NYSC 2015 Batch B House - NYSC (945) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4734151 Views)
1 2 3 ... 942 943 944 945 946 947 948 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:36am On Jul 20, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:36am On Jul 20, 2015 |
Lol...abegi dey pray for me make I sabi play ball on....I plan to buy una jet for here Gazaliah: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:36am On Jul 20, 2015 |
Lol...abegi dey pray for me make I sabi play ball on....I plan to buy una jet for here Gazaliah: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:37am On Jul 20, 2015 |
Armynu: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:39am On Jul 20, 2015 |
horladmejy:lol....I know say you don turn to a Keeper jare |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:39am On Jul 20, 2015 |
I woke to see my phone battery is full..I don't even remember when I charge am overnight.... angels at work |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:40am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah:Lol....all na same arsenal still sign Cech with him tall age |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:41am On Jul 20, 2015 |
Aare2050: nah learn I dey learn from onah,*back to the sidelines watching in blue ray* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:43am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah:good morning chief imam. how was the night? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:46am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah:i know you will overtake me for that goal. no whahala, godwillsee us |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:47am On Jul 20, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:48am On Jul 20, 2015 |
horladmejy:i no dey trust players, but still i go dey pray for us. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:50am On Jul 20, 2015 |
Aare2050:Its only wen I decide not to but if I want it,no body will be the first....I don train tire,gym tire even if na body I give you,you go jaaa danu ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:51am On Jul 20, 2015 |
horladmejy:But na Him safe Chelsea pass despite his getting olding ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:52am On Jul 20, 2015 |
Aare2050:Omo.yii dayanmo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:52am On Jul 20, 2015 |
chimajii:side line? no no no. come onboard. *hands him a seat* oya, i want you to go around the mansion and collect some rent, we need money. cuz i will start my e-learning soon. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:54am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah:lolz, beeni ti e ri. we done enta d same sokoto. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 8:55am On Jul 20, 2015 |
Good morning great people, I hope we all had a wonderful night rest? Have a blissful new week. ![]() Cc Xcozee 2el Stancity Physika Haywire majidyusuf Hadassaheke Shawwal1 Iykebest1 Kbs468 Zeeenas Sydneyboss Hilsocial Deracathy Donpsymon Thespark Babatawa Aare2050 Allsmyles Gazaliah Haliluck Foxxynik Elmisti Ademasta Sambest2 et al. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by rmfunky(f): 8:57am On Jul 20, 2015 |
Kbs468:Amen same bro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:57am On Jul 20, 2015 |
Aare2050:Okay, but I'll need some persons to go with me o, these tenants look headstrong kind of. Don't want any1 giving me a black eye. Gimme 2 persons and -'ll be okay |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 8:59am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah:gidi gan |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:00am On Jul 20, 2015 |
whizqueen:gud morning maam. thanks 4 d mention |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:04am On Jul 20, 2015 |
chimajii:lol, u too dey scare. let me call my goons. *picks up phone, dials elmisti number* helo ma goon, please i would like to see u and naughtylagosguy at the left mansion right away. gat some business for u. *drops call* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:05am On Jul 20, 2015 |
rmfunky: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 9:30am On Jul 20, 2015 |
whizqueen:I can swear that mine was the best. Top of the morning ya'll |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:34am On Jul 20, 2015 |
whizqueen:You too whizkid......sorry whizqueen ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 9:36am On Jul 20, 2015 |
2el:we are doing it.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 9:40am On Jul 20, 2015 |
Kbs468:Amen! We would say Iseeeeee! In my local parlance |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:41am On Jul 20, 2015 |
Aare2050:Chai...of all ppu to call nah @elmistis u call? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:45am On Jul 20, 2015 |
Gaza where is annybens |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:49am On Jul 20, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:50am On Jul 20, 2015 |
Annybens,wia are you ![]() I guess na babatawa kidnap her ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4

angels at work


Na your girl