₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,398 members, 8,421,739 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 10:50 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (940) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4734316 Views)

1 2 3 ... 937 938 939 940 941 942 943 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:14pm On Jul 19, 2015
Xcozee:
[/font][/size][/b]
Haba Xcozee, no be watch u say u dey watch? You for sitdown watch her match tomorrow now... Make u see how she go dey score for me
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:14pm On Jul 19, 2015
ademasta:
Wow...very great. Now that we are on the same geometric coordinate i need to be teachin u som oda languages like, chinese, portuguese, german etc. You knw y? I want our chats to be read and understood by only u and i... I no want dem Aare2050, Xcozee, Kbs468, foxxynik, Elmisti, Shawwal1, babatawa and co to knw hw e dey go. Abi wetin u think?
As everyone is hitting on Zeeenas I don start they develop intrest smal smal what is the secret behind her?

Ni Hao everyone

Ademasta I they watch u wit one eye o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:14pm On Jul 19, 2015
ademasta:
Rara o... That one na for Aare2050. But if na original orijin, ship am come make i zip am.
Ehn ehn..
Orijinal orijin?
Hw mani bortlez grin

*in.shakordie.voic*
U no say moni no b problem..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:15pm On Jul 19, 2015
ademasta:
Zeeenas don change club, infact she don get jersey number 1 for Engineers FC. Her first match tomoro...
i no supose pity u ehn, but d pity dey come naturally. wait him e~men catch u
Re: NYSC 2015 Batch B House by naughtylagosguy(m): 11:16pm On Jul 19, 2015
elmisti:
D mod no b my problem, I am in conjunction with my landlord to adress the issue, u sabi break bottle?
I have a degree in bottle breaking. I fit break bottle with my head sef.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:16pm On Jul 19, 2015
Aare2050, dis our engineer don dey grow wings o, I dey reason make we find anoda one cuz. I no knw how many project he don execute wey he dey starch hi shoulder....and when u go open that skul wey u build
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 11:16pm On Jul 19, 2015
[size=19pt]on behalf of zeeenas, I say goodnyt 2u all!

Best wishes! If una like, make una repeat dat rough play una do...woke up 2see dat pp 900 was gone! *kontinu*
[/size]

[size=19pt]#AlwaysBelieve [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:17pm On Jul 19, 2015
Aare2050:
lol. u 4get say u neva start my project, and moreover no be money i wan pay u?
Anyways, i be flexible engineer sha. Hmmm u can stil go ahead and deposit d money sha, i go consider u
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 11:18pm On Jul 19, 2015
shawwal1:
As everyone is hitting on Zeeenas I don start they develop intrest smal smal what is the secret behind her?

Ni Hao everyone

Ademasta I they watch u wit one eye o
[size=19pt]I know u 2b a responsible dude! Pls dnt b lyk dem! Ok? [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kbs468(m): 11:19pm On Jul 19, 2015
foxxynik:
.
.
Am good man!
.
.
Wanna read around 1pm....so I say, lemme keep my head up till my alarm triggers!
.
.
How was ur sunday? Had fun?
ok man. It was good Sunday as it closin up soon.fun-filled indeed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:19pm On Jul 19, 2015
Stancity:
Hahaha.

You no go kii mi o
Mehn dat mokite na strong tin shocked

Babes sabi misbehav gidi gan wen dem down am o

Funny tin is..
Pepl wey dey down am big tym nor go advic u to take am o..

Bur, e b lyk say u go sabi gulp wella grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:19pm On Jul 19, 2015
foxxynik:
.
.
Lol.... Dis days boys don d tek extra curricula lessons on hebrew, latin, chinese, portuguese, german, russia.... All these PMCs no want carry last again oh!
Na because of people like u i dey learn am, so that i fit dey carry tins follow back door.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 11:20pm On Jul 19, 2015
ademasta:
Haba Xcozee, no be watch u say u dey watch? You for sitdown watch her match tomorrow now... Make u see how she go dey score for me
[size=19pt]
in case u dnt knw, am working with ur 'signature'...
Kos I believe 'all is well'...

*fingers crossed*
[/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:20pm On Jul 19, 2015
ademasta:
Na because of people like u i dey learn am, so that i fit dey carry tins follow back door.
.
.
Hehehehe...you see ya life?
.
.
Anywhere u want corner am...boys go follow u up!
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:21pm On Jul 19, 2015
Xcozee:
[size=19pt]I know u 2b a responsible dude! Pls dnt b lyk dem! Ok? [/size]
Lol Haba my guy no make me feel bad na

Wetin u wan make I do then?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:21pm On Jul 19, 2015
Xcozee:
[size=19pt]on behalf of zeeenas, I say goodnyt 2u all!

