NYSC 2015 Batch B House - NYSC (596) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4739047 Views)
1 2 3 ... 593 594 595 596 597 598 599 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 4:20pm On Jun 27, 2015 |
ROTAMAH:ABEG,NO MENTION THE GUY DIE NAH.... WAIT TILL THE END.Atleast,you don wait since[size=16pt]I COME IN PEACE[/size].. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 4:23pm On Jun 27, 2015 |
Physika: Hian!!!!That's my fatherland.....Hope Palestine has agree to stop the war I WAN GO HOME OOO ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 4:26pm On Jun 27, 2015 |
Allsmyles:No na, i dey fear 14yrs behind bars, you knw what am talking abt ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 4:28pm On Jun 27, 2015 |
Went to the NYSC sectariat today, it is true, the camping have been shifted a week down due to stream two which. might affect Christmas celebration. Sodiqyinka will confirm it soon cc babatawa stancity gazaliah shawwal1
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:28pm On Jun 27, 2015 |
Gazaliah:No think am.. Cos dem don acquir nu weapons nd upgrades ![]() This Gazaliahns mean Bisi.nes Hw fastin dey go? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 4:31pm On Jun 27, 2015 |
2el:NICE.. Hop u ar gud? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 4:33pm On Jun 27, 2015*. Modified: 4:50pm On Jun 27, 2015 |
Physika:[size=20pt]YEEEEEH,Am also part of them.I go call OPC,MILITANT AND BOKO HARAM to follow me go FIGHT.....Will you join me to go cos AJO KO DA BI ILE....Dis the time I need you most bro....FOLLOW ME GO MY FATHERLAND,PLEASE!!!!!![/size] RAMADAN DEY GO OOOOO....Thanks bro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 4:34pm On Jun 27, 2015 |
iykebesbt1:For ur mind abi.. Na here u dey when we never finish business for whatsapp ... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 4:34pm On Jun 27, 2015 |
2el:Na true bro....It will clear for our eyes verysoon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 4:36pm On Jun 27, 2015 |
2el:Correct sir..... That means, no more count down ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:51pm On Jun 27, 2015 |
haliluck:Come lemme spoil you with hugz |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 4:56pm On Jun 27, 2015 |
haliluck:Hahaha Dnt worry dear.. I will try to work ur posting together with babatawa and iykbesbst,, wetin babatawa dey find since .. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:02pm On Jun 27, 2015 |
2el:Nice one boss |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 5:08pm On Jun 27, 2015 |
Physika:fine....you |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:08pm On Jun 27, 2015 |
Stancity:Na she i dey find o buh she's playin hard to get she dunno me sef I'm hard to get rid off *in Don jazzy's voice* "Oya haliluck, put off the light Egusi ti jina cum gimme the rice" |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:08pm On Jun 27, 2015 |
Gazaliah:Make i break ma fast first, den we discus d terms of involvment.. Lol ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 5:08pm On Jun 27, 2015 |
Stancity:will readjust very soon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 5:09pm On Jun 27, 2015 |
babatawa: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:09pm On Jun 27, 2015 |
2el:Am gud.. Tnx |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 5:11pm On Jun 27, 2015 |
2el:Thnx 2el may God bless Am a Lil bit happy today due to your good news |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija: 5:26pm On Jun 27, 2015 |
I said it b4 that it's October |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 5:32pm On Jun 27, 2015 |
ifeanyija:and so? Make we clap 4u abi wetin? No mind me jare! Cheers ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 5:34pm On Jun 27, 2015 |
2el:2el y didn't u copy me? Shuu! Hw u dey na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 5:43pm On Jun 27, 2015 |
Xcozee:Na because your seat dey for back ![]() Na your seniors wey dey V.I.P he mention |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 5:45pm On Jun 27, 2015 |
Physika:[size=70pt]K[/size] |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 6:02pm On Jun 27, 2015 |
October 28th on point... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 6:04pm On Jun 27, 2015 |
babatawa:Put off the light bah ![]() Bad guy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 6:05pm On Jun 27, 2015 |
2el:Mostly preferable boss ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:08pm On Jun 27, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:10pm On Jun 27, 2015 |
kindly follow back on Instagram ![]() cc ToWhomitMayConcern |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 6:18pm On Jun 27, 2015 |
babatawa:Put off the light when 2 ppl are in a room and u said u meant gud bah... Go and tell that to one aboki on the street... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 6:19pm On Jun 27, 2015 |
babatawa:Suicide ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 14 guest(s)

I WAN GO HOME OOO
...
..