Tag And Ask - Forum Games (490) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Tag And Ask (887779 Views)
1 2 3 ... 487 488 489 490 491 492 493 ... 790 Reply (Go Down)
| Re: Tag And Ask by Alezy(m): 8:17am On Jun 30, 2015 |
HFOG:feel much stronger dis morning. errm...wen its tym I will blow it officially. |
| Re: Tag And Ask by Alezy(m): 8:22am On Jun 30, 2015 |
kaboninc:are u serious u should ask n hear her reply |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:33am On Jun 30, 2015 |
Alezy:something wey you go chop for dream wake up drink water ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:37am On Jun 30, 2015 |
ideology:shey una don remove my picture from parlour abi? Continue o |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:41am On Jun 30, 2015 |
HFOG:see as everybody dey my case. I go survive o |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:43am On Jun 30, 2015 |
HFOG:elantraceey, show yourself o. Since them say i be your keeper now o |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:45am On Jun 30, 2015 |
kaboninc:na so God dey bless even before sowing. Good morning bro, have a great day. *this covers everyone * |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 8:47am On Jun 30, 2015 |
Specialist900:Good morning , I nor get wetin I wan tell you this morning. |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 8:50am On Jun 30, 2015 |
elantraceey:finally, she came. Now I can have peace. How you dey jor? Talk to me o |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 8:52am On Jun 30, 2015 |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 8:53am On Jun 30, 2015 |
Good morning Hfog , how do you do? ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 9:00am On Jun 30, 2015 |
elantraceey:this one don sweet you abi. I can smell the conspiracy |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 9:06am On Jun 30, 2015 |
HFOG:Thanks, momma. Good morning. have a great day specialists900, ntoooooor... I can see your pishur has been removed from the sitting room *hehehehehehehehe* ![]() Oga ideology, good morning |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 9:11am On Jun 30, 2015 |
lionphil:even for the igboelerin, na from window I peep ![]() |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 9:12am On Jun 30, 2015 |
elantraceey:I'm good. You? |
| Re: Tag And Ask by HFOG(op): 9:13am On Jun 30, 2015 |
Beamborla:Many thanks ma'am |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:19am On Jun 30, 2015 |
Specialist900:Wetin carry your peace before? I dey fine, you nko? |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:23am On Jun 30, 2015 |
HFOG:I'm good too. |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 9:24am On Jun 30, 2015 |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 9:24am On Jun 30, 2015 |
| Re: Tag And Ask by elantraceey(f): 9:26am On Jun 30, 2015 |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 9:28am On Jun 30, 2015 |
Truckpusher:for the first time, I don't know how to reply you... ![]() |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 9:31am On Jun 30, 2015 |
Good morning, everybody as in everybody. Have a blissful day ahead. |
| Re: Tag And Ask by Acidosis(m): 9:34am On Jun 30, 2015 |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 9:51am On Jun 30, 2015 |
Acidosis:Pls, take it to momma HFOG, she will get it across to me ![]() |
| Re: Tag And Ask by Acidosis(m): 10:09am On Jun 30, 2015 |
Beamborla: ![]() Process too long. Why must I send it through mama? |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:23am On Jun 30, 2015 |
elantraceey:when you been dey MIA na. I fine o. No news for IT yet |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:29am On Jun 30, 2015 |
Acidosis:Cos mama knows beat ![]() |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:29am On Jun 30, 2015 |
Acidosis:Cos mama knows best ![]() |
| Re: Tag And Ask by Specialist900(m): 10:31am On Jun 30, 2015 |
Beamborla:E be like you been no read the memo wey say them wan make a bigger frame for me as I be the favorite child ![]() |
| Re: Tag And Ask by Nobody: 10:31am On Jun 30, 2015 |
HFOG:letter bomb? Hahaha good morning |
| Re: Tag And Ask by Beamborla(f): 10:43am On Jun 30, 2015 |
Today I swear I'm not doing anything... I just wanna lay in my bed. ![]() |
Romance Game For Romancelanders....[ TAG AND ASK] • Tag And Describe. • Answer The Question Above U And Ask Yours • 2 • 3 • 4
Nairaland(forum Games) Hookup And Relaxation Center(reloaded)
Viewing this topic: 1 guest(s)
u should ask n hear her reply




