Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,449 members, 7,846,884 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:54 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (784) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4035609 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (781) (782) (783) (784) (785) (786) (787) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:55pm On Jul 10, 2015
[size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee..


Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you.

Verysoon,I will bounce back..

Shawwal1
Ayima,
Zeeenas
deracathy
majidyusuf
Xcozee
haywire1,
Tolexboy,
sydneyboss
babatawa
idee91
2el
Physika
Beamborla
Haliluck
Thespark
Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry
[/size]


I Come In PEACE
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:56pm On Jul 10, 2015
haywire1:

Samaru sounds like terrorists spot shocked shocked shocked

#
Oga explain yaself... Hw e take be terrorists spot
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:57pm On Jul 10, 2015
Stancity:
Babatawa wey u na

Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain...

the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour cheesy

Goldenone wey u for just pm me
all these guys gon think i don't take good care of you

Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice cheesy if possible with tessy join sef wink

Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all

Hadassaheke i sight you
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 9:57pm On Jul 10, 2015
Ayima:
I go do small clearance today for my school hmmmm, my HOD say na my name be first for mobilization list i say thanks sir but make i see d list first if my details correct, d man come show me o, so my name d der now my brothers and sisters evening all o.
[size=18pt]that's cool! A nice relief! [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:57pm On Jul 10, 2015
ademasta:

Oga explain yaself... Hw e take be terrorists spot

Cos babatawa na terrorist cheesy grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 9:58pm On Jul 10, 2015
2el:


Congratulations to you...

I'm very happy for u

Very good to see u on first list

Wow!

Mr nairaland!!

grin grin cheesy grin grin
Thanks bro, God has been faithful.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 9:58pm On Jul 10, 2015
2el:


Pm me....
Yes boss
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 9:59pm On Jul 10, 2015
Abusites!!!

Kongo PCM.


Any news about certificate ( Faculty of administration)
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:59pm On Jul 10, 2015
Gazaliah:
[size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee..


Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you.

Verysoon,I will bounce back..

Shawwal1
Ayima,
Zeeenas
deracathy
majidyusuf
Xcozee
haywire1,
Tolexboy,
sydneyboss
babatawa
idee91
2el
Physika
Beamborla
Haliluck
Thespark
Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry
[/size]


I Come In PEACE


one dah you wee cum in peace cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 9:59pm On Jul 10, 2015
Xcozee:

[size=18pt]that's cool! A nice relief! [/size]
Thanks man, God will do it for all of us.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:00pm On Jul 10, 2015
babatawa:


Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain...

the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour cheesy

Goldenone wey u for just pm me
all these guys gon think i don't take good care of you

Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice cheesy if possible with tessy join sef wink

Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all

Hadassaheke i sight you

Walahi, I dey read am like say na rap song. Babatawa don dey rape rap

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:00pm On Jul 10, 2015
Gazaliah:
[size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee..


Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you.

Verysoon,I will bounce back..

Shawwal1
Ayima,
Zeeenas
deracathy
majidyusuf
Xcozee
haywire1,
Tolexboy,
sydneyboss
babatawa
idee91
2el
Physika
Beamborla
Haliluck
Thespark
Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry
[/size]


I Come In PEACE
till you come, I don dey think say hilsocial no worth the award way I give am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:01pm On Jul 10, 2015
shawwal1:


No I mean the PDP man
you mean the hypo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:02pm On Jul 10, 2015
Gazaliah:
[size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee..


Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you.

Verysoon,I will bounce back..

Shawwal1
Ayima,
Zeeenas
deracathy
majidyusuf
Xcozee
haywire1,
Tolexboy,
sydneyboss
babatawa
idee91
2el
Physika
Beamborla
Haliluck
Thespark
Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry
[/size]


I Come In PEACE
[size=18pt]peace be unto u too! Baba! u need to rekindle ooo! Kos de kind bench wey u dey now ehn...hmmm, even Torres dan d strike pass u now o [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 10:03pm On Jul 10, 2015
Gazaliah:
[size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee..


Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you.

Verysoon,I will bounce back..