Best wishes! If una like, make una repeat dat rough play una do...woke up 2see dat pp 900 was gone! *kontinu*
[/size]

[size=19pt]#AlwaysBelieve [/size]
U sure say na sleep u wan sleep..

Abi u wan go shekini yen... huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:21pm On Jul 19, 2015
shawwal1:
As everyone is hitting on Zeeenas I don start they develop intrest smal smal what is the secret behind her?

Ni Hao everyone

Ademasta I they watch u wit one eye o
So you sef wan join the endless queue, okay ooo, I no undrstnd how una dey think sef.....u must av studied public admin or PFA
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:22pm On Jul 19, 2015
elmisti:
D mod no b my problem, I am in conjunction with my landlord to adress the issue, u sabi break bottle?
Ldkm!! My chest dey break bottle. Oya hire me!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:22pm On Jul 19, 2015
elmisti:
Aare2050, dis our engineer don dey grow wings o, I dey reason make we find anoda one cuz. I no knw how many project he don execute wey he dey starch hi shoulder....and when u go open that skul wey u build
don't worry, he is just high on too much of zeeenas dis evening, he will come down when d day breaks. about my sch. structure is set, just waiting for Allsmyles to announce resumption date. eheheh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:22pm On Jul 19, 2015
Kbs468:
ok man. It was good Sunday as it closin up soon.fun-filled indeed
.
.
Indeed.... Sounds like u had a pleasurable time! I'm happy for you bro!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:23pm On Jul 19, 2015
shawwal1:
As everyone is hitting on Zeeenas I don start they develop intrest smal smal what is the secret behind her?

Ni Hao everyone

Ademasta I they watch u wit one eye o
Shawwal no join queue for here o, i take the lead as the owner of the club Zeeenas is playing for, some people in btw, Xcozee is the last man on the queue and i knw he wudnt let u in.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:23pm On Jul 19, 2015
Xcozee:
[size=19pt]on behalf of zeeenas, I say goodnyt 2u all!

Best wishes! If una like, make una repeat dat rough play una do...woke up 2see dat pp 900 was gone! *kontinu*
[/size]

[size=19pt]#AlwaysBelieve [/size]
dats d spirit bro. greet her for me. gud nite.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:24pm On Jul 19, 2015
ademasta:
Anyways, i be flexible engineer sha. Hmmm u can stil go ahead and deposit d money sha, i go consider u
lol. na money go kill u. see him mouth. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 11:25pm On Jul 19, 2015
shawwal1:
Lol Haba my guy no make me feel bad na

Wetin u wan make I do then?
[size=19pt] I will tell u 2mao!

But 4d mean tym, just cancel ya mind... u knw say u b ma guy
[/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:25pm On Jul 19, 2015
Physika:
Ehn ehn.. Orijinal orijin? Hw mani bortlez grin
*in.shakordie.voic* U no say moni no b problem..
Na 9 bottles
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:25pm On Jul 19, 2015
chimajii:
Ldkm!! My chest dey break bottle. Oya hire me!
Chimooo! I no go allow u fflw me go break bottle, jst siddon for awse make I com bak com gist u how the film go........Hope say u reach church today...BTW, u get maxime texiera (abi wetin be hin name) number?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:25pm On Jul 19, 2015
Aare2050:
i no supose pity u ehn, but d pity dey come naturally. wait him e~men catch u
U think say i go e-run?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:26pm On Jul 19, 2015
ademasta:
I don dey do press up because of you... *still countin...45, 46, 47.. Hi, haa, hi... Haa... See muscle!!! I go tear person mouth today ehn
.
.
Bros....e never reach like dis na? Person no d follow u joke?
.
.
Habaaaaaaaaaaa
(See fear for ma body)

Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:27pm On Jul 19, 2015
Xcozee:
[size=19pt] I will tell u 2mao!

But 4d mean tym, just cancel ya mind...
u knw say u b ma guy
[/size]
Thanks a lot Man u truly a friend

Hope ur weekend has been good?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 11:27pm On Jul 19, 2015
Aare2050:
dats d spirit bro. greet her for me. gud nite.
[size=19pt]shes far asleep! Wil tell ya wen she's up by ma syd 2mao [/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:28pm On Jul 19, 2015
foxxynik:
.
.
You're welcome back!.... Hands her one chilled origin can.... Take ya sit...
Tnx bt abeg change d origin 2 a bottle of chilled coke
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 11:28pm On Jul 19, 2015
elmisti:
Aare2050, dis our engineer don dey grow wings o, I dey reason make we find anoda one cuz. I no knw how many project he don execute wey he dey starch hi shoulder....and when u go open that skul wey u build
How u wan take change me and go for another engineer wen d contract time has not yet elapsed... Guys, make una no try am cos i go sue una. That's breach of contract in d court of law. Gbam!
1 2 3 ... 937 938 939 940 941 942 943 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 2 guest(s)