₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,023 members, 8,448,256 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 05:54 AM

Toggle theme

Caption This Picture - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcCaption This Picture (920 Views)

1 Reply (Go Down)

Caption This Picture by braimeddy(op): 9:14am On Jul 10, 2015
What do you have to say about this family?

Re: Caption This Picture by Precious91(m): 9:17am On Jul 10, 2015
God and me grin
Re: Caption This Picture by honeygirl17: 9:20am On Jul 10, 2015
Cool
Re: Caption This Picture by may01(f): 9:23am On Jul 10, 2015
grin grin Where this kind popsy dey abeg
Re: Caption This Picture by jomoh: 9:29am On Jul 10, 2015
may01:
grin grin Where this kind popsy dey abeg
You wan go rent am or you wan port?

grin grin
Re: Caption This Picture by donholy28(m): 9:33am On Jul 10, 2015
Why dem no go send him money to buy im own school
Re: Caption This Picture by Acekidc4(m): 9:45am On Jul 10, 2015
If I get this Kind Papa, I swear I will Rule the the World!!Chaiii!!!cheesycheesy
Re: Caption This Picture by may01(f): 10:17am On Jul 10, 2015
jomoh:
You wan go rent am or you wan port?

grin grin
Both oh grin
Re: Caption This Picture by jomoh: 10:28am On Jul 10, 2015
may01:
Both oh grin
Wetin go com happen to the home network? cool
Re: Caption This Picture by may01(f): 10:30am On Jul 10, 2015
jomoh:
Wetin go com happen to the home network? cool
I go manage them all
Re: Caption This Picture by Starships4u(m): 10:32am On Jul 10, 2015
Na dream oh!!!! Can neva be real....
Re: Caption This Picture by jomoh: 10:37am On Jul 10, 2015
may01:
I go manage them all
Original Naija Pikin u be. See diplomatic answer. Intlligence dey flow for our body. grin grin
Re: Caption This Picture by may01(f): 10:39am On Jul 10, 2015
jomoh:
Original Naija Pikin u be. See diplomatic answer. Intlligence dey flow for our body. grin grin
Thanks boss cool
1 Reply

Some Babes And Snapping Pictures(caption This Photos )Caption This Picture Of Mark Angel And EmmanuellaCaption This Photo Of This Woman234

Laff#youknowyourmumisnigerian - Hilarious Topic Trending On Nigerian TwitterFunny But Real Facts U Must Know.