Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,733 members, 7,851,521 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 09:24 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (678) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4040025 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (675) (676) (677) (678) (679) (680) (681) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Stancity(m): 10:41am On Jul 03, 2015
This place seems quiet...

Please, who are we mourning
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:41am On Jul 03, 2015
Physika:

We dey cool
Any ideas yet?
my dear i de cracky head almost everyday, buh no show yet o
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:46am On Jul 03, 2015
babatawa:
Good Morning Humanz cheesy

DonPsymon Ur name says it all, wonder if there's a liquid you're yet to taste

Shawwal1 to wake sahur dey hard me lately sef buh the reward dey paramount so i dey try coz boiz need "iyonu Oluwa" btw whn did haywire1 join in wakin pipo for sahur undecided

Where that devil wey wan cast devil commot from person body? no name mentioned o

That foolish boy that broke our door wee never get sense...

Goldenone ma only one... where art thou? sad

*off to my planet*




How I wish you get grandfather lyk mine, na chalbi(praying bead) go they wake u up each morning

DonPsymon na veteran for liquid, he can take as plenty bottle as he wish, Guiness record holder in that aspect Google n see for urself
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:46am On Jul 03, 2015
babatawa:
Good Morning Humanz cheesy

DonPsymon Ur name says it all, wonder if there's a liquid you're yet to taste

Shawwal1 to wake sahur dey hard me lately sef buh the reward dey paramount so i dey try coz boiz need "iyonu Oluwa" btw whn did haywire1 join in wakin pipo for sahur undecided

Where that devil wey wan cast devil commot from person body? no name mentioned o

That foolish boy that broke our door wee never get sense...

Goldenone ma only one... where art thou? sad

*off to my planet*


Oya stop weed grin grin


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:48am On Jul 03, 2015
I need autocad/metlab guru asap

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:49am On Jul 03, 2015
hadassaheke:

my dear i de cracky head almost everyday, buh no show yet o

d way d tin go sef ehn..

I hear say moni dey oil palm processin na
Hw u see am?
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:50am On Jul 03, 2015
Physika:


Sure say u wan dull cool cos DonPsymon jux sama me som paro na na

Donpsymon na him own boss for his game
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:53am On Jul 03, 2015
haywire1:
I need autocad/metlab guru asap

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:53am On Jul 03, 2015
Stancity:
This place seems quiet...

Some pepl get cold.. While som dey fast.. Na im make.
Hw fa u?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 10:55am On Jul 03, 2015
shawwal1:


Donpsymon na him own boss for his game

U go ball? Abi na stil slipin tins fr u
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:58am On Jul 03, 2015
Haywire1 my nigga
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:01am On Jul 03, 2015
majidyusuf:
Haywire1 my nigga

I'm searching for it now
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:06am On Jul 03, 2015
haywire1:


I'm searching for it now
Good, when you finish, look for others and help them. We need to cripple that network
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:11am On Jul 03, 2015
DonPsymon:


You say I never tey? Huh?

undecided

That's like 7 - 8 months o.

I the work now sha but first three months sha I been dey house the chill grin
make i chill for three minths too b dat.
Re: NYSC 2015 Batch B House by muhyideenabdul(m): 11:11am On Jul 03, 2015
hello house i beg wetin delay mobilization for batch B
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:13am On Jul 03, 2015
good morning everyone. #switch on my system and starts FIFA
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:17am On Jul 03, 2015
muhyideenabdul:
hello house i beg wetin delay mobilization for batch B
school never send names, you never do online registration, and you dey ask for mobilization list
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:18am On Jul 03, 2015
Physika:


U go ball? Abi na stil slipin tins fr u

Na sleeping things o

If only sleep go gree come

My system always know when its weekend n I end up sleeping less what a way the body works

but keep me upto date on happening
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:19am On Jul 03, 2015
elmisti:
good morning everyone. #switch on my system and starts FIFA


Make I join you play,hope you Aint a novice?


I lov playing with masters especially on FIFA

I be the boss
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:22am On Jul 03, 2015
babatawa:
Good Morning Humanz cheesy

DonPsymon Ur name says it all, wonder if there's a liquid you're yet to taste

Shawwal1 to wake sahur dey hard me lately sef buh the reward dey paramount so i dey try coz boiz need "iyonu Oluwa" btw whn did haywire1 join in wakin pipo for sahur undecided

Where that devil wey wan cast devil commot from person body? no name mentioned o

That foolish boy that broke our door wee never get sense...

Goldenone ma only one... where art thou? sad

*off to my planet*

dearest babatawa, am right here. how have you been?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:27am On Jul 03, 2015
majidyusuf:
Good, when you finish, look for others and help them. We need to cripple that network

I'm here nw, what next?

Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 11:30am On Jul 03, 2015
Physika:

d way d tin go sef ehn..
I hear say moni dey oil palm processin na Hw u see am?
oil palm kwa, serious?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:37am On Jul 03, 2015
haywire1:

I'm here nw, what next?
hehe....una wan kill simpleserver grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:38am On Jul 03, 2015
Benny95:
hehe....una wan kill simpleserver grin

Mtn owe me money no b small
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 11:39am On Jul 03, 2015
Seriously guys n babes, mk una help a fam naa......give me d business tips i asked for n i know every1 here is sharp......
cc
sodiqyinka
hilsocial
stancity
babatawa
jemima001
chika
prittzy
Ayima
majidyusuf
iykebest1
haywire1
miccoy
Benny95
zeenas
sammy
deracathy
physika
goldenone
xcozee
et al......abeg no vex i no fit remember all d moniker.......
Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:41am On Jul 03, 2015
haywire1:


Mtn owe me money no b small
na d recent 1 b dat? d 1 wey dey go with 0.0N ?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:41am On Jul 03, 2015
haywire1:

I'm here nw, what next?
haba now, I already explained everything to you
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:42am On Jul 03, 2015
hadassaheke:
Seriously guys n babes, mk una help a fam naa......give me d business tips i asked for n i know every1 here is sharp......
cc
sodiqyinka
hilsocial
stancity
babatawa
jemima001
chika
prittzy
Ayima
majidyusuf
iykebest1
haywire1
miccoy
Benny95
zeenas
sammy
deracathy
physika
xcozee
et al......abeg no vex i no fit remember all d moniker.......

Money doesn't come easy, everybody need money. U need capital to earn money or beta still go play lotto.

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:51am On Jul 03, 2015
hadassaheke:

oil palm kwa, serious?
Yea..
Supply of processed oil palm products, red oil nd other related products,l to manufacurin industries..

*Modified
Abeg mention ma meme wit d p in uppercase next tym.. Like dis Physika cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:51am On Jul 03, 2015
Majidyusuf, code sent but no message yet

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:56am On Jul 03, 2015
shawwal1:


Na sleeping things o

If only sleep go gree come

My system always know when its weekend n I end up sleeping less what a way the body works

but keep me upto date on happening

No p.
We go sama u d gist of muvment cool
Stay kul
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:56am On Jul 03, 2015
haywire1:
Majidyusuf, code sent but no message yet

#
check if they have deducted the money, if they have and other things been in place, you can start

(1) (2) (3) ... (675) (676) (677) (678) (679) (680) (681) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.