₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,395 members, 8,426,313 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 04:51 AM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (2310) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4281721 Views)

1 2 3 ... 2307 2308 2309 2310 2311 2312 2313 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 3:14pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
great boss
Urs nko
GREAT O
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 3:21pm On Jul 03, 2015
sparkleRed:
Third guy by d left y I'm dey bend, Taa u all no sabi anyways



Latest update some allawe don dey show
nysc no dare use us play nw
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 3:42pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
if dem kill u who dem go come pay
Hope dem de pay well sha
th work no stressful shaa....
I ee laboratory. ..25k
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 4:36pm On Jul 03, 2015
Nigerdeltaboi:
Godwin grin grin grin grin
alert don show ba
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 5:50pm On Jul 03, 2015
Maxcollins042:
Sup sweerie
wetin u take before u write this thing


E b like that weed wey de back of sagamu camp u take small ba
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:15pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
alert don show ba
affairmative grin grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Maxcollins042(m): 7:09pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
wetin u take before u write this thing


E b like that weed wey de back of sagamu camp u take small ba
You don make me remember wetin i dey try 4get,that weed make sense eh,i took the one from Estellar b4 mua type wetin i type o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:40pm On Jul 03, 2015
spartoo:
th work no stressful shaa....
I ee laboratory. ..25k
u de enjoy b dat o
Which baba do am for u nw
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:41pm On Jul 03, 2015
Nigerdeltaboi:
affairmative grin grin
no time baba

Enjoy wetin u work for
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 7:43pm On Jul 03, 2015
Maxcollins042:
You don make me remember wetin i dey try 4get,that weed make sense eh,i took the one from Estella b4 mua type wetin i type o
Guy mind wetin u de use play o
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 8:01pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
no time baba
Enjoy wetin u work for
na so bro
Re: Nysc 2015 Batch A by ndnuray(m): 8:12pm On Jul 03, 2015
if u are in kwara state , offa to be precise lemme see ur likes ..
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 9:03pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
wetin my name de find there
Honorable tax collector, no vex. Me don forgt u r nt dt important. huh
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 9:04pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
wetin my name de find there
Honorable tax collector, no vex. Me don forgt u r nt dt important. huh
Re: Nysc 2015 Batch A by Maxcollins042(m): 9:35pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
Guy mind wetin u de use play o
O,anugo m
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:03pm On Jul 03, 2015
chidexSmokey:
Richybanky, happy birthday in arrears....wishing you God's blessings in abundance.
Amen.. Tanx dear
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:04pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
hw u take knw say him no get data
Wetin con be ur own guy huh?
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:05pm On Jul 03, 2015
joyjoomla:
More years in peace, good health and prosperity.










#Happy Birthday richybanky
Amen..
Tanx Bro
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:06pm On Jul 03, 2015
xray2:
HBD RICHYBANKY... more life more success
Amen... Tanx Bro
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:07pm On Jul 03, 2015
dexcira:
happy birthday swt richybanky. lots of love
Tanx very much my beautiful sweetheart kiss
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:10pm On Jul 03, 2015
leemah4u:
HBD Richybanky, May u live long and prosper
Amen.. Tanx very much my beautiful sexy alhaja wink
How is fasting? May u be blessed, favored in dis Ramadan period.. #Amen
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:11pm On Jul 03, 2015
Sugarbabekemi:
Happy bdy 2 richybanky, wish u mani more in good health nd wealth!! smiley, na dis time d guy no cme get data for hin fone. *smh*
Tanx very much baby, nysc do me strong tin no be small grin
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:20pm On Jul 03, 2015
kingphilip:
u de enjoy b dat o
Which baba do am for u nw
na baba.tawa
Re: Nysc 2015 Batch A by spartoo: 10:21pm On Jul 03, 2015
ndnuray:
if u are in kwara state , offa to be precise lemme see ur likes ..
na only u dey there oo
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:30pm On Jul 03, 2015
richybanky:
Amen.. Tanx very much my beautiful sexy alhaja wink
How is fasting? May u be blessed, favored in dis Ramadan period.. #Amen
fasting is going smoothly, Amen to ur prayers
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:35pm On Jul 03, 2015
leemah4u:
fasting is going smoothly, Amen to ur prayers
Tank God for dat.. U wlc dear
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:36pm On Jul 03, 2015
Nigerdeltaboi:
na so bro
no forget me o
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:37pm On Jul 03, 2015
joyjoomla:
Honorable tax collector, no vex. Me don forgt u r nt dt important. huh
if I knock u eh u n babatawa go begin contest for d world shortest man
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:37pm On Jul 03, 2015
Maxcollins042:
O,anugo m
Beta
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:38pm On Jul 03, 2015
richybanky:
Wetin con be ur own guy huh?
no allow me talk before ur story for full newspaper tomorrow
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:39pm On Jul 03, 2015
richybanky:
Tanx very much baby, nysc do me strong tin no be small grin
na only squanderer like u dem de do
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:40pm On Jul 03, 2015
spartoo:
na baba.tawa
ifa hear say na babatawa
Wetin him sabihuh
1 2 3 ... 2307 2308 2309 2310 2311 2312 2313 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)