Shawwal1
Ayima,
Zeeenas
deracathy
majidyusuf
Xcozee
haywire1,
Tolexboy,
sydneyboss
babatawa
idee91
2el
Physika
Beamborla
Haliluck
Thespark
Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry
[/size]


I Come In PEACE
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:03pm On Jul 10, 2015
babatawa:


Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain...

the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour cheesy

Goldenone wey u for just pm me
all these guys gon think i don't take good care of you

Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice cheesy if possible with tessy join sef wink

Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all

Hadassaheke i sight you
flash alert, all the meat for pot don loss
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:05pm On Jul 10, 2015
haywire1:

Cos babatawa na terrorist cheesy grin grin
#
Adonbilivit! But me i gentle sha. Go check my picture... *Woju o*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:08pm On Jul 10, 2015
Xcozee:

[size=18pt]peace be unto u too! Baba! u need to rekindle ooo! Kos de kind bench wey u dey now ehn...hmmm, even Torres dan d strike pass u now o [/size]

[size=18pt]A Good striker will always show that he is still a striker when ever he comes into a match..


I still score despite my season break
[/size][/quote]

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Benny95(m): 10:08pm On Jul 10, 2015
babatawa:


Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain...

the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour cheesy

Goldenone wey u for just pm me
all these guys gon think i don't take good care of you

Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice cheesy if possible with tessy join sef wink

Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all

Hadassaheke i sight you
Tessy grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 10:09pm On Jul 10, 2015
majidyusuf:
till you come, I don dey think say hilsocial no worth the award way I give am

No worry....Let me return from My injury
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:09pm On Jul 10, 2015
majidyusuf:
you mean the hypo

Exactly man, didn't know you Sabi am also
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:11pm On Jul 10, 2015
Gazaliah:

No worry....Let me return from My injury
till you come
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:12pm On Jul 10, 2015
shawwal1:


Exactly man, didn't know you Sabi am also
incorruptible you say, I am incorruptible than him
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:12pm On Jul 10, 2015
babatawa:


Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain...

the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour cheesy

Goldenone wey u for just pm me
all these guys gon think i don't take good care of you

Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice cheesy if possible with tessy join sef wink

Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all

Hadassaheke i sight you
Plus Tessy join? No qualms... Btw, tessy don grow feather o, you go fit chop wings?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 10:12pm On Jul 10, 2015
I hail una
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 10:13pm On Jul 10, 2015
Gazaliah:
[size=18pt]I dey see someone scoring hatrick...Just let the newbies enjoy the spot for not After Ramadan Finishes,Dem go know who I BEeeeeeeeeee..


Hilsocial my Rival on Goal Scoring,I see you.

Verysoon,I will bounce back..

Shawwal1
Ayima,
Zeeenas
deracathy
majidyusuf
Xcozee
haywire1,
Tolexboy,
sydneyboss
babatawa
idee91
2el
Physika
Beamborla
Haliluck
Thespark
Stancity et al...If I no mention you,please I am sorry
[/size]


I Come In PEACE


Get water and sprinkle on your trouser

Piss invalidates your prayer ya Alfa

Stay bless hope you're including us in ur daily du'a we need am bad bad
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:13pm On Jul 10, 2015
ademasta:

Adonbilivit! But me i gentle sha. Go check my picture... *Woju o*

@ur dp, see Shakarau shocked shocked shocked , I don hammar, send me ur pic pose with amour tank so I can forward to federal govt for my payment.


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 10:14pm On Jul 10, 2015
haywire1:


Base on ur use of grammar

29 students Failed

SIX is name of the only person that passed grin grin


#
[size=28pt]1 bottle of chilled Orijin 4u [/size][size=18pt]absolutely correct, u really read between the lines! Kudos [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:15pm On Jul 10, 2015
ifeanyija:
I hail una
are you real?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:15pm On Jul 10, 2015
Xcozee:

[size=28pt]1 bottle of chilled Orijin 4u [/size][size=18pt]absolutely correct, u really read between the lines! Kudos [/size]

Wey d Orijin, I don't joke with Orijin @all angry angry angry


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 10:15pm On Jul 10, 2015
babatawa:


Bro light ish... As u know, i stay in a new part of the city so electrcity still kinda alien to us here and lately Generator don dey behave like haywire1 brain...

the mumu guy wey suppose con fix am con dey do shakara like majidyusuf... Now like this i dey inside neighbor kitchen dey charge coz him.papa get visitor for palour cheesy

Goldenone wey u for just pm me
all these guys gon think i don't take good care of you

Ademasta abeg b4 you pm me ur digit first promise me one plate of tessy rice cheesy if possible with tessy join sef wink

Evenin Guyz i so wanna reply all mentions but no power.. missed you all

Hadassaheke i sight you
i sight u too my professional colleague......
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:16pm On Jul 10, 2015
haywire1:


@ur dp, see Shakarau shocked shocked shocked , I don hammar, send me ur pic pose with amour tank so I can forward to federal govt for my payment.


#
onle, oloshi

(1) (2) (3) ... (781) (782) (783) (784) (785) (786) (787) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.