 7:05pm On Feb 23, 2009 |
them no de find virgin for maternity ward |
| Re: Proverb Competition by chamotex(m): 7:06pm On Feb 23, 2009 |
When monkey wear canvass enter town make we know say I'm get plans |
| Re: Proverb Competition by chamotex(m): 7:10pm On Feb 23, 2009 |
Feel at home dey spoil television! |
| Re: Proverb Competition by chamotex(m): 10:04pm On Feb 23, 2009 |
Actor no dey die for film,instead make e die na either d film go end,or nepa go take light ![]() |
| Re: Proverb Competition by SeanT21(f): 4:32pm On Feb 25, 2009 |
Lazy man dont eat Dont play with dogs,it will lick your mouth |
| Re: Proverb Competition by chamotex(m): 11:46pm On Feb 25, 2009 |
No condition is permanent, unless ur gorimapa na God-given |
| Re: Proverb Competition by Moyola(f): 11:51pm On Feb 25, 2009 |
Some funny proverbz here mehhn!! ![]() |
| Re: Proverb Competition by chamotex(m): 11:56pm On Feb 25, 2009 |
monkey wey no chop banana, na shit dey worry am |
| Re: Proverb Competition by opiororo1(m): 12:43am On Mar 01, 2009 |
How contradictory can these be? My father says ' two heads are better than one' but my mother says 'too many cooks spoils the broth' ![]() |
| Re: Proverb Competition by GeeCee(m): 4:41pm On Mar 03, 2009 |
Monkey wey no get tail , Plenty of dem dey for market. |
| Re: Proverb Competition by Epi: 5:56pm On Mar 03, 2009 |
You never see fowl bottom until the wind blow |
| Re: Proverb Competition by kolaoloye(m): 4:06pm On Mar 05, 2009 |
the breeze wey carry kings roof, na correct whirlwind. |
| Re: Proverb Competition by opiororo1(m): 7:29am On Mar 09, 2009 |
A stitch in time saves nine but na because the tear tear no much. |
| Re: Proverb Competition by mickey45: 4:40pm On Mar 09, 2009 |
maluu abi cow we tanda go back abi we pick everse, na dizziness dey worry am[flash=200,200][/flash][center][/center] |
| Re: Proverb Competition by dyabman(m): 4:54pm On Mar 09, 2009 |
Iya dada wey sey she neva touch mad person head , wetin her child get for head ![]() |
| Re: Proverb Competition by Okanran(m): 10:40am On Mar 12, 2009 |
Person wey talk say hin nor fit chop food from another man land, na hunger never catch am. |
| Re: Proverb Competition by Okanran(m): 10:42am On Mar 12, 2009 |
Anyhow wey e be, monkey and chimpanzee nor be mate when it comes 2 beauty pageant! |
| Re: Proverb Competition by Moyola(f): 11:26am On Mar 12, 2009 |
Okanran:lol!! |
| Re: Proverb Competition by OLAADEGBU(m): 3:28pm On Mar 15, 2009 |
The soup wey sweet na money kill am. ![]() |
| Re: Proverb Competition by Okanran(m): 11:34am On Mar 16, 2009 |
No matter the ogbonge telescope wey white men invent, dem still nor fit sight Heaven! ![]() |
| Re: Proverb Competition by Moyola(f): 2:43pm On Mar 16, 2009 |
A man badly pressed by nature does not mind a dirty toilet! true isnt it? ![]() |
| Re: Proverb Competition by Remii(m): 8:06am On Mar 17, 2009 |
Community where dogs kill tiger is unsafe to live. |
What Is Your Favourite Traditional/modern Proverb. • 2 • 3 • 4
The Last Person To Comment On This Thread Wins A 1000 Naira Recharge Card • Guides To Download, Install & Play First Touch Soccer 2018 (fts 18) Mod Apk • If U Care About Amigoz, Drop Her A Comment Here .


