NYSC 2015 Batch B House - NYSC (701) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4781815 Views)
1 2 3 ... 698 699 700 701 702 703 704 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dubylhover(m): 11:28pm On Jul 04, 2015 |
@hilsocial,ar yu going back to skul anytime soon? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:28pm On Jul 04, 2015 |
Hi cmon o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:28pm On Jul 04, 2015 |
people don dey ressurect o. ontop wetin, make una go bck to bed o. d goal is btw me, donpsymon and majidyusuf |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:28pm On Jul 04, 2015 |
DonPsymon:yes na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 11:28pm On Jul 04, 2015 |
babatawa:iro.......u wey b social prefect buh seriously anybody wey talk say u be anti-social no actually know you. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:29pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf:you na grand master of the both parties |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015 |
haliluck:you be big person you fit afford am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 11:29pm On Jul 04, 2015 |
[size=40pt]where is my love Zeenas o! Come and see o [/size] |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015 |
a |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:29pm On Jul 04, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Jul 04, 2015 |
k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:30pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf:u no be 419 o. i only said, 4!9 and my frd majid |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:30pm On Jul 04, 2015*. Modified: 12:08am On Jul 05, 2015 |
DonPsymon:na jst 16k, youtube have d game, so i get land here sha, make i do foundation sharpallly! cotact my lawyers if u want to lease this space good for agriculture perfect for event center telecomunication mast is allowed ![]() #haters i hate you tooooo ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:30pm On Jul 04, 2015 |
THIS LAND IS NOT FOR SALE ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:30pm On Jul 04, 2015 |
dubylhover:y take my position unknownily. I ve gone na, jst returned on thursday. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050:Beware of 419 and my friend Aare2050 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:31pm On Jul 04, 2015 |
elmisti:And I was thinking is expensive fa *eyesrolling* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:31pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050:chill u shd know Ronaldo is here. This land is fo Gazaliah and Physika |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050:taa close your mouth, who gave you mortuary attendant job |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:32pm On Jul 04, 2015 |
Aare2050:yes, we do the hard work, others wan come take the glory |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:32pm On Jul 04, 2015 |
A
L
L
S
M
Y
L
E
S |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:32pm On Jul 04, 2015 |
I dedicate dis page 2 Gazaliah e-broda Babatawa troublemaker Jemimaa01 my friendy Majidyusuf former sweetheart Hilsocial I no wich level we dey ooo Stancity u jus dey luk u Nd all d wonderful pcms in d house |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015 |
deracathy:shooooo, only me, i am honored |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015 |
To my e-boo Hilsocial. God bless our hustle |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:33pm On Jul 04, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015 |
haliluck:Former ba, no let me rekindle am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Jul 04, 2015 |
k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:33pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf:If babatawa hear u eh ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:33pm On Jul 04, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:34pm On Jul 04, 2015 |
hilsocial:na to acquire all the plots, tenure go soon finish |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dubylhover(m): 11:34pm On Jul 04, 2015 |
DonPsymon: ,c carrick like me cum score world cup winning goal,while strikers like una d front |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4

