₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,348 members, 8,426,178 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 07:17 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2298) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4279159 Views)

1 2 3 ... 2295 2296 2297 2298 2299 2300 2301 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:30pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
smh4u e de reach this levels
Alaye come, wetin be ur wahala sef
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:31pm On Jun 26, 2015
richybanky:
Me ke, wen I no be amebo like u
Na u be d first pesin wey be guy wey dey do amebo like women.. Aproko guy
when I get enough babes u think say I no go learn aproko ni
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:32pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
n yahoo mail is not happy with the mail sent

Richybanky kpele
She already replied my mail, so go drink poison if e dey pain u grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:32pm On Jun 26, 2015
richybanky:
Lols.. Abeg no tell me dat one joor
U must attend d party since u already in lagos, moreover is paiko camp lively? grin
u no attend paiko camphuh Y u de ask again or u don exhaust chat
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 12:32pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
July 4th is the date
Yes oo! Come and experience the end of KingPhillip, grin

#A15Party #July4 #TurnUp
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:33pm On Jun 26, 2015
richybanky:
Wayray guy grin I sha dey enjoy my PPA cus na less work I dey do tongue
throughout today I never do anything for office just to receive ac throughout

Hw about that
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:33pm On Jun 26, 2015
richybanky:
Hmmm, wat of now
desperate richy
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:33pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
when I get enough babes u think say I no go learn aproko ni
So na babes teach u all dis nonsense wey u dey do everytime #smh
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:34pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
desperate richy
grin grin grin U sabi as e dey go nau.. I dey look for wife
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:35pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
throughout today I never do anything for office just to receive ac throughout

Hw about that
I go skul after 10 dis morning comot after an hr, I don dey my Lodge now dey rest since

How abt dat grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:36pm On Jun 26, 2015
richybanky:
Guy wetin be ur problem sef, werin u wan take d name of d place do huh Shey d name of d place go add $100 to ur nysc bank account ni tongue
I wan come visit u ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:36pm On Jun 26, 2015
sparkleRed:
It was 4 me, I rebelled a little was taken 2 guard room, wey I no enta grin I stubborn sha I.I peters nicknamed me politician lol



Estellar my Fellow uniben graduate come and gist dem ur own story of paiko
so my boo has a strong to tell
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:37pm On Jun 26, 2015
doublezero7:
Yes oo! Come and experience the end of KingPhillip, grin


#A15Party
#July4
#TurnUp
grin grin grin grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:37pm On Jun 26, 2015
richybanky:
Must u knw everything dat is happening on NL huh Smh
yes o

When I de troll nl where u dehuh When I was carving a high niche for myself wetin u bin de do then
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:38pm On Jun 26, 2015
sparkleRed:
Don't worry will get it soon
u de even anticipate am self
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:38pm On Jun 26, 2015
sparkleRed:
He was our camp commandant, cute and swagalicious yea grin lol d man tire 4 me na, I use trouble finish those soldiers esp kazeem
n u de happy
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:39pm On Jun 26, 2015
richybanky:
Alaye come, wetin be ur wahala sef
na u b my wahala nw
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:39pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
I wan come visit u ni
Na for Lodge u go con no be for skul tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:40pm On Jun 26, 2015
richybanky:
U go do frog jump tire ni yen ooo grin
u think say everybody de like u ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:40pm On Jun 26, 2015
richybanky:
She already replied my mail, so go drink poison if e dey pain u grin
e no concern me

If u like give am belle oho e no go add $100 for my nysc account
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:42pm On Jun 26, 2015
sparkleRed:
I didn't! frog jump ke, d highest was squat, and dat one was after plenty mama squat there. Mamalawo u wan buy job, d thing vex me one dat I just para 4 d soldier say which job I'm sabi sell sef, lol kia, prolly if it was other camp I might nt ve gotten away with it, buh in paiko camp, I did get away wit it grin
correct
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:42pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
u no attend paiko camphuh Y u de ask again or u don exhaust chat
Chai u get entry prob bro, I dey ask her abt stream 2 camp.. Tru tru u be woman wrapper
Smh
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:42pm On Jun 26, 2015
doublezero7:
Yes oo! Come and experience the end of KingPhillip, grin

#A15Party #July4 #TurnUp
abi na me de come collect the kingship from u
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:43pm On Jun 26, 2015
richybanky:
I tink u ar somehow close to d military both men and women if not u for hear am for camp.. Bt anything military give spmone to do is a punishment, so squatting down na big punishment grin
for u it is but for men like us it isn't
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:44pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
e no concern me

If u like give am belle oho e no go add $100 for my nysc account
Lols.. I don reach d pick to give woman belle, so I dey ready to face anything dat comes out frm it
I be Man nt a woman wrapper like u tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:45pm On Jun 26, 2015
[s]
kingphilip:
for u it is but for men like us it isn't
[/s]
If I hear u say men like u, aswear i go waya u better slap grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:45pm On Jun 26, 2015
richybanky:
So na babes teach u all dis nonsense wey u dey do everytime #smh
when Pinkiepetitee de my ryt hand, mzjaney de my left, and sleekyonyx de my front u think say I no go sabi ni
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:46pm On Jun 26, 2015
richybanky:
grin grin grin U sabi as e dey go nau.. I dey look for wife
dexcira nko
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:47pm On Jun 26, 2015
richybanky:
I go skul after 10 dis morning comot after an hr, I don dey my Lodge now dey rest since

How abt dat grin
na bush ur school de n I c u are adapting so fast to b like them
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 12:47pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
when Pinkiepetitee de my ryt hand, mzjaney de my left, and sleekyonyx de my front u think say I no go sabi ni
Shey na dose wey dey teach u how to dey do am be dat huh
Woman wrapper
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 12:48pm On Jun 26, 2015
kingphilip:
mtchewww see u
Joyjoomla no go c this o
U think me b aproko like u ?
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 12:48pm On Jun 26, 2015
richybanky:
grin grin grin grin grin
I don't hit d gym for am

But first I go ask him mum whether she get back up because she go loose am that day
1 2 3 ... 2295 2296 2297 2298 2299 2300 2301 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House