See Glo Oo!! - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › See Glo Oo!! (1783 Views)
| See Glo Oo!! by virus04(op): 12:43pm On Jun 29, 2015 |
i just inserted my glo sim into my fone now.. And i saw 1400 airtime.. Wetin happen?..and na 100 naira i load last..sha i no dey carry last..i don rush use am do mb.. B4 dey komot am |
| Re: See Glo Oo!! by demmy0325(m): 12:47pm On Jun 29, 2015 |
How much is ur monthly salary.. ..Dont come and open a thread and cry foul here when its payback time.. ![]() |
| Re: See Glo Oo!! by virus04(op): 12:50pm On Jun 29, 2015 |
demmy0325:i no dey load pass 100 naira. So dem no fit pay back ![]() |
| Re: See Glo Oo!! by demmy0325(m): 12:53pm On Jun 29, 2015 |
virus04:.. Ok o.. Till then... Av note down ur moniker.. ![]() |
| Re: See Glo Oo!! by blessedvisky(m): 2:24pm On Jun 29, 2015 |
which data plan did you do ![]() |
| Re: See Glo Oo!! by Skillfullulu(m): 3:16pm On Jun 29, 2015 |
Chai.. I pity u, for the next 1yrs u still dey pay ur debt. |
| Re: See Glo Oo!! by Karleb(m): 4:54pm On Jun 29, 2015 |
Skillfullulu:Pay which kain debt? How much be new and original glo sim card + registration? Op! Abeg dey flex am. |
| Re: See Glo Oo!! by virus04(op): 5:03pm On Jun 29, 2015 |
blessedvisky:N1000.. 300mb..lol. I download heavily..... dis 300mb na small tin 4 me. I just say make i do am b4 dem take d airtime back..i go dey use ma mtn dey download..use dis one for browsing only..coz i no fit use dis one dload beta game for my pc....d remaining 400 i go use am make call |
| Re: See Glo Oo!! by virus04(op): 5:05pm On Jun 29, 2015 |
Karleb:help me tell dem |
| Re: See Glo Oo!! by Karleb(m): 5:08pm On Jun 29, 2015 |
virus04:The man fit do glo bis, 3gb for 1k. Shebi na glo? |
| Re: See Glo Oo!! by Skillfullulu(m): 10:52pm On Jun 29, 2015 |
Karleb:how about ur line? People that knows that as ur line? |
| Re: See Glo Oo!! by Tolzeal(m): 12:08am On Jun 30, 2015 |
Skillfullulu:1yrs keh..... ![]() |
| Re: See Glo Oo!! by Skillfullulu(m): 5:06am On Jun 30, 2015 |
Tolzeal:coz ur recharge is not more than 100 naira |
See Glo Exclusive Data For Today (pics) • See Glo's Typographical Error And The Hilarious Question A Subscriber Asked • Etisalat Don Come Again Oo • 2 • 3 • 4
Huawei P8 A New Dimension In Smartphone • The World First Smartphone With 6GB Of RAM Is Here • Does Airtel Opera Mini Data 250MB/30 Days At N300 Work Other Browser?
..
