Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (1088) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 (15280476 Views)
1 2 3 ... 1085 1086 1087 1088 1089 1090 1091 ... 22947 Reply (Go Down)
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 3:48pm On Jul 16, 2015 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 3:50pm On Jul 16, 2015 |
dopeJemi:Jealousy jealousy, na in dey worry u ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 4:02pm On Jul 16, 2015 |
Pataki:I'm telling you, very disgusting club, I'd rather someone shoot me in the foot than support this pathetic club |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 4:02pm On Jul 16, 2015 |
Chestar5:Wetin I wan jealous about una fine babe |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 4:12pm On Jul 16, 2015 |
dopeJemi:Nothing o , but stop to dey troll for our thread na, u no get oda tingz to do ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 4:16pm On Jul 16, 2015 |
Chestar5:Tell those mumu boys make them no dey come our thread dey yarn opata |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Spy360(m): 4:52pm On Jul 16, 2015 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 4:56pm On Jul 16, 2015 |
Spy360:Love , *spits**spits again* which love And y are u the only one feeling it ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bimffo(m): 5:01pm On Jul 16, 2015 |
Loool.. Enemies.. .. Ordinary Jersey unveiling, they came all the way from their thread to hate.. Lmaooo.. Like their opinion counts! Awon eleribu somebody.. ![]() This season go sweet.. ko ni ragba fun hater! |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Bimffo(m): 5:07pm On Jul 16, 2015 |
I Love these New kits. ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dopeJemi: 5:09pm On Jul 16, 2015 |
Chestar5:Chestar, you are spitting for me? So we can't fall in love? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 5:13pm On Jul 16, 2015 |
dopeJemi:No and Yes together ..........But on a serious note, it is not possible ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Spy360(m): 5:17pm On Jul 16, 2015 |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 5:27pm On Jul 16, 2015 |
dopeJemi:lmao.....come, what exactly dey give u sleepless night for Chelsea matter sef, shey na d double wey we win last season abi because we dey rival una, u don't hate on Man city nd Arsenal like this na. Tell me, wetin happen sef. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 5:31pm On Jul 16, 2015 |
Spy360:Gosh, did u read my comment completely?......... Do so pls..... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by dyabman(m): 5:43pm On Jul 16, 2015 |
Bimffo:Lol ![]() |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by pamcode(m): 5:50pm On Jul 16, 2015 |
jimmy4x:i know Ajose die, the place is always used for parties every sat, white house no longer use it anyway, na intercool and senate wlan sure pass o. Archi dept sef bad o their fresher party this year was d craziest, you should have seen the amount of Mcdowells and other alcholic drinks present. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Yazir01(m): 5:50pm On Jul 16, 2015 |
New GK Jersey!!! What do you think guys?
|
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by purplekayc(m): 5:51pm On Jul 16, 2015 |
with cech sold who is the replacement? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 5:57pm On Jul 16, 2015 |
purplekayc:His name is asmir begovic (cech replacement) |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 6:04pm On Jul 16, 2015 |
pamcode:Archi guys for OAU dey always represent na, I don't do alcohol buh my padis dey everly represent. I hear say na fresh, fine freshers OaU admit this year....una go don dey disturb all doz Mozambique queens. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by pamcode(m): 6:21pm On Jul 16, 2015 |
jimmy4x:lol i no dey do moz101 like that sha, the distance from faj to anglomoz tires me. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by bigkesh(m): 6:47pm On Jul 16, 2015 |
Chestar5:hahahahahahahahahah.....see me see declining... I can't even let my enemy date dopejemi...... U go girl |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Chestar5(f): 6:56pm On Jul 16, 2015*. Modified: 7:30pm On Jul 16, 2015 |
bigkesh:lol, dats kinda harsh na...... |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nihilist: 7:08pm On Jul 16, 2015 |
Pataki:I know you must have attended at least one Arsenal game in your life. What is that "ssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss" sound that you guys do when you play spurs? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Nobody: 7:09pm On Jul 16, 2015 |
pamcode:Oh! no wonder, na doz yeye awo boiz dey disturb doz girls pass nd some yahoo boiz with fine cars dey come carry dem. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Ibime(m): 7:28pm On Jul 16, 2015 |
amodu:That ain't interest. Interest is not offering £9m or £19m for a ninja we bought for £25m |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Spy360(m): 7:39pm On Jul 16, 2015 |
Chestar5:You dey shy? Talk true. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by bigkesh(m): 7:40pm On Jul 16, 2015 |
Spy360:An Arsenal fan trying to join Chelsea and United together..... Lolz Imagine one 'I never chop pastor' joining Jayz and Beyonce together..... lolz |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by Spy360(m): 7:42pm On Jul 16, 2015 |
Yazir01:Who be that wall gecko? |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by amodu(m): 7:46pm On Jul 16, 2015 |
Ibime:Lol, I won't blame them as they lack value for players. Imagine them agreeing a deal with Batern to sell Aturo Vidal for just £28m. |
| Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by bigkesh(m): 7:47pm On Jul 16, 2015 |
pamcode:Anglomoz!!! when I went for the p-utme ,I usually sit around that side ,chai......if u are single and u stay there ehn,U go re think ur life sharply...... |
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London • Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe • Manchester United Fan thread: Forever Reds • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: MorataFC, wman(m), onyeomaonyeoma(m), fredoooooo, Ellexy and 11 guest(s)
rather i gat a crush on iva

, but stop to dey troll for our thread na, u no get oda tingz to do 
, *spits*
..........