Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! (1472 Views)
| Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by jayhk(op): 9:29pm On Jul 23, 2015 |
Mehnn...this guys are smoking dooh!!!!
|
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by Lilshorecords(m): 9:36pm On Jul 23, 2015 |
Davido wey no sabi do anything. Na donjazzy go win. |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by jayhk(op): 9:38pm On Jul 23, 2015 |
Lilshorecords:don't tell me your a hater o |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by Lilshorecords(m): 9:39pm On Jul 23, 2015 |
jayhk:dey cry! |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by jamex93(m): 9:39pm On Jul 23, 2015 |
see money ! |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by Nobody: 9:51pm On Jul 23, 2015 |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by sanity12(m): 9:51pm On Jul 23, 2015 |
God abeg bless me too,,,,,,,,me and davido na age mate and I no even get bicycle to boast of........I no won buy bugatti wen it's no longer invoke......I want it now.... |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by Chestar5(f): 9:59pm On Jul 23, 2015 |
Money is speaking mehn ![]() |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by dyabman(m): 10:03pm On Jul 23, 2015 |
Davido wins .. I bet 10billion Zimbabwe dollars anyone ? |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by jayhk(op): 10:16pm On Jul 23, 2015 |
dyabman:yeah.. me..... |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by dyabman(m): 12:03am On Jul 24, 2015 |
jayhk:Leeet go ![]() |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by princealexndre(m): 12:16am On Jul 24, 2015 |
just like i lossed #500h 2day on pes |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by Nobody: 2:54am On Jul 24, 2015 |
so as me and my guy bet 2h yesterday on top d same fifa 15, does dat make us broke ![]() |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by jayhk(op): 7:11am On Jul 24, 2015 |
shockwave91:Lol....una no broke |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by kushsy: 8:18am On Jul 24, 2015 |
sanity12:Eyaa..its well |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by sanity12(m): 10:08am On Jul 24, 2015 |
kushsy:abi na....... |
| Re: Choii! See Money Talking.don Jazzy And Davido Bet A Fifa Game With 5m Naira! by Nobody: 11:26am On Jul 24, 2015 |
jayhk:oh ok. Correct guy |
"You Are Stupid" - Eedris Abdulkareem Blasts Mr Eazi And Davido (Video) • Facts About Wizkid And Davido • Don Jazzy And Dbanj Share Passionate Hug In Front Of Korede Bello And Reekado • 2 • 3 • 4
Shameful! Fashion Epic Blunder! See What Abuja Big Girl Wore To A Party (photos) • [PHOTOS] Skiibii Acquires A $23,000 Chevrolet Camaro 2014 • Man Buys $40,000 IMAX Theaters To Prove Ex-girlfriend Wrong That Dump Him 7 Year

anyone ?
