NYSC 2015 Batch B House - NYSC (613) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4762167 Views)
1 2 3 ... 610 611 612 613 614 615 616 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:16am On Jun 29, 2015 |
Sent4rina:good morning, u welcum. . Ur preferred state of service? Ur gender? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:20am On Jun 29, 2015 |
Anoda great goal, dedicated to all ladokites, dis land is nt 4 sale ,, 419's beware. . . . Make i no c una cum type oh. . Dis land na 4 me and ladokites alone |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:22am On Jun 29, 2015 |
goldenone:Okk thnx # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:25am On Jun 29, 2015 |
Aare2050:Ohhh no wonder, hw u wan make teachers dey use advance technology lol wen no be lesson note ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:28am On Jun 29, 2015 |
Good morning! Annybens1993 Hilsocial Shawwal1 Babatawa 2el Haywire1 Hadassaheke Allsymles aare2050 Enjoy the day! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sent4rina: 8:29am On Jun 29, 2015 |
blym:Thanks oga blym. I'll prefer Akwa ibom or Abia state. I'm a big boy #winks# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 8:30am On Jun 29, 2015 |
theSpark:Morning thespark |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:32am On Jun 29, 2015 |
Dioxidane:see gobe, d babe run come here? abeg na beg i dey beg o, lv dis gals alone o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:34am On Jun 29, 2015 |
Sent4rina:finally,, u welcum to d family. . . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:34am On Jun 29, 2015 |
theSpark:Morning, hw wz ur nite? #
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:36am On Jun 29, 2015 |
Sent4rina:Ohh u r a big boy, so hw many kg do u weigh? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:38am On Jun 29, 2015 |
theSpark:morning dear...how was ur night? ? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:41am On Jun 29, 2015 |
shawwal1:Yeah right! *smiles* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sent4rina: 8:42am On Jun 29, 2015 |
haywire1:Dsame kg u weighed noni.. I could see u guys are moving this tread 4ward.. Una 2much. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:46am On Jun 29, 2015 |
shawwal1:my friend wee you keep quiet Na southern kd u go see that one |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:48am On Jun 29, 2015 |
Gazaliah:Loolz* Bros chill you dey form husband whn you nvr finish courtship I'm plenty steps ahead of you, if atall i were to be intrested in her ![]() Beamborla see o he's codedly sayin you're promiscuous AGAIN think its high time you move on, this guy wee just keep on hurtin you |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:51am On Jun 29, 2015 |
SirMalik:Bro. You don't always get want you want. Abi you want make I say I want serve for Shell? MTN? Senate house? I could be as comfy as ever in Anambra or Osun. I think I'll be fine. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:52am On Jun 29, 2015 |
Aare2050:[size=14pt]Waleikum salam bro.....Please,you should have typed AWW instead of SLM to greet the MUSLIM..Thank Allah say I use brain denote your SLM...Mind you,my Moniker is GAZALIAH if not spelt correctly,I may not see your mention..[/size]...Good Morning everyone |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:53am On Jun 29, 2015 |
Physika:Alangba |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:55am On Jun 29, 2015 |
foxxynik:Haha atleast let the house learn ur bakin techniques small |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:57am On Jun 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:58am On Jun 29, 2015 |
Physika:You dey use me play shey I'll curse you to walk into evil forest na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:02am On Jun 29, 2015 |
Physika:My friend says guys that listen to James Blunt are emotionally weak and I'm a fan too |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 9:03am On Jun 29, 2015 |
babatawa:Lolz yeah i do... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:04am On Jun 29, 2015 |
Zeeenas:yan mata sannu da zuwa... finally a lady from my faculty ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 9:04am On Jun 29, 2015 |
daylay87:Oh thats nice.... All the best.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:05am On Jun 29, 2015 |
daylay87:Kaabo abeg you fit hack NYSC database? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 9:06am On Jun 29, 2015 |
Zeeenas:Ok good luck! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 9:06am On Jun 29, 2015 |
theSpark:Top of the morning spark still waiting for that share of bread O and na land mark own I wan chop don't do FUTMIN ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:07am On Jun 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:08am On Jun 29, 2015 |
Allsmyles:you sef admit him already na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:08am On Jun 29, 2015 |
shawwal1:Come chop lautech bread, best in naiija ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 10 guest(s)
Na one babe I find come o...
You can mess with other guys baby but not mine.....Besides,beamborla what did you want DAT I did not give you which makes you go meet babatawa
