₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,348 members, 8,426,177 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 07:13 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (701) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4782376 Views)

1 2 3 ... 698 699 700 701 702 703 704 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by dubylhover(m): 11:28pm On Jul 04, 2015
@hilsocial,ar yu going back to skul anytime soon?
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:28pm On Jul 04, 2015
Hi cmon o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:28pm On Jul 04, 2015
people don dey ressurect o. ontop wetin, make una go bck to bed o. d goal is btw me, donpsymon and majidyusuf
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:28pm On Jul 04, 2015
DonPsymon:
True yarn grin

Only say inside packaging, packaging dey cheesy
yes na
Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:28pm On Jul 04, 2015
babatawa:
[size=60pt]Wrong![/size]

can't speak for others buh wait Benny95 et ZahFuhrer

do you think I'm anti-social undecided
iro.......u wey b social prefect cheesy

buh seriously anybody wey talk say u be anti-social no actually know you.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:29pm On Jul 04, 2015
Aare2050:
grandpa, shey na me be gej or pmb? nice na my 2nd name o
grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015
majidyusuf:
all the winches and winzards don wake...where Benny95 come out from? Hilsocial even you..ah Deracathy.choi
you na grand master of the both parties
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015
haliluck:
Me na ship I dey use ooo....itz faster nd more comfortable
you be big person you fit afford am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 11:29pm On Jul 04, 2015
[size=40pt]where is my love Zeenas o! Come and see o [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015
a
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:29pm On Jul 04, 2015
grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015
k
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:30pm On Jul 04, 2015
majidyusuf:
i never reach 419 level
u no be 419 o. i only said, 4!9 and my frd majid
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m):
DonPsymon:
*eyesrolling*

Come

How much did you buy it sef?
na jst 16k, youtube have d game, so i get land here sha, make i do foundation sharpallly!

cotact my lawyers if u want to lease this space

good for agriculture
perfect for event center
telecomunication mast is allowed grin

#haters grin grin grin grin grin grin i hate you tooooo grin grin grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:30pm On Jul 04, 2015
THIS

LAND

IS

NOT

FOR

SALE

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:30pm On Jul 04, 2015
dubylhover:
@hilsocial,ar yu going back to skul anytime soon?
y take my position unknownily. I ve gone na, jst returned on thursday.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Jul 04, 2015
Aare2050:
u no be 419 o. i only said, 4!9 and my frd majid
Beware of 419 and my friend Aare2050
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:31pm On Jul 04, 2015
elmisti:
na jst 16k, youtube have d game
And I was thinking is expensive fa *eyesrolling*
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:31pm On Jul 04, 2015
Aare2050:
people don dey ressurect o. ontop wetin, make una go bck to bed o. d goal is btw me, donpsymon and majidyusuf
chill u shd know Ronaldo is here. This land is fo Gazaliah and Physika
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Jul 04, 2015
Aare2050:
people don dey ressurect o. ontop wetin, make una go bck to bed o. d goal is btw me, donpsymon and majidyusuf
taa close your mouth, who gave you mortuary attendant job
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:32pm On Jul 04, 2015
Aare2050:
people don dey ressurect o. ontop wetin, make una go bck to bed o. d goal is btw me, donpsymon and majidyusuf
yes, we do the hard work, others wan come take the glory
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:32pm On Jul 04, 2015
A L L S M Y L E S
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:32pm On Jul 04, 2015
I dedicate dis page 2
Gazaliah e-broda
Babatawa troublemaker
Jemimaa01 my friendy
Majidyusuf former sweetheart
Hilsocial I no wich level we dey ooo
Stancity u jus dey luk u

Nd all d wonderful pcms in d house
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015
deracathy:
you na grand master of the both parties
shooooo, only me, i am honored
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015
To my e-boo
Hilsocial.
God bless our hustle
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:33pm On Jul 04, 2015
majidyusuf:
a
majidyusuf:
a
DonPsymon:
grin
majidyusuf:
a
What were you all thinking when am here ?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015
haliluck:
I dedicate dis page 2
Gazaliah e-broda
Babatawa troublemaker
Jemimaa01 my friendy
Majidyusuf former sweetheart
Hilsocial I no wich level we dey ooo
Stancity u jus dey luk u

Nd all d wonderful pcms in d house
Former ba, no let me rekindle am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015
k
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:33pm On Jul 04, 2015
majidyusuf:
haha, you dey fear anybody ne..no worry when time reach dey will wake up
If babatawa hear u eh undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:33pm On Jul 04, 2015
majidyusuf:
you be big person you fit afford am
Abi grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:34pm On Jul 04, 2015
hilsocial:
What were you all thinking when am here ?
na to acquire all the plots, tenure go soon finish
Re: NYSC 2015 Batch B House by dubylhover(m): 11:34pm On Jul 04, 2015
DonPsymon:
God is watching you grin

Must you cast!?

grin
grin grin,c carrick like me cum score world cup winning goal,while strikers like una d front
1 2 3 ... 698 699 700 701 702 703 704 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234