Caption This Picture - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Caption This Picture (921 Views)
| Caption This Picture by braimeddy(op): 9:14am On Jul 10, 2015 |
What do you have to say about this family?
|
| Re: Caption This Picture by Precious91(m): 9:17am On Jul 10, 2015 |
God and me ![]() |
| Re: Caption This Picture by honeygirl17: 9:20am On Jul 10, 2015 |
Cool |
| Re: Caption This Picture by may01(f): 9:23am On Jul 10, 2015 |
Where this kind popsy dey abeg |
| Re: Caption This Picture by jomoh: 9:29am On Jul 10, 2015 |
| Re: Caption This Picture by donholy28(m): 9:33am On Jul 10, 2015 |
Why dem no go send him money to buy im own school |
| Re: Caption This Picture by Acekidc4(m): 9:45am On Jul 10, 2015 |
If I get this Kind Papa, I swear I will Rule the the World!!Chaiii!!! ![]() ![]() |
| Re: Caption This Picture by may01(f): 10:17am On Jul 10, 2015 |
jomoh:Both oh ![]() |
| Re: Caption This Picture by jomoh: 10:28am On Jul 10, 2015 |
may01:Wetin go com happen to the home network? ![]() |
| Re: Caption This Picture by may01(f): 10:30am On Jul 10, 2015 |
jomoh:I go manage them all |
| Re: Caption This Picture by Starships4u(m): 10:32am On Jul 10, 2015 |
Na dream oh!!!! Can neva be real.... |
| Re: Caption This Picture by jomoh: 10:37am On Jul 10, 2015 |
may01:Original Naija Pikin u be. See diplomatic answer. Intlligence dey flow for our body. ![]() |
| Re: Caption This Picture by may01(f): 10:39am On Jul 10, 2015 |
jomoh:Thanks boss ![]() |
Some Babes And Snapping Pictures(caption This Photos ) • Caption This Picture Of Mark Angel And Emmanuella • Caption This Photo Of This Woman • 2 • 3 • 4
Hilarious Pic Of Keep Your Environment Clean • Look At What Was Spotted At A Jedi Spot • Change Is Constant


