Nysc 2015 Batch A - NYSC (2297) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › Nysc 2015 Batch A (4278251 Views)
1 2 3 ... 2294 2295 2296 2297 2298 2299 2300 ... 2429 Reply (Go Down)
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 7:23am On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:Hmmm, make sure u Enjoy ur two, ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 7:26am On Jun 26, 2015 |
richybanky:Hmm |
| Re: Nysc 2015 Batch A by phateh: 8:49am On Jun 26, 2015 |
Hello, m batchA 2015 stream2 posted to ogun state, Abeokuta north to be precise so m lookin for accomodation around olomore, som1 should link me up to any corpers passing out nextweek, thank u. 07038572000 |
| Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:30am On Jun 26, 2015 |
joyjoomla:bros! No vex |
| Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 9:45am On Jun 26, 2015 |
kingphilip:My brother, na the thick forest for ebonyi state wey dem carry me go o How you dey now? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by dexcira(f): 11:44am On Jun 26, 2015 |
kingphilip:tnx dear. hv u resumed work? |
| Re: Nysc 2015 Batch A by dexcira(f): 11:48am On Jun 26, 2015 |
who de Benin abeg? or sapele |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:08pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:hahaha beta de snap daily pix de upload o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:09pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:but u go sabi confuse person o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:10pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:mtchewww see u Joyjoomla no go c this o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:12pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:sparkleRed u know we have a pact |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:13pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:as if no b u teach me |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:13pm On Jun 26, 2015 |
joyjoomla:u de mind am Too much garri at work |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:14pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:Good dear no follow am jor |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:15pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:them no fit post am go better place nw |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:16pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Me ke, wen I no be amebo like u Na u be d first pesin wey be guy wey dey do amebo like women.. Aproko guy |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:16pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Wayray guy I sha dey enjoy my PPA cus na less work I dey do ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:hmmmmm bunch of lazy individuals |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:18pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:call the name of the place Abi d motor wey carry u go d place na outskirts u tell am |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:19pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:such a nice decor who did it |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:20pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:hmmmmm hope no b toasting letter him send u |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:21pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:hahaha na so sparkleRed badt reach |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:22pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:the same way u enjoyed urs ba |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:23pm On Jun 26, 2015 |
erisegun:wetin u de think take post that thing |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:25pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:tell am o What is that so important that he can't post it here |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:27pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Guy wetin be ur problem sef, werin u wan take d name of d place do Shey d name of d place go add $100 to ur nysc bank account ni ![]() |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:27pm On Jun 26, 2015 |
megawax8:I de fyn o Kpele for ur ppa boss na just 10 months remain |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:28pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:if I hear say i no see u for the one wey I go attend first |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:29pm On Jun 26, 2015 |
dexcira:today marks my 10th day at work o |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:29pm On Jun 26, 2015 |
richybanky:smh4u e de reach this levels |
| Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:29pm On Jun 26, 2015 |
kingphilip:Must u knw everything dat is happening on NL Smh |
| Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:30pm On Jun 26, 2015 |
sparkleRed:n yahoo mail is not happy with the mail sent Richybanky kpele |
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)

? B like u forgt dt ur 1960 glasses on d parade ground

Hiding it away frm someone like Philip and Co